pcm-nsc-test

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 18 - 28 < sentence 29 - 39 > sentence 40 - 50

# anoder big work o // I just dey wake up for night kai // # sometimes ( my mama dey dat time //) she go help me carry small // my husband too go carry small # { sotay |r sotay } &// # because na only breastmilk >+ I dey give am // I no give am any &// # I no give am formula // # so { small |r small } < # as three months reach < # di time wey she take dey wake up for night con reduce // # I con still dey &// I still dey give am only { food || breastmilk } // I no give am formula //

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees