pcm-nsc-train
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | train |
---|
View options
Tags:
Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
in fact < dat bill na anoder tin again // na so > my sister // how much de dey || how much || how much de dey give una for una bill ?// ah my sister < na seven thousand o !// Jesus !// seven thousand for di light wey we no dey see ?// na so o !// ah dese people < eh de no go kill person o !// my sister toh // toh how you dey manage now ?// how your business ?//
Download XML • Download text
• Sentence view • Dependency trees