s-4
| # dat time sef < I dey small |c and I sabi do farm { well |r well } // |
s-5
| # my grand moder { say dis farm || # say dis farm } no go good for me // |
s-6
| # meh me a go for school first // |
s-7
| # con go my grand { f~ || # moder } place // |
s-8
| # I dey dere o //= I school o //= setay four years // |
s-9
| # after dat four years now < my moder con say # [ di work alone # don dey too much for am ] // |
s-10
| make me I con help am for some times first // |
s-11
| # I con dey dere //= con dey help am // |
s-12
| dey farm //= dey farm // |
s-13
| # I farm almost five years // |
s-14
| # I no go back to school again // |
s-15
| # I con dey o // |
s-16
| ah to see money # to buy tins self < # you no go see money // |
s-17
| but any small tin weh you do < you go quick get money // |
s-18
| but to see am do < # na im >+ con dey hard // |
s-19
| # sotay we come plenty o // |
s-20
| { me |c and my friend } < we con dey do # work for people together // |
s-21
| # den < ending of di year < # de go con dey pay us # our money // |
s-22
| we go use am //= go buy { cloth |c wetin we wan } // |
s-23
| # dey use am //= dey take care of ourself // |
s-24
| # we con do waye work again //= we con get di money //= we con share our money together // |
s-25
| # all of us say [ we wan go school //] // |
s-26
| # we wan go back to school // |
s-27
| # so I con go school o //= con reach # two thousand and eight // |
s-28
| # I con finish primary school dere // |
s-29
| # I tell my fader sey [ toh # me I wan go city # mah go see how di school be ] // |
s-30
| # sey me I don tire for village school // |
s-31
| # my fader say [ okay im go find money # wey im go go register me # anywhere weh me I wan go # start secondary school ] // |
s-32
| # I say okay // |
s-33
| na so >+ we con do o // |
s-34
| my fader say [ after { December |c # January } time < before im go go register me ] // |
s-35
| # so dat # moment < # na im >+ my uncle con come from Abuja // |
s-36
| # con do one building for one of our # uncle like dat // |
s-37
| # e con come // |
s-38
| e say [ if im dey go < sey meh me I dey ready |c sey im go carry me go Abuja ] // |
s-39
| # I con say okay // |
s-40
| # eh you wan carry me go Abuja ?// |
s-41
| e say eh // |
s-42
| I say [ toh but uncle < I wan go school o //] // |
s-43
| # e say [ meh me I no worry ] // |
s-44
| sey if e carry me go dere < me I go go school // |
s-45
| # naim I say okay now // |
s-46
| # con dey o reach di day weh wan go // |
s-47
| # two of us con enter motor come Abuja // |
s-48
| # as con come Abuja < I con dey // |
s-49
| # dat time self < { I no || # I no } sabi speak English like dat but I dey manage // |
s-50
| # so my uncle con come // |
s-51
| I con dey like one month // |
s-52
| I con sabi # dey speak // |
s-53
| # naim my uncle say [ meh we go school //] // |
s-54
| # I con go school go register for school // |
s-55
| # na dere >+ I con start school o //= con start school // |
s-56
| # I dey go school |c # and I dey come back dey stay house // |
s-57
| # I tell my uncle sey [ uncle < me I no fit stay for house again o //] // |
s-58
| # { if I dey come back || if I don come back } for school < # mah go dey find work weh I wan learn // |
s-59
| # my uncle say # [ wetin be my problem meh me I wan learn work ?//] // |
s-60
| # I say [ uncle < # di problem be sey [ now < # nobody know how tomorrow go be ] //] // |
s-61
| maybe I fit con finish junior WAEC now // |
s-62
| # I no see money to # go back to school again // |
s-63
| # or e see as eh money now < # no dey come like dat before again ?// |
s-64
| # my uncle con say okay // |
s-65
| sey wetin me I wan go learn now ?// |
s-66
| # I tell am sey [ I wan go learn barbing salon //] // |
s-67
| # e say [ okay mah go now ] // |
s-68
| # I con go meet one man wah I know // |
s-69
| # I con tell am sey [ I wan learn work for im hand ] // |
s-70
| # di man say [ okay # meh me I go call my uncle come ] // |
s-71
| # naim I tell am sey [ okay before I go go call my uncle come < # e go give me { wetin |c and wetin } we go bring ] // |
s-72
| # before I go go tell my uncle < meh know wetin e go bring // |
s-73
| # e say okay // |
s-74
| sey we go buy { { crate of mineral |c # and some biscuit } |c # with money } // |
s-75
| sey as e know me < meh we bring eight thousand // |
s-76
| # I say okay // |
s-77
| # I go meet my uncle // |
s-78
| naim my uncle con say [ okay tomorrow morning < before im go work < # meh me I carry am go dere ] // |
s-79
| # we con go dere //= we con meet di man // |
s-80
| # e con tell di man di day weh e go bring { al~ || everytin } weh di man talk // |
s-81
| # di man say [ okay meh me I start to dey learn work today ] // |
s-82
| # I con dey dey learn work o // |
s-83
| # naim my uncle con bring everytin come // |
s-84
| # di man say # [ na five years >+ me I go dey im hand # meh me I learn di work ] // |
s-85
| # I con tell am sey [ toh but if I sabi before dat five years nko < # I fit go open my own shop right ?//] // |
s-86
| e say [ eh but I go do freedom first before I go open my own shop ] // |
s-87
| # I say [ okay if na dat one < no problem !//] // |
s-88
| # con { dey work |r dey work |r dey work |r dey work } o // |
s-89
| con reach # when I wan write junior WAEC // |
s-90
| # I con sabi { di work now |c # and money } // |
s-91
| I con see sey # [ dis our country < # tins # go con dey hard now ] // |
s-92
| # I con tell my oga sey [ toh # e get one work weh me I see o ] // |
s-93
| # mah go do |c and dem go pay me money // |
s-94
| # so dat if de pay me di money < mah see money wah go con do freedom // |
s-95
| # my oga say [ okay < meh me I go now ] // |
s-96
| # sey # as far as # di place weh me I dey go good < # meh me I dey careful for dere // |
s-97
| I say okay // |
s-98
| # I con dey o // |
s-99
| # con go dey work // |
s-100
| # after I work wey di woman dey pay me my money < # I come from dere finish my junior WAEC // |
s-101
| # before I con go find money < # my uncle con give me some money // |
s-102
| # I go register for # { secondary || senior } secondary school // |
s-103
| # na dere >+ I con { dey go school || dey go school } till { last year |a two thousand and sixteen } # wah wan write # WAEC // |