pcm-nsc-dev
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | dev |
---|
Annotation | Caron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson |
---|
View options
Tags:
Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
ehm # di time wey I dey with { my moder |c my fader } for village < # after I con grow ( I con dey like eight years //) < # my grand moder con come visit us // # sey e wan carry me go meh e go train me // # because for my fader village sef < # na only { farm |r farm |r farm } >+ we dey go // # dat time sef < I dey small |c and I sabi do farm { well |r well } // # my grand moder { say dis farm || # say dis farm } no go good for me // # meh me a go for school first //
Download XML • Download text
• Sentence view • Dependency trees