Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev

Select a sentence

Showing 303 - 402 of 990 • previousnext

s-303 # e no dey feel well //
s-304 carry am go hospital //
s-305 before you know < e don die //
s-306 so e con dey very suprising for me //
s-307 mtschew I con see sey [ anyting < even di ting I dey do < I go con remember di ting sey # [ noting dey dis life ] ] //
s-308 # if you comot come back # say [ { you no sick |c # noting do you } ] < # you really thank God for that //
s-309 # Pidgin no be language wey person go sabi finish now |c but # di little one wen I sabi < I go talk am //
s-310 # ehen //
s-311 # me < # ah na from ghetto >+ I comot from //
s-312 so Pidgin at least < na wetin we don grow wit //
s-313 you understand ?//
s-314 na wetin we don dey do # since from childhood //
s-315 # { di || di } correct English sef < na when we go school >+ we start to dey learn di English //
s-316 so # na normal ting > to # speak Pidgin for life //
s-317 # pertaining dis government < # den de really dey try sha for Nigeria //
s-318 # de really dey try # base on corruption issue //
s-319 # definitely < wetin de dey do < { e dey || e go } really help # di masses of Nigeria |c but # di people wey go enjoy am no be now //
s-320 # na { later |r later } >+ # di enjoyment go come //
s-321 # definitely < # di government < de dey try //
s-322 # make dem keep am { up |r # up } as e dey like dat //
s-323 # and all dis division of eh { Nigeria |c Biafra of a ting } < mtschew I no dey # kuku like am because # if you check am sey # [ { for Ea~ || for East } < # { people no || # de no || # no } any infrastructure ] //
s-324 if de say now de wan divide Nigeria now < # how de wan start am ?//
s-325 # de no get where de go stay //
s-326 everywhere < # per se < na secretariat //
s-327 # e no get &//
s-328 # and de dey value land # like # sey [ na gold for dat place ] //
s-329 # ehen if you con check di North now < # { most of dem ( like for dis Abuja ) || most of dem } na # { mai ruwa |c mai barrow } //
s-330 # okay if de con divide now |c de con go back North < now < # who go buy deir { ruwa |c and barrow } eh ?//
s-331 # push deir barrow for dat side ?//
s-332 # so # moh just dey unite //= moh just # unite # togeder //
s-333 # we go move Nigeria go forward //
s-334 # mtschew I no dey watch //
s-335 # # highest < { wetin go make me || wetin dey make me } relax na to browse //
s-336 we don { browse |c chat |c # as in get to know # { different tings || # tings wey I no know before } # for internet } //
s-337 # I go go research //
s-338 # ehn na just wetin di wahala wey &//
s-339 # if I don tire < I go go gist wit friends |c # and come back house by ten //
s-340 I should start ?//
s-341 # okay # at dis year twenty eighteen < omo # I dey pray make God { help me || helep me } //
s-342 # helep my business //= # helep { everyting I dey do |c # even my { de~ || de~ || destiny } |c # even my fader || even my papa |c # even my sister |c # even my future wife |c # even my girlfriend } //
s-343 # { Om~ || eh Omo God || # Baba God } < helep me in anyting I do //
s-344 # help { me //+ hm # |c even dis Enugu wey I dey } //
s-345 # help { me |c even my boss |c even { anyting I || anyting } wey I put my hand } //
s-346 # omo help me //= help me //= # help me //
s-347 { dis is my || dis is my prayer } //
s-348 # okay //
s-349 # okay from now to &//
s-350 { from { di || dis } eh January |c till continue } < # from January < I wan &//
s-351 # { from di || from January || # from January to || # for some || from January to } February < # God < # { help my || # help my mum } //
s-352 # from February till # March < help my dad //= from # March to April < # help my girlfriend //= from April to # till December < help my boss //
s-353 # ehen for dis { our country |a Naija } < # dis Nigeria don tire me //
s-354 # I wan travel out //
s-355 # I wan go Malay //
s-356 # you see { dis || all } di { Malay ga~ || Malay guy } ehn < # mtschew # I wan meet dem dere na //
s-357 # dis Malay guy < de dey make am dere now //
s-358 I wan go dere //
s-359 # na Malay guy { I wan || I wan } &//
s-360 I wan be Malay guy now //
s-361 # I wan make money from Malaysia //
s-362 # na Malaysia >+ I want //
s-363 # I don tire for dis country //
s-364 infact < { if I || if I || if } I travel out from dis country ehn < mtschew I no go come back again //
s-365 # I go stay dere for ever //
s-366 # dis is &//
s-367 infact < I go marry Oyinbo girl //
s-368 # I go marry even # { Malay girl || Malaysia girl } //
s-369 # { na dem || na dem fi~ || na dem || na dem } >+ fine pass ehn //
s-370 # na dem >+ { f~ || fine } pass Nigeria girls //
s-371 # even all dis hardship wey dey for our country < im don dey affect { our || our } girl //
s-372 # okay //
s-373 # so # so # { Malaysia || Malaysia re~ || Malaysia } remain my option country now //
s-374 # I don't have any oder country apart from Malaysia //
s-375 # I want to go to Malaysia //= # I need Malaysia //= # I need Malaysia money //= # I need { Malaysia |c everyting from Malaysia |c even Malaysia motor } //
s-376 # Nigeria don tire //
s-377 # anyting from Nigeria is almost bad ting //
s-378 # I no need Nigeria anymore //
s-379 # tank you //
s-380 # I don't need Nigeria anymore yeah //
s-381 # { Nigeria is a || Nigeria is } wowo country //
s-382 # wowo country //
s-383 # Nigeria don tire me //
s-384 anyting from Nigeria na wowo //
s-385 { not~ || noting } dey good for dis country wey we dey //= # noting dey good > # even di vehicle //
s-386 # if e come to festivity < we no fit { pu~ || produce } am ?//
s-387 # if e come to hospital < # oho oh !//
s-388 dat one < { we don || hm we don } die patapata //
s-389 # we don &//
s-390 noting good for Nigeria //
s-391 Nigeria { una || na } bad country //
s-392 # na bad country //
s-393 # { better mey I go || e better mey I go } die { for || # for } China dan to stay in dis country now //
s-394 # yeah //
s-395 # Nigeria no dey good anymore //
s-396 # dis time around < Nigeria prophet dey too hard o //
s-397 # e //&
s-398 { when we || when we || when } we come to New Year ehn < # hey < Nigeria prophet < de dey too bad o //
s-399 # eh all of dem dey continue dey predict //
s-400 # { all of dem |r all of dem } de continue dey predict //
s-401 # dey predict //
s-402 after de tell us sey [ na God >+ told dem ] //

Text viewDownload CoNNL-U