Sentence view
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | dev |
---|
showing 201 - 300 of 990 • previous • next
# but na eh vex //
s-201
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__15
# but na eh vex
But it is uh... anger.
you go just dey vex //= you go just dey beat di woman everytime //
s-202
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__16
you go just dey vex
= you go just dey beat di woman everytime
You will just be angry, you will just be beating the woman everytime.
# sometime < de go just even carry knife { dey || even dey } as in # chuku di woman everytime //
s-203
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__17
# sometime < de go just even carry knife { dey || even dey } as in # chuku di woman everytime
Sometimes, they will even just take a knife, and like stab the woman everytime.
# I no just understand o //
s-204
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__18
# I no just understand o
I just don’t understand.
# wait na because woman no fit fight or anything //
s-205
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__19
# wait na because woman no fit fight or anything
Wait, is it because women can't fight or do anything
# and for even Nigeria sef < I no even know wheda de dey even dey look into dis matter //
s-206
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__20
# and for even Nigeria sef < I no even know wheda de dey even dey look into dis matter
And even in Nigeria, I don’t even know whether they, they really look into this matter.
# I no just understand eh //
s-207
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__21
# I no just understand eh
I just don’t understand.
I no just know //
s-208
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__22
I no just know
I just don’t know.
# dis matter < { e just || e don } dey high //= e don dey high //= e don dey increase everyday //+ # everyday by day //
s-209
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__23
# dis matter < { e just || e don } dey high
= e don dey high
= e don dey increase everyday
+ # everyday by day
This matter, it is just, it is becoming serious, it is happening more and more every day.
# I no just know wetin dey happen //
s-210
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__24
# I no just know wetin dey happen
I just don’t know what is happening.
# di thing < de con even # lead to eh eh human eh eh eh trafficking # wey person go just see woman &//
s-211
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__25
# di thing < de con even # lead to eh eh human eh eh eh trafficking # wey person go just see woman &
The thing, it even leads to uh... uh... human uh... uh... uh... trafficking where a person will see a woman...
# { even de || even de } notice all dis human { traffi~ || eh trafficking } < # wey de dey ehn carry ehn women //
s-212
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__26
# { even de || even de } notice all dis human { traffi~ || eh trafficking } < # wey de dey ehn carry ehn women
Even the, even we notice all this human traffi-, uh... trafficking, where they uh... carry uh...women.
de go dey # carry dem dey # export dem as if no dey be # rice //
s-213
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__27
de go dey # carry dem dey # export dem as if no dey be # rice
They will carry them, they will export them like rice.
# de be rice //
s-214
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__28
# de be rice
Are they rice?
de be pencil wey de dey { export |c and import } //
s-215
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__29
de be pencil wey de dey { export |c and import }
Are they pencils to export and import?
# man sef < if de say [ dem want put man ] < na one over ten //
s-216
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__30
# man sef < if de say [ dem want put man ] < na one over ten
Even men, if they say they want to add men, it's one in ten.
na women >+ go { s~ || say } [ de be # come ehn ninety nine over ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn # hundred ] //
s-217
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__31
na women >+ go { s~ || say } [ de be # come ehn ninety nine over ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn # hundred ]
It is women who will s-, let's say they are uh... ninety nine uh...percent.
# women be one over ehn hundred //
s-218
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__32
# women be one over ehn hundred
Women are one uh... percent.
# why ?//
s-219
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__33
# why ?
Why?
# de go just { dey use women |c dey beat dem } anyhow //
s-220
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__34
# de go just { dey use women |c dey beat dem } anyhow
They will just be using women, beating them anyhow.
# I dey say [ make Nigeria look inside dis matter ] //
s-221
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__35
# I dey say [ make Nigeria look inside dis matter ]
I am saying Nigeria should look into this matter.
# e no good //= # e no good //
s-222
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__36
# e no good
= # e no good
It is not good, it is not good.
# many atimes < dis thing < # e dey spoil family //
s-223
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__37
# many atimes < dis thing < # e dey spoil family
A lot of the time, this thing, it destroys families.
# if { children || small children } go dey look all dese things < # di thing go just dey increase everyday by day //
s-224
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__38
# if { children || small children } go dey look all dese things < # di thing go just dey increase everyday by day
If children, small children see this thing, it'll just increase every day.
# if eh eh small pikin go just &//
s-225
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__39
# if eh eh small pikin go just &
If a small child just...
we dey think sey [ all dese small pikin < # de no know anything ] //
s-226
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__40
we dey think sey [ all dese small pikin < # de no know anything ]
We think that all these small children, they don't know anything.
# I dey tell you sey [ small pikin < na dem >+ know someting |c but pass we wey be adult ] because < # at dat time < nothing dey inside deir brain //
s-227
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__41
# I dey tell you sey [ small pikin < na dem >+ know someting |c but pass we wey be adult ] because < # at dat time < nothing dey inside deir brain
I'm telling you, small children, they know something, but they know more than us because, at that time, there is nothing in their brain.
de no dey think of anything //
s-228
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__42
de no dey think of anything
They don't think about anything.
# na we >+ go dey get all dese thing dey for our head //
s-229
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__43
# na we >+ go dey get all dese thing dey for our head
We're the ones who get all these things in our head.
we go dey say [ ah we wan get work //= # I wan go work //= { ah di thing wey I dey do for work || di everything wey I dey do for dis place } # I need to go Oshodi !// ] //
s-230
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__44
we go dey say [ ah we wan get work
= # I wan go work
= { ah di thing wey I dey do for work || di everything wey I dey do for dis place } # I need to go Oshodi !
]
We will say 'ah! We want to get work, I want to go to work, ah! This thing that I do for work, everything I am doing for this place, I need to go to Oshodi!'
# all dis thing dey for our brain |c but when e comes to small children < # de no get anyting for deir brain //
s-231
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__45
# all dis thing dey for our brain |c but when e comes to small children < # de no get anyting for deir brain
All these things are in our heads, but when it comes to small children, they don't have anything in their heads.
so anyting { wey de dey see |c # wey de dey hear } < # even if de no sabi speak anything < dose thing dey hook inside deir brain even when dey mature //
s-232
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__46
so anyting { wey de dey see |c # wey de dey hear } < # even if de no sabi speak anything < dose thing dey hook inside deir brain even when dey mature
So, anything that they see, that they hear, even if they cannot say anything, those things get wired in their brain even when they become adults.
# so na wetin >+ dey con make dis thing dey continue ?//
s-233
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__47
# so na wetin >+ dey con make dis thing dey continue ?
So, that's what is making this thing continue.
# pikin wey go say [ e dey see im papa dey beat im mama ] < # if dat pikin grow < # you wan tell me sey [ dat pikin no go { be || be } wife eh eh eh eh eh beater # when e marry ] ?//
s-234
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__48
# pikin wey go say [ e dey see im papa dey beat im mama ] < # if dat pikin grow < # you wan tell me sey [ dat pikin no go { be || be } wife eh eh eh eh eh beater # when e marry ] ?
A child who says he sees his daddy beat his mummy, if that child grows up, do you want to tell me that that child will not be... be a wife uh... uh... uh... uh... beater when he gets married?
# na so >+ di thing go be now //
s-235
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__49
# na so >+ di thing go be now
That's how it will be now.
e go just continue like dat |c and di thing no go fit stop //
s-236
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__50
e go just continue like dat |c and di thing no go fit stop
It will just continue like that, and the thing cannot stop.
# I dey talk sey [ charity < # e begins at home ] //
s-237
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__51
# I dey talk sey [ charity < # e begins at home ]
I say that charity begins at home.
# make we start dis thing { for || for || for } our own sef //
s-238
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__52
# make we start dis thing { for || for || for } our own sef
Let us start this thing for, for, for our own self.
nobody go do am for us //
s-239
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__53
nobody go do am for us
Nobody will do it for us.
na we >+ go do am for oursef //
s-240
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__54
na we >+ go do am for oursef
It's us who will do it for ourselves.
# we go do am for oursef //
s-241
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__55
# we go do am for oursef
We will do it for ourselves.
# Nigerians < I dey beg una //
s-242
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__56
# Nigerians < I dey beg una
Nigerians, I beg you.
# make una act in a good way //= # make we no dey spoil oursef //= { # make || { at || at least } < make } Nigeria just good //
s-243
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__57
# make una act in a good way
= # make we no dey spoil oursef
= { # make || { at || at least } < make } Nigeria just good
Let's act in a good way, don't let us spoil ourselves, but make at... at least, Nigeria better.
# when e comes to { mo || moral } civilisation # ( if na wetin I go call am ) < # make we just dey good to oursef //= make we no just dey &//
s-244
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__58
# when e comes to { mo || moral } civilisation # ( if na wetin I go call am ) < # make we just dey good to oursef
= make we no just dey &
When it comes to mo-, moral civilisation (if that's what I want to call it), let's just be good to each other, don't let us just be...
# as in if na our own family member < # make we no just dey # do bad to our own family members //
s-245
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__59
# as in if na our own family member < # make we no just dey # do bad to our own family members
In fact, if it's our own family members, don't let us do bad to our own family members.
# thank you //
s-246
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__60
# thank you
Thank you.
# I know sey [ now sef < de don even create ] &//
s-247
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__61
# I know sey [ now sef < de don even create ] &
I know that right now, they have even created...
e good as de don create dis eh women empowerment ehn thing ehn # { for eh # Nigerian || # for Nigerian } //
s-248
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__62
e good as de don create dis eh women empowerment ehn thing ehn # { for eh # Nigerian || # for Nigerian }
It is good that they have created this uh... women empowerment uh... thing uh... for Nigerians, for Nigerians.
and e get one sef ( I no even remember di name sef ) # wey de don create # for all dis ehn ehn # { demoralising ehn di woman || ehn demoralisation of eh { women |c # and even children } } //
s-249
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__63
and e get one sef ( I no even remember di name sef ) # wey de don create # for all dis ehn ehn # { demoralising ehn di woman || ehn demoralisation of eh { women |c # and even children } }
And there is even one (I don't remember the exact name), which they have created for all this uh... uh... demoralisation of women, uh... demoralisation of uh... women and even children.
# so < # when you see person < # { if na your eh eh dormot |c if na your ehn ehn ehn ehn ehn # side } >+ # you see man dey beat women ( sometime < de no dey even dey care # wheder na outside //= de go even { naked di woman |c beat am { well |r well } } ) < # no just leave am say [ eh di thing no be your own business //] //
s-250
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__64
# so < # when you see person < # { if na your eh eh dormot |c if na your ehn ehn ehn ehn ehn # side } >+ # you see man dey beat women ( sometime < de no dey even dey care # wheder na outside
= de go even { naked di woman |c beat am { well |r well } } ) < # no just leave am say [ eh di thing no be your own business
]
So, when you see someone, if it is on your uh... uh... doorstep, if it is in your uh... uh... uh... uh... neighborhood that you see a man beating women (sometimes, they don't even care if it is outside, they will even strip a woman and beat her severely), don't just leave it saying uh... this thing is none of your business.
na your own //
s-251
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__65
na your own
It is!
na everybody business //
s-252
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__66
na everybody business
It's everyone's business!
# because some people go dey go just want say [ I beg < make I no put mouth inside di matter //] //
s-253
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__67
# because some people go dey go just want say [ I beg < make I no put mouth inside di matter
]
Because some people will just want to say 'please, I don't wanna interfere in this matter'.
if dat man # kill dat woman for dat place < you no know sey [ God { go || go || go } handle you ] ?//
s-254
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__68
if dat man # kill dat woman for dat place < you no know sey [ God { go || go || go } handle you ] ?
If that man kills that woman in that place, don't you know that God will... will... will deal with you?
# God go handle you //= # God go punish you because { you dey dere |c you no stop di thing } //
s-255
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__69
# God go handle you
= # God go punish you because { you dey dere |c you no stop di thing }
God will deal will you, God will punish you because you were there and you did not stop it.
# if you fit stop di man < stop am !//
s-256
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__70
# if you fit stop di man < stop am !
If you can stop the man, stop him!
# and if na to go report am to where de suppose to report am < pick am |c go police !//
s-257
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__71
# and if na to go report am to where de suppose to report am < pick am |c go police !
And if it means reporting to where he needs to be reported, take him to the police!
go report to police !//
s-258
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__72
go report to police !
Go and report him to the police!
# because dat thing < no good //= e no good //
s-259
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__73
# because dat thing < no good
= e no good
Because that thing is not good, it's not good.
# dat's why I even like di Oyinbo country sef //
s-260
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__74
# dat's why I even like di Oyinbo country sef
That's why I even like foreign countries.
some Oyinbo country < de no dey allow make person dey touch eh anybody //
s-261
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__75
some Oyinbo country < de no dey allow make person dey touch eh anybody
In some foreign countries, they don't allow anyone to touch uh... anyone.
# if na to touch eh pikin < if na to touch ehn ehn ehn ehn ehn wife < # { you no su~ || you no || you no fit || you no fit try } am now //= you no fit try am //= # you no fit do am //
s-262
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__76
# if na to touch eh pikin < if na to touch ehn ehn ehn ehn ehn wife < # { you no su~ || you no || you no fit || you no fit try } am now
= you no fit try am
= # you no fit do am
If it is touching a child; if it is touching a uh... uh... uh... uh... wife, you are not su-, you don't... you cannot... you can't try it now, you can't try it, you can't do it.
# abeg < when una see { wife || wife || women } < # when any man beat you < go report to police //
s-263
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__77
# abeg < when una see { wife || wife || women } < # when any man beat you < go report to police
Please, when you see a wife, a wife, women, when any man beats you, go and report him to the police.
# dis one < make una go report //
s-264
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__78
# dis one < make una go report
This, go and report it!
# report !//
s-265
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__79
# report !
Report!
wheder na your husband < e no suppose to do dat one to you //
s-266
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__80
wheder na your husband < e no suppose to do dat one to you
Whether it is your husband, he's not supposed to do that to you.
# thank you o //
s-267
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__81
# thank you o
Thank you!
na wetin I just wan tell una //
s-268
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__82
na wetin I just wan tell una
That's what I wanted to tell you.
me < my name na # Joseph Aseginmba //
s-269
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__1
me < my name na # Joseph Aseginmba
Me, my name is Joseph Aseginmba.
# I comot from # family wey # na five of us //
s-270
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__2
# I comot from # family wey # na five of us
I come from a family of five.
# two < # na women //
s-271
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__3
# two < # na women
Two are girls.
# den di three na boys //
s-272
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__4
# den di three na boys
Then the other three are boys.
# but < later on < one of di female sha { wan || wan || don } die //
s-273
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__5
# but < later on < one of di female sha { wan || wan || don } die
But later on, well, one of the girls she... she... died.
though na only one female >+ con remain here //
s-274
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__6
though na only one female >+ con remain here
Though only one of the girls remains here.
# and I comot from eh Plateau State of Nigeria here # weh dey Middle Belt //
s-275
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__7
# and I comot from eh Plateau State of Nigeria here # weh dey Middle Belt
And I come from uh... Plateau State in Nigeria here, which is in the Middle Belt.
# ehn na dere >+ I comot from //
s-276
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__8
# ehn na dere >+ I comot from
Uh... that's where I come from.
# and eh # at di long run < # { my papa con || my mama first die } //= { my || my } mama con follow //
s-277
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__9
# and eh # at di long run < # { my papa con || my mama first die }
= { my || my } mama con follow
And uh... in the long run, my father... my mother was the first to die, then my, my mother followed suit.
# you understand ?//
s-278
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__10
# you understand ?
You understand?
# so # and # { I dey || I con || I con } &//
s-279
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__11
# so # and # { I dey || I con || I con } &
So... and I am... then I... then I...
after my national diploma now < con get work for National Open University //
s-280
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__12
after my national diploma now < con get work for National Open University
After my National Diploma, I got a job at the National Open University.
# na dere >+ person dey get hustle { dey || dey } do some sign tings //
s-281
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__13
# na dere >+ person dey get hustle { dey || dey } do some sign tings
That's where you get the chance to hustle, they, they do some sign things.
dey use am dey do school //= dey use am dey help oder family sef //
s-282
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__14
dey use am dey do school
= dey use am dey help oder family sef
They use it for school, in fact, they use it to help other families.
# na di hustling method be dat //
s-283
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__15
# na di hustling method be dat
That's the hustling method.
# Abuja na very good place to stay //
s-284
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__16
# Abuja na very good place to stay
Abuja is a very good place to stay.
# but { di || # di } level wey # people dey live for Abuja now < { na || na } high level //
s-285
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__17
# but { di || # di } level wey # people dey live for Abuja now < { na || na } high level
But the, the cost of living of the people in Abuja now, it's, it's high.
no be low level //
s-286
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__18
no be low level
It's not a low standard.
but di ghetto area dey o //
s-287
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__19
but di ghetto area dey o
But there are some ghetto areas.
# no be sey [ di ghetto area no dey ] //
s-288
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__20
# no be sey [ di ghetto area no dey ]
It's not like there are no ghettos here.
but < still at dat < # di ghetto area < e just dey like # di city { for my || for where } me < I comot from //
s-289
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__21
but < still at dat < # di ghetto area < e just dey like # di city { for my || for where } me < I comot from
But, yet, the ghetto area is just like the city in my... in the place where I come from.
# you understand ?//
s-290
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__22
# you understand ?
You understand?
# so but # staying in Abuja < # { na || na di best || na di best } ting to do //
s-291
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__23
# so but # staying in Abuja < # { na || na di best || na di best } ting to do
So... but staying in Abuja is, is the best... is the best thing to do.
everybody wan make e dey Federal Capital //
s-292
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__24
everybody wan make e dey Federal Capital
Everybody wants to be in the Federal Capital City.
# you understand ?//
s-293
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__25
# you understand ?
You understand?
# but life for Abuja is very expensive //
s-294
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__26
# but life for Abuja is very expensive
But life in Abuja is very expensive.
# { house |c transportation |c feeding } < # e dey very expensive //
s-295
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__27
# { house |c transportation |c feeding } < # e dey very expensive
Housing, transportation, food are very expensive.
# and na di dead of my papa o //
s-296
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__28
# and na di dead of my papa o
And it's because of my father's death.
{ di || m~ || my own || di || my } mama own sef < e no even pain me because dat one < { she || she || she } sick for long time //
s-297
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__29
{ di || m~ || my own || di || my } mama own sef < e no even pain me because dat one < { she || she || she } sick for long time
The m-... my own... the... my mother's death is not painful to me because in her case, she, she, she was sick for a long time.
# { she co~ || she con } die //
s-298
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__30
# { she co~ || she con } die
She co-... then she died.
# but my papa own < e no sick //
s-299
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__31
# but my papa own < e no sick
But in my father's case, he was not sick.
e no do anyting //
s-300
ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__32
e no do anyting
Nothing was wrong with him.
Edit as list • Text view • Dependency trees