pcm-nsc-dev

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 18 - 28 < sentence 29 - 39 > sentence 40 - 50

# I tell my fader sey [ toh # me I wan go city # mah go see how di school be ] // # sey me I don tire for village school // # my fader say [ okay im go find money # wey im go go register me # anywhere weh me I wan go # start secondary school ] // # I say okay // na so >+ we con do o // my fader say [ after { December |c # January } time < before im go go register me ] // # so dat # moment < # na im >+ my uncle con come from Abuja // # con do one building for one of our # uncle like dat // # e con come // e say [ if im dey go < sey meh me I dey ready |c sey im go carry me go Abuja ] // # I con say okay //

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees