pcm-nsc-test

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 1 - 6 < sentence 7 - 17 > sentence 18 - 28

# if I no vomit today < if my eyes no dey turn me < &// mtschew # e no dey easy { at all |r at all } kai !// # dat time eh < # ah # na so >+ any &// I no fit do anytin // my husband just dey pity me // na im >+ dey help me do some tings // # kai our mama dem < de dey try o // de dey try { well |r well } // # but as I con born now < immediately I born < see as I con well // everytin { f~ || eh # con } be like sey [ I no dey pregnant before ] // everyting con dey a'ah //

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees