pcm-nsc-train

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 1 - 6 < sentence 7 - 17 > sentence 18 - 28

hope sey [ you sleep well ] ?// ah my sister < I sleep well o !// una get light for una area last night ?// we no get o // ah wetin happen now ?// toh na NEPA o !// aha dese people < I hear sey [ de dey share di light ] // my sister < di tin tire me o !// eh !// { de just dey share am |c but de go dey bring big bill } // our ah &//

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees