Text view
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | dev |
---|
View options
Tags:
Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
# eh you wan carry me go Abuja ?// e say eh // I say [ toh but uncle < I wan go school o //] // # e say [ meh me I no worry ] // sey if e carry me go dere < me I go go school // # naim I say okay now // # con dey o reach di day weh wan go // # two of us con enter motor come Abuja // # as con come Abuja < I con dey // # dat time self < { I no || # I no } sabi speak English like dat but I dey manage // # so my uncle con come //
Download XML • Download text
• Sentence view • Dependency trees