Sentence view

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev


showing 301 - 400 of 990 • previousnext


[1] tree
e just comot for morning //
s-301
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__33
e just comot for morning
He just went out in the morning.
[2] tree
# just come back //
s-302
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34
# just come back
He just came back.
[3] tree
# e no dey feel well //
s-303
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__35
# e no dey feel well
He was not feeling well.
[4] tree
carry am go hospital //
s-304
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__36
carry am go hospital
We took him to the hospital.
[5] tree
before you know < e don die //
s-305
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__37
before you know < e don die
Before you knew it, he was dead.
[6] tree
so e con dey very suprising for me //
s-306
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__38
so e con dey very suprising for me
So I was really surprised.
[7] tree
mtschew I con see sey [ anyting < even di ting I dey do < I go con remember di ting sey # [ noting dey dis life ] ] //
s-307
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__39
mtschew I con see sey [ anyting < even di ting I dey do < I go con remember di ting sey # [ noting dey dis life ] ]
Mstchew then I realised that anything, even what I was doing... I will just remember that this life is vain.
[8] tree
# if you comot come back # say [ { you no sick |c # noting do you } ] < # you really thank God for that //
s-308
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__40
# if you comot come back # say [ { you no sick |c # noting do you } ] < # you really thank God for that
If you go out and come back without coming down with an illness and nothing is wrong with you, you should really thank God for that.
[9] tree
# Pidgin no be language wey person go sabi finish now |c but # di little one wen I sabi < I go talk am //
s-309
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__41
# Pidgin no be language wey person go sabi finish now |c but # di little one wen I sabi < I go talk am
Pidgin is not a language that one can master completely now, but the little ones I know, I will say it.
[10] tree
# ehen //
s-310
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__42
# ehen
Ehen.
[11] tree
# me < # ah na from ghetto >+ I comot from //
s-311
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__43
# me < # ah na from ghetto >+ I comot from
Myself, uh... I come from a ghetto.
[12] tree
so Pidgin at least < na wetin we don grow wit //
s-312
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__44
so Pidgin at least < na wetin we don grow wit
So Pidgin, at least, that's what we grew up with.
[13] tree
you understand ?//
s-313
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__45
you understand ?
You understand?
[14] tree
na wetin we don dey do # since from childhood //
s-314
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__46
na wetin we don dey do # since from childhood
It's something we have been into since our childhood.
[15] tree
# { di || di } correct English sef < na when we go school >+ we start to dey learn di English //
s-315
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__47
# { di || di } correct English sef < na when we go school >+ we start to dey learn di English
The, the Queen's English, we started learning it when we went to school.
[16] tree
so # na normal ting > to # speak Pidgin for life //
s-316
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__48
so # na normal ting > to # speak Pidgin for life
So it's a normal thing to speak Pidgin throughout life.
[17] tree
# pertaining dis government < # den de really dey try sha for Nigeria //
s-317
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__49
# pertaining dis government < # den de really dey try sha for Nigeria
As for the current government, they are really doing their best for Nigeria.
[18] tree
# de really dey try # base on corruption issue //
s-318
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__50
# de really dey try # base on corruption issue
They are doing their best on the issue of corruption.
[19] tree
# definitely < wetin de dey do < { e dey || e go } really help # di masses of Nigeria |c but # di people wey go enjoy am no be now //
s-319
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__51
# definitely < wetin de dey do < { e dey || e go } really help # di masses of Nigeria |c but # di people wey go enjoy am no be now
Definitely, what they are doing is... it will really help the masses in Nigeria, but the people who will enjoy it... it's not time yet.
[20] tree
# na { later |r later } >+ # di enjoyment go come //
s-320
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__52
# na { later |r later } >+ # di enjoyment go come
It's later? the enjoyment will come later.
[21] tree
# definitely < # di government < de dey try //
s-321
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__53
# definitely < # di government < de dey try
Definitely, the government is doing their best.
[22] tree
# make dem keep am { up |r # up } as e dey like dat //
s-322
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__54
# make dem keep am { up |r # up } as e dey like dat
They should keep it up, up, just as it is.
[23] tree
# and all dis division of eh { Nigeria |c Biafra of a ting } < mtschew I no dey # kuku like am because # if you check am sey # [ { for Ea~ || for East } < # { people no || # de no || # no } any infrastructure ] //
s-323
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__55
# and all dis division of eh { Nigeria |c Biafra of a ting } < mtschew I no dey # kuku like am because # if you check am sey # [ { for Ea~ || for East } < # { people no || # de no || # no } any infrastructure ]
And all these divisions in uh... Nigeria, the issue of Biafra, mtschew, I don't like it because if you check it [you'll realise] that in the Ea-... in the East, people are not... [there's] no, no infrastructure.
[24] tree
if de say now de wan divide Nigeria now < # how de wan start am ?//
s-324
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__56
if de say now de wan divide Nigeria now < # how de wan start am ?
If they say they want to divide Nigeria now, where will they start?
[25] tree
# de no get where de go stay //
s-325
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__57
# de no get where de go stay
They don't have a place to stay.
[26] tree
everywhere < # per se < na secretariat //
s-326
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__58
everywhere < # per se < na secretariat
Everywhere, per se, is the secretariat.
[27] tree
# e no get &//
s-327
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__59
# e no get &
There is no...
[28] tree
# and de dey value land # like # sey [ na gold for dat place ] //
s-328
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__60
# and de dey value land # like # sey [ na gold for dat place ]
And in that place, they place high value on landed properties as if it's gold.
[29] tree
# ehen if you con check di North now < # { most of dem ( like for dis Abuja ) || most of dem } na # { mai ruwa |c mai barrow } //
s-329
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__61
# ehen if you con check di North now < # { most of dem ( like for dis Abuja ) || most of dem } na # { mai ruwa |c mai barrow }
Ehen... if you take a look at the North now, most of them (for instance in this Abuja) most of them are selling water and pushing carts.
[30] tree
# okay if de con divide now |c de con go back North < now < # who go buy deir { ruwa |c and barrow } eh ?//
s-330
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__62
# okay if de con divide now |c de con go back North < now < # who go buy deir { ruwa |c and barrow } eh ?
Okay, if they split now and they go back to the North, now, who will buy their water and barrow, huh?
[31] tree
# push deir barrow for dat side ?//
s-331
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__63
# push deir barrow for dat side ?
Will they push their barrow there?
[32] tree
# so # moh just dey unite //= moh just # unite # togeder //
s-332
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__64
# so # moh just dey unite = moh just # unite # togeder
So let's just stay united... let's just stay together.
[33] tree
# we go move Nigeria go forward //
s-333
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__65
# we go move Nigeria go forward
We will move Nigeria forward.
[34] tree
# mtschew I no dey watch //
s-334
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__66
# mtschew I no dey watch
Mstchew I don't watch...
[35] tree
# # highest < { wetin go make me || wetin dey make me } relax na to browse //
s-335
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__67
# # highest < { wetin go make me || wetin dey make me } relax na to browse
At most, what will make me... I unwind by browsing.
[36] tree
we don { browse |c chat |c # as in get to know # { different tings || # tings wey I no know before } # for internet } //
s-336
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__68
we don { browse |c chat |c # as in get to know # { different tings || # tings wey I no know before } # for internet }
We browse the net, chat, I mean we get to know different things on the internet, things I didn't know until now.
[37] tree
# I go go research //
s-337
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__69
# I go go research
I will go and research.
[38] tree
# ehn na just wetin di wahala wey &//
s-338
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__70
# ehn na just wetin di wahala wey &
Ehn, the problem is just that...
[39] tree
# if I don tire < I go go gist wit friends |c # and come back house by ten //
s-339
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__71
# if I don tire < I go go gist wit friends |c # and come back house by ten
If I get tired, I'll go and relax with friends and come back to the house by ten o' clock.
[40] tree
I should start ?//
s-340
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__1
I should start ?
Should I start?
[41] tree
# okay # at dis year twenty eighteen < omo # I dey pray make God { help me || helep me } //
s-341
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2
# okay # at dis year twenty eighteen < omo # I dey pray make God { help me || helep me }
Okay, in this year twenty eighteen, man, I'm praying for God to help me.
[42] tree
# helep my business //= # helep { everyting I dey do |c # even my { de~ || de~ || destiny } |c # even my fader || even my papa |c # even my sister |c # even my future wife |c # even my girlfriend } //
s-342
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__3
# helep my business = # helep { everyting I dey do |c # even my { de~ || de~ || destiny } |c # even my fader || even my papa |c # even my sister |c # even my future wife |c # even my girlfriend }
Help my business, help everything I do, even my de-, de-, destiny, even my father, even my dad, even my sister, even my future wife, even my girlfriend.
[43] tree
# { Om~ || eh Omo God || # Baba God } < helep me in anyting I do //
s-343
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__4
# { Om~ || eh Omo God || # Baba God } < helep me in anyting I do
Oh eh, God, dear God, help me in whatever I do.
[44] tree
# help { me //+ hm # |c even dis Enugu wey I dey } //
s-344
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__5
# help { me + hm # |c even dis Enugu wey I dey }
Help me, hm... even in Enugu where I'm living.
[45] tree
# help { me |c even my boss |c even { anyting I || anyting } wey I put my hand } //
s-345
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__6
# help { me |c even my boss |c even { anyting I || anyting } wey I put my hand }
Help me, even my boss, even whatever, whatever I put my hands on.
[46] tree
# omo help me //= help me //= # help me //
s-346
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__7
# omo help me = help me = # help me
God help me, help me, help me.
[47] tree
{ dis is my || dis is my prayer } //
s-347
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__8
{ dis is my || dis is my prayer }
This is my... this is my prayer.
[48] tree
# okay //
s-348
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__9
# okay
Okay.
[49] tree
# okay from now to &//
s-349
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__10
# okay from now to &
Okay, from now until...
[50] tree
{ from { di || dis } eh January |c till continue } < # from January < I wan &//
s-350
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__11
{ from { di || dis } eh January |c till continue } < # from January < I wan &
From thi-... from this, uh... January, till after January, I want...
[51] tree
# { from di || from January || # from January to || # for some || from January to } February < # God < # { help my || # help my mum } //
s-351
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__12
# { from di || from January || # from January to || # for some || from January to } February < # God < # { help my || # help my mum }
From the... from January... from January to, for some... from January to February, God, help my, help my mom.
[52] tree
# from February till # March < help my dad //= from # March to April < # help my girlfriend //= from April to # till December < help my boss //
s-352
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__13
# from February till # March < help my dad = from # March to April < # help my girlfriend = from April to # till December < help my boss
From February till March, help my father, from March to April, help my girlfriend, from April till December, help my boss.
[53] tree
# ehen for dis { our country |a Naija } < # dis Nigeria don tire me //
s-353
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__14
# ehen for dis { our country |a Naija } < # dis Nigeria don tire me
Uhuh, in this country of ours, Nigeria, I am fed up with this Nigeria.
[54] tree
# I wan travel out //
s-354
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__15
# I wan travel out
I wanna move.
[55] tree
# I wan go Malay //
s-355
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__16
# I wan go Malay
I wanna go to Malaysia.
[56] tree
# you see { dis || all } di { Malay ga~ || Malay guy } ehn < # mtschew # I wan meet dem dere na //
s-356
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__17
# you see { dis || all } di { Malay ga~ || Malay guy } ehn < # mtschew # I wan meet dem dere na
You see this, all the gu-... guys in Malaysia, uh... mtschew, I want to meet up with them.
[57] tree
# dis Malay guy < de dey make am dere now //
s-357
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__18
# dis Malay guy < de dey make am dere now
These guys in Malaysia are really making some money there.
[58] tree
I wan go dere //
s-358
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__19
I wan go dere
I wanna go there.
[59] tree
# na Malay guy { I wan || I wan } &//
s-359
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__20
# na Malay guy { I wan || I wan } &
The guys in Malaysia, I want... I want...
[60] tree
I wan be Malay guy now //
s-360
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__21
I wan be Malay guy now
I really want to be a Malaysia guy.
[61] tree
# I wan make money from Malaysia //
s-361
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__22
# I wan make money from Malaysia
I wanna make money in Malaysia.
[62] tree
# na Malaysia >+ I want //
s-362
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__23
# na Malaysia >+ I want
Malaysia's where I wanna be.
[63] tree
# I don tire for dis country //
s-363
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__24
# I don tire for dis country
I'm tired of this country.
[64] tree
infact < { if I || if I || if } I travel out from dis country ehn < mtschew I no go come back again //
s-364
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__25
infact < { if I || if I || if } I travel out from dis country ehn < mtschew I no go come back again
In fact, if I... if I... if I leave this country uh... mtschew, I'm not coming back.
[65] tree
# I go stay dere for ever //
s-365
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__26
# I go stay dere for ever
I'll stay there forever.
[66] tree
# dis is &//
s-366
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__27
# dis is &
This is...
[67] tree
infact < I go marry Oyinbo girl //
s-367
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__28
infact < I go marry Oyinbo girl
In fact, I'll marry a white girl.
[68] tree
# I go marry even # { Malay girl || Malaysia girl } //
s-368
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__29
# I go marry even # { Malay girl || Malaysia girl }
I'd even marry a Malay girl, a Malaysian girl.
[69] tree
# { na dem || na dem fi~ || na dem || na dem } >+ fine pass ehn //
s-369
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__30
# { na dem || na dem fi~ || na dem || na dem } >+ fine pass ehn
They are... they're fi-... they, they, they’re fine you know.
[70] tree
# na dem >+ { f~ || fine } pass Nigeria girls //
s-370
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__31
# na dem >+ { f~ || fine } pass Nigeria girls
They, they're even better looking than Nigerian girls.
[71] tree
# even all dis hardship wey dey for our country < im don dey affect { our || our } girl //
s-371
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__32
# even all dis hardship wey dey for our country < im don dey affect { our || our } girl
Even all this hardship in our country has started affecting our, our girls.
[72] tree
# okay //
s-372
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__33
# okay
Okay.
[73] tree
# so # so # { Malaysia || Malaysia re~ || Malaysia } remain my option country now //
s-373
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__34
# so # so # { Malaysia || Malaysia re~ || Malaysia } remain my option country now
So Malaysia, Malaysia re-... Malaysia remains my top option for now.
[74] tree
# I don't have any oder country apart from Malaysia //
s-374
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__35
# I don't have any oder country apart from Malaysia
I don't have any other country apart from Malaysia.
[75] tree
# I want to go to Malaysia //= # I need Malaysia //= # I need Malaysia money //= # I need { Malaysia |c everyting from Malaysia |c even Malaysia motor } //
s-375
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__36
# I want to go to Malaysia = # I need Malaysia = # I need Malaysia money = # I need { Malaysia |c everyting from Malaysia |c even Malaysia motor }
I want to go to Malaysia, I need Malaysia, I need Malaysia's money, I need Malaysia, everything from Malaysia, even a Malaysian car.
[76] tree
# Nigeria don tire //
s-376
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__37
# Nigeria don tire
I'm tired of Nigeria.
[77] tree
# anyting from Nigeria is almost bad ting //
s-377
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__38
# anyting from Nigeria is almost bad ting
Almost everything in Nigeria is bad.
[78] tree
# I no need Nigeria anymore //
s-378
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__39
# I no need Nigeria anymore
I don't need Nigeria anymore.
[79] tree
# tank you //
s-379
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__40
# tank you
Thank you.
[80] tree
# I don't need Nigeria anymore yeah //
s-380
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__41
# I don't need Nigeria anymore yeah
Yeah, I don't need Nigeria anymore.
[81] tree
# { Nigeria is a || Nigeria is } wowo country //
s-381
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__42
# { Nigeria is a || Nigeria is } wowo country
Nigeria is crappy country.
[82] tree
# wowo country //
s-382
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__43
# wowo country
A crappy country.
[83] tree
# Nigeria don tire me //
s-383
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__44
# Nigeria don tire me
I'm tired of Nigeria.
[84] tree
anyting from Nigeria na wowo //
s-384
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__45
anyting from Nigeria na wowo
Everything in Nigeria is bad.
[85] tree
{ not~ || noting } dey good for dis country wey we dey //= # noting dey good > # even di vehicle //
s-385
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__46
{ not~ || noting } dey good for dis country wey we dey = # noting dey good > # even di vehicle
Noth-, nothing is good in this country where we're... nothing is good, not even the cars.
[86] tree
# if e come to festivity < we no fit { pu~ || produce } am ?//
s-386
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__47
# if e come to festivity < we no fit { pu~ || produce } am ?
When it comes to celebrations, we can't pu-... have any?
[87] tree
# if e come to hospital < # oho oh !//
s-387
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__48
# if e come to hospital < # oho oh !
When it comes to hospitals, oh!
[88] tree
dat one < { we don || hm we don } die patapata //
s-388
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__49
dat one < { we don || hm we don } die patapata
That one, we've suffered too much.
[89] tree
# we don &//
s-389
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__50
# we don &
We've...
[90] tree
noting good for Nigeria //
s-390
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__51
noting good for Nigeria
Nothing is good in Nigeria.
[91] tree
Nigeria { una || na } bad country //
s-391
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__52
Nigeria { una || na } bad country
Nigeria is, it's a bad country.
[92] tree
# na bad country //
s-392
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__53
# na bad country
It's a bad country.
[93] tree
# { better mey I go || e better mey I go } die { for || # for } China dan to stay in dis country now //
s-393
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__54
# { better mey I go || e better mey I go } die { for || # for } China dan to stay in dis country now
I'd be better off if I went... I'd be better off if I go and die in China than stay in this country now.
[94] tree
# yeah //
s-394
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__55
# yeah
Yeah.
[95] tree
# Nigeria no dey good anymore //
s-395
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__56
# Nigeria no dey good anymore
Nigeria's no good anymore.
[96] tree
# dis time around < Nigeria prophet dey too hard o //
s-396
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__57
# dis time around < Nigeria prophet dey too hard o
This time around, Nigeria's prophets are too tough!
[97] tree
# e //&
s-397
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__58
# e &
Uh...
[98] tree
{ when we || when we || when } we come to New Year ehn < # hey < Nigeria prophet < de dey too bad o //
s-398
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__59
{ when we || when we || when } we come to New Year ehn < # hey < Nigeria prophet < de dey too bad o
When we... when we... when we get to the New Year, yeah, Nigeria's prophets, they're way too bad.
[99] tree
# eh all of dem dey continue dey predict //
s-399
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__60
# eh all of dem dey continue dey predict
All of them will continue to predict.
[100] tree
# { all of dem |r all of dem } de continue dey predict //
s-400
ENU_34_Malaysia-Guy_MG__61
# { all of dem |r all of dem } de continue dey predict
All of them, all of them will continue to predict.

Edit as listText viewDependency trees