Sentence view

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev


showing 501 - 600 of 990 • previousnext


[1] tree
all dis people wey dey Niger Delta < na dem >+ dey chop di soup //
s-501
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44
all dis people wey dey Niger Delta < na dem >+ dey chop di soup
All these people who are in the Niger Delta are the ones who eat this dish.
[2] tree
# di soup name na banga //
s-502
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__45
# di soup name na banga
The name of the dish is banga
[3] tree
# and di ingredients wey dem dey take cook banga soup na # { dis palm kernel || palm fruit || # palm fruit } wey come from # { pa~ ehn || palm tree } //
s-503
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__46
# and di ingredients wey dem dey take cook banga soup na # { dis palm kernel || palm fruit || # palm fruit } wey come from # { pa~ ehn || palm tree }
And the ingredient they cook banga with is this palm kernel... palm fruit... palm fruit which comes from pa-... uh... palm tree.
[4] tree
# so we go carry di palm tree wey don ripe { well |r well } //= we go comot am //= { comot || peel } am from di back //
s-504
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__47
# so we go carry di palm tree wey don ripe { well |r well } = we go comot am = { comot || peel } am from di back
So we will take fully ripe palm tree fruits, we will take them... take them and peel them.
[5] tree
# I go con boil { my || my } palm fruit //
s-505
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__48
# I go con boil { my || my } palm fruit
Then I will boil my, my palm fruits.
[6] tree
# den { di ingred~ || anoda ingredient } wey I need na banga ingredient //
s-506
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__49
# den { di ingred~ || anoda ingredient } wey I need na banga ingredient
Then the ingred-... another ingredient which I need is Banga ingredient.
[7] tree
you go just go market //
s-507
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__50
you go just go market
You will just go to the market.
[8] tree
you go say [ you want # banga ingredients ] //
s-508
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__51
you go say [ you want # banga ingredients ]
You will ask for Banga ingredients.
[9] tree
# banga ingredients < you get all those ingredients //= dem go don pound am for you //= # you go don mix am together //
s-509
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__52
# banga ingredients < you get all those ingredients = dem go don pound am for you = # you go don mix am together
Banga ingredients, you will get all those ingredients, they'll have pounded it for you, you'll have mixed it together.
[10] tree
# den I need pepper //
s-510
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53
# den I need pepper
Then I need pepper.
[11] tree
# den I no need palm oil again //
s-511
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__54
# den I no need palm oil again
Then I don't need palm oil again.
[12] tree
I need salt |c and I need Maggi //
s-512
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__55
I need salt |c and I need Maggi
I need salt, and I need Maggi.
[13] tree
# because once all those things don dey di soup < # everything don &//
s-513
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__56
# because once all those things don dey di soup < # everything don &
Because once all those things are already in the dish, everything has...
[14] tree
no need of palm oil because di # palm fruit go bring palm oil out //
s-514
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__57
no need of palm oil because di # palm fruit go bring palm oil out
You don't need to add palm oil because the palm fruits will let out palm oil.
[15] tree
# so if I cook di palm oil < # I go con cook di palm fruit //
s-515
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__58
# so if I cook di palm oil < # I go con cook di palm fruit
So if I cook the palm oil... then I will cook the palm fruits.
[16] tree
# so once di palm fruit cook { well |r well } < # I go boil am //
s-516
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__59
# so once di palm fruit cook { well |r well } < # I go boil am
So once the palm fruits are well cooked, I'll boil it.
[17] tree
# I go boil am //
s-517
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__60
# I go boil am
I'll boil it.
[18] tree
when I boil am finish < # I go con # pound am //
s-518
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__61
when I boil am finish < # I go con # pound am
When I finish boiling it, I will pound it.
[19] tree
# so once e don pound < # I go con pour am for # { mortar || ehn dis thing } //= wash am //=
s-519
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__62
# so once e don pound < # I go con pour am for # { mortar || ehn dis thing } = wash am =
So once it is pounded, I will pour it into a mortar uh... this thing, wash it.
[20] tree
con use my hand # wash am { well |r well } comot all di palm oil inside //
s-520
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__63
con use my hand # wash am { well |r well } comot all di palm oil inside
Then I'll wash it very well with my hand, take out all the palm oil in it.
[21] tree
# so if I comot all di palm oil inside < I go con put di palm oil for fire //
s-521
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__64
# so if I comot all di palm oil inside < I go con put di palm oil for fire
So when I've taken out all the palm oil in it, then I'll set the palm oil on fire.
[22] tree
# as I put di palm oil for fire < # I go con put di # pepper wey I wan put > fresh pepper //
s-522
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__65
# as I put di palm oil for fire < # I go con put di # pepper wey I wan put > fresh pepper
As I set the palm oil on fire, I will add the pepper I planned to add... fresh pepper.
[23] tree
I go don pound am //
s-523
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__66
I go don pound am
I'll pound it.
[24] tree
or I fit put { dry pepper |c anyone wey I like } as I { want || want } am //
s-524
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__67
or I fit put { dry pepper |c anyone wey I like } as I { want || want } am
Or I can put it into it, I'll put in the Banga ingredients so that it will... everything will boil together.
[25] tree
# so if I pour am inside < I go con put di banga # ingredients so dat { e go || everything go } con boil together //
s-525
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__68
# so if I pour am inside < I go con put di banga # ingredients so dat { e go || everything go } con boil together
So when I've poured it in, I'll add the Banga ingredients so it will... everything will boil together.
[26] tree
# so as everything boil together < # I go con &//
s-526
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__69
# so as everything boil together < # I go con &
So as all the ingredients boil, I'll...
[27] tree
# later once e don boil { well |r well } < when I see sey e don dey thick |c di oil don dey show on top < # dat mean sey # [ e don done |c # and I go con put my meat ] //
s-527
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__70
# later once e don boil { well |r well } < when I see sey e don dey thick |c di oil don dey show on top < # dat mean sey # [ e don done |c # and I go con put my meat ]
Later, once it's boiled very well, when I realise that it is becoming thick and the oil has started coming up, that means that it's done, and I will add my meat.
[28] tree
I go don put my meat //= put my fish //= put my stock fish //= put my crayfish //= put everything inside //
s-528
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__71
I go don put my meat = put my fish = put my stock fish = put my crayfish = put everything inside
I'll add my meat, add my fish, add my stock fish, add my crayfish, add all ingredients into it.
[29] tree
so { once I don put all these things inside |c # and everything don boil inside di soup } < # di soup don do >+ be dat //
s-529
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__72
so { once I don put all these things inside |c # and everything don boil inside di soup } < # di soup don do >+ be dat
So once I've added all these things, and everything in the dish has boiled, that means the dish is ready.
[30] tree
# so once di soup don do < # we dey use am eat starch //
s-530
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__73
# so once di soup don do < # we dey use am eat starch
So once the dish is ready, we eat it with starch.
[31] tree
# we go do our starch //= we go use banga eat starch //
s-531
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__74
# we go do our starch = we go use banga eat starch
We'll prepare our starch, we'll eat the Banga with starch.
[32] tree
we fit use our banga chop # ehn &//
s-532
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__75
we fit use our banga chop # ehn &
We can eat our Banga with uh...
[33] tree
# we fit use am chop akpu //= # we fit use am chop rice //
s-533
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__76
# we fit use am chop akpu = # we fit use am chop rice
We can eat it with Akpu, we can eat it with rice.
[34] tree
# if tomato no dey < # at times < we dey use banga chop rice //
s-534
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__77
# if tomato no dey < # at times < we dey use banga chop rice
If we don't have tomatoes, at times, we eat Banga with Rice.
[35] tree
# so na di kind of soup again wey I know >+ be dat //
s-535
IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__78
# so na di kind of soup again wey I know >+ be dat
So that's the other kind of dish I know.
[36] tree
my people < good evening o !//
s-536
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__1
my people < good evening o !
My people, good evening!
[37] tree
# ehm # my name be Kabiru Sule //
s-537
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__2
# ehm # my name be Kabiru Sule
Uh... my name is Kabiru Sule.
[38] tree
# I dey hail from Katsina State //
s-538
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__3
# I dey hail from Katsina State
I come from Kastina State.
[39] tree
# my mama { na Edo w~ || # na Edo woman } # |c and my papa na Katsina man //
s-539
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__4
# my mama { na Edo w~ || # na Edo woman } # |c and my papa na Katsina man
My mother is an Edo w-... is an Edo woman and my father is a Kastina man.
[40] tree
# ehm # my age be thirty three years old //
s-540
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__5
# ehm # my age be thirty three years old
Uh... I am thirty three years old.
[41] tree
# na nineteen eighty four >+ wey de born me //
s-541
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__6
# na nineteen eighty four >+ wey de born me
I was born in nineteen eighty four.
[42] tree
# ehm I be wan give una tory # { on || # on } how # our establishment # kick start //
s-542
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__7
# ehm I be wan give una tory # { on || # on } how # our establishment # kick start
Uh... I want to tell you a story on, on how our establishment was kick started.
[43] tree
# di ting start like ehm # ten years ago //
s-543
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__8
# di ting start like ehm # ten years ago
The thing started like uh... ten years ago.
[44] tree
# ehm { ninety || # two thousand |c and seven } //
s-544
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__9
# ehm { ninety || # two thousand |c and seven }
Uh... ninety... two thousand and seven.
[45] tree
# wey be sey < my mama like exercise { well |r well } //
s-545
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10
# wey be sey < my mama like exercise { well |r well }
Which means my mother likes to work out so much.
[46] tree
when she dey young < before she even born us < # na athlete >+ she be //
s-546
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__11
when she dey young < before she even born us < # na athlete >+ she be
When she was young, before she even gave birth to us, she was an athlete.
[47] tree
# so # { as she || # as she } { come retire |c # come born us finish } < # she come set up di gym //
s-547
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__12
# so # { as she || # as she } { come retire |c # come born us finish } < # she come set up di gym
So, since she... since she's retired now and has given birth to us all, now she's set up the gym.
[48] tree
{ small |r small } < na so >+ we start o //
s-548
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__13
{ small |r small } < na so >+ we start o
Gradually, that is how we started.
[49] tree
# my people < { for || na } &//
s-549
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__14
# my people < { for || na } &
My people, for your...
[50] tree
we start with four boys quarter for our house //
s-550
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__15
we start with four boys quarter for our house
We started with four boys' quarters in our house.
[51] tree
# wey be sey < if rain fall sef < # you go see di water go soak everywhere //
s-551
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__16
# wey be sey < if rain fall sef < # you go see di water go soak everywhere
Which means that if it rained, you would see the water get everywhere.
[52] tree
# na so >+ { me |c my broder } < # small children ( dat time < we still dey primary school //) # we would carry bucket of water # wit my mama //
s-552
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__17
# na so >+ { me |c my broder } < # small children ( dat time < we still dey primary school ) # we would carry bucket of water # wit my mama
That's how my brother and I, we were still little kids, (at that time, we were still in primary school) we would carry buckets of water with my mother.
[53] tree
# we go dey carry //= we go dey pack am //
s-553
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__18
# we go dey carry = we go dey pack am
We would be carrying... we would be packing it.
[54] tree
# pack am //= pack am //= pack di water //= # climb upstairs //= troway am //
s-554
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__19
# pack am = pack am = pack di water = # climb upstairs = troway am
We would pack the water, climb the stairs and throw it away, climb the stairs and throw it away.
[55] tree
# pack water //= # carry o //
s-555
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__20
# pack water = # carry o
We would pack the water, and carry it.
[56] tree
# di same ting //
s-556
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__21
# di same ting
The same thing.
[57] tree
we just dey { rinse |c and repeat } di proccess //
s-557
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__22
we just dey { rinse |c and repeat } di proccess
We would just rinse and repeat the proccess.
[58] tree
# so # as God come bless us < # we come dey work hard //= # we come dey push am //
s-558
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__23
# so # as God come bless us < # we come dey work hard = # we come dey push am
So, as God blessed us, we started working hard. Then we started moving on.
[59] tree
# before we know < we come find place wey be sey we go rent //
s-559
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__24
# before we know < we come find place wey be sey we go rent
Before we knew it, we found a place we could rent.
[60] tree
# but where I dey now < # na Kaduna //
s-560
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__25
# but where I dey now < # na Kaduna
But I'm in Kaduna now.
[61] tree
# where we dey now na Kaduna //+ # for di North //
s-561
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__26
# where we dey now na Kaduna + # for di North
Now we're in Kaduna, in the North.
[62] tree
# and for our stadium < # e get places { wey dem || # wen } { de dey give out || wey be sey de dey rent out to people } //
s-562
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__27
# and for our stadium < # e get places { wey dem || # wen } { de dey give out || wey be sey de dey rent out to people }
And in our stadium, there are places which they, which they are giving out, which they are renting out to people.
[63] tree
# so { if you wan get || if you get } one package wey you wan run # ( maybe na sport |c # maybe na dance studio >+ you wan do ) < # { you go pay di || # you go pay Kaduna Government } //
s-563
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__28
# so { if you wan get || if you get } one package wey you wan run # ( maybe na sport |c # maybe na dance studio >+ you wan do ) < # { you go pay di || # you go pay Kaduna Government }
So, if you want to get... if you have one package that you want to run (maybe sports; maybe it's a dance studio you want to run), you will pay the... you will pay the Kaduna government.
[64] tree
# Kaduna Government go give you di place for maybe { five |c or ten } years //
s-564
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__29
# Kaduna Government go give you di place for maybe { five |c or ten } years
The Kaduna government will give you the place for maybe five or ten years.
[65] tree
# so na so >+ we con sit down |c # we come open am |c # we come talk to one lawyer //
s-565
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__30
# so na so >+ we con sit down |c # we come open am |c # we come talk to one lawyer
So, that's how we sat down, then we opened it, and then we talked to a lawyer.
[66] tree
# so # di lawyer now < # as we dey open am < { we || im } tell us sey [ which name we wan give am ?//] //
s-566
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__31
# so # di lawyer now < # as we dey open am < { we || im } tell us sey [ which name we wan give am ?]
So, the lawyer now, as we were opening it, we... he asked us what name we would want to give it.
[67] tree
# which name wan give di business ?//
s-567
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__32
# which name wan give di business ?
What name do we want to give the business?
[68] tree
# my mama talk sey &//
s-568
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__33
# my mama talk sey &
My mother said that...
[69] tree
because at dat point < no be sey my mama no love me o //
s-569
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__34
because at dat point < no be sey my mama no love me o
Because at that point, it wasn't like my mother didn't love me.
[70] tree
# ehen my people < my mama love me { well |r well } |c # ehn but her favourite na my broder Muhammed //
s-570
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__35
# ehen my people < my mama love me { well |r well } |c # ehn but her favourite na my broder Muhammed
Uhuh, my people, my mother loves me a lot but her favorite is my brother, Muhammed.
[71] tree
# so as de come ask am < # di lawyer come &//
s-571
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__36
# so as de come ask am < # di lawyer come &
So, as they asked her, then the lawyer...
[72] tree
# as di lawyer come ask my mama [ wetin you wan call dis gym ?//] < # she come talk sey [ na Muhammed Gymnasium >+ we wan give am ] //
s-572
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__37
# as di lawyer come ask my mama [ wetin you wan call dis gym ?] < # she come talk sey [ na Muhammed Gymnasium >+ we wan give am ]
When the lawyer asked my mother what she wanted to call gym, she said, 'Muhammed Gymnasium is what we want to name it.'
[73] tree
# Momo's Gym //
s-573
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__38
# Momo's Gym
Momo's Gym.
[74] tree
# { me |a elder man } < me < I no even get # problem say [ ah why de no call am my name o ?//] //
s-574
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__39
# { me |a elder man } < me < I no even get # problem say [ ah why de no call am my name o ?]
Me, a grown-up, I didn't even have a problem with it like 'ah, why didn't they name it after me?'
[75] tree
# give am one oder name !//
s-575
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__40
# give am one oder name !
Give it another name!
[76] tree
# but at dat point < me < I just know sey [ we dey open business |c # and we no go dey pack ] &//
s-576
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__41
# but at dat point < me < I just know sey [ we dey open business |c # and we no go dey pack ] &
But at that point, me, I just knew that we were starting a business and we would not be packing...
[77] tree
# we no go dey use { bucket of water || # bucket } to dey pack water from our gym any more //
s-577
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__42
# we no go dey use { bucket of water || # bucket } to dey pack water from our gym any more
We would not be using buckets, water buckets to remove water from our gym any more.
[78] tree
# so before we know < di lawyer come yarn sey [ toh # { di place || di stadium wey we dey } # is call { Murtala Muhammed || # Murtala Muhammed } ehm Stadium ] # mtschew //
s-578
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__43
# so before we know < di lawyer come yarn sey [ toh # { di place || di stadium wey we dey } # is call { Murtala Muhammed || # Murtala Muhammed } ehm Stadium ] # mtschew
So, before we knew it, the lawyer said well, the place, the stadium where we were is called Murtala Muhammed, Murtala Muhammed uh... Stadium.
[79] tree
# so di lawyer come talk sey [ toh # if we put my broder name for dere < # den { e go || e go } look like sey # [ na di Murtala Muhammed >+ wey own di place ] ] //
s-579
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__44
# so di lawyer come talk sey [ toh # if we put my broder name for dere < # den { e go || e go } look like sey # [ na di Murtala Muhammed >+ wey own di place ] ]
So, the lawyer said well, if we put my brother's name there, then it w-... it will be like this Murtala Muhammed owns the place.
[80] tree
# sey # how many children she get ?//
s-580
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__45
# sey # how many children she get ?
He asked how many children she had.
[81] tree
# naim my mama come tell di lawyer sey [ she get two sons ] //
s-581
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__46
# naim my mama come tell di lawyer sey [ she get two sons ]
So my mother told the lawyer she had two sons.
[82] tree
# wetin be oder son name ?//
s-582
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__47
# wetin be oder son name ?
What is the other son's name?
[83] tree
Kabiru //
s-583
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__48
Kabiru
Kabiru.
[84] tree
# at dat time < me < I no know wheder di guy just dey scope my mama o //
s-584
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__49
# at dat time < me < I no know wheder di guy just dey scope my mama o
At the time, I didn't know whether the guy was just fooling my mother.
[85] tree
im tell her sey [ toh Kabiru < # de no dey too use Kabiru like dat # for business //] //
s-585
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__50
im tell her sey [ toh Kabiru < # de no dey too use Kabiru like dat # for business ]
He told her, 'well, Kabiru. People don't really use Kabiru that way, for business.'
[86] tree
# use Kabiru { for business || for di business } !//
s-586
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__51
# use Kabiru { for business || for di business } !
Use Kabiru for business, for business.
[87] tree
so # na so >+ di story be //
s-587
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__52
so # na so >+ di story be
So, that's how the story goes.
[88] tree
# how de start to dey call di place # Kabiru Gymnasium //
s-588
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__53
# how de start to dey call di place # Kabiru Gymnasium
How they started calling the place Kabiru Gymnasium.
[89] tree
# no be sey na one kind fantastic ting //
s-589
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__54
# no be sey na one kind fantastic ting
It's not like it's really a fantastic thing.
[90] tree
cause people < I don hear people dey talk sey &//
s-590
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__55
cause people < I don hear people dey talk sey &
Because people, I have heard people say...
[91] tree
# na so >+ { my || my } people < make you hear di story o !//
s-591
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__56
# na so >+ { my || my } people < make you hear di story o !
That's how it is, my, my people, you should hear the story.
[92] tree
# I dey gym one day //= I dey work //
s-592
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__57
# I dey gym one day = I dey work
I was in the gym one day, I was working.
[93] tree
I know sey [ I don derail from wetin I dey give you ] //
s-593
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__58
I know sey [ I don derail from wetin I dey give you ]
I know I have gone off course from what I was... wanted to tell you.
[94] tree
na di history |c but I just { do || want } give you &//
s-594
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__59
na di history |c but I just { do || want } give you &
It's history but, I just do, want to tell you...
[95] tree
na one better example now //
s-595
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__60
na one better example now
It's one very good example now.
[96] tree
# e get one day wey I dey work hard for gym //
s-596
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__61
# e get one day wey I dey work hard for gym
There was a day I was working hard in the gym.
[97] tree
# di clients { wey dey dere |c wey dey come dey work out wit us } < de no know sey [ me < # { I be || I be } madam pikin ] //
s-597
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__62
# di clients { wey dey dere |c wey dey come dey work out wit us } < de no know sey [ me < # { I be || I be } madam pikin ]
The clients that were there, who come to work out with us, they didn't know that me, I was, I was the owner's son.
[98] tree
# and me < I no like to dey show mysef anywhere I go //
s-598
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__63
# and me < I no like to dey show mysef anywhere I go
And me, I don't like to show off anywhere I go.
[99] tree
# I like to dey humble //= # dey quiet //= make people no know sey &//
s-599
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__64
# I like to dey humble = # dey quiet = make people no know sey &
I like to be humble, be quiet, without telling people that...
[100] tree
# so dat way < { you go || you go } know [ who be who ] //
s-600
KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__65
# so dat way < { you go || you go } know [ who be who ]
So that way, you will, you will know who is who.

Edit as listText viewDependency trees