Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC


Select a sentence

Showing 1 - 100 of 7278 • previousnext

s-1 auntie < good morning //
s-2 good morning !//
s-3 how you dey now ?//
s-4 I dey fine //
s-5 how your night ?//
s-6 we thank God //
s-7 hope sey [ you sleep well ] ?//
s-8 ah my sister < I sleep well o !//
s-9 una get light for una area last night ?//
s-10 we no get o //
s-11 ah wetin happen now ?//
s-12 toh na NEPA o !//
s-13 aha dese people < I hear sey [ de dey share di light ] //
s-14 my sister < di tin tire me o !//
s-15 eh !//
s-16 { de just dey share am |c but de go dey bring big bill } //
s-17 our ah &//
s-18 in fact < dat bill na anoder tin again //
s-19 na so > my sister //
s-20 how much de dey || how much || how much de dey give una for una bill ?//
s-21 ah my sister < na seven thousand o !//
s-22 Jesus !//
s-23 seven thousand for di light wey we no dey see ?//
s-24 na so o !//
s-25 ah dese people < eh de no go kill person o !//
s-26 my sister toh //
s-27 toh how you dey manage now ?//
s-28 how your business ?//
s-29 my sister < I dey manage am //
s-30 thank God !//
s-31 eyah God go help us //
s-32 amen o !//
s-33 toh e get one &//
s-34 e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me //
s-35 di soup make sense //
s-36 I hear sey [ na Ibo soup ] //
s-37 ehn ?//
s-38 ehn ?//
s-39 ehn !//
s-40 I know sey [ you go like am ] //
s-41 teach me too now //
s-42 shebi you know banga soup ?//
s-43 I know banga soup //
s-44 ehn na di soup //
s-45 okay !//
s-46 so it's like I go come || { me |c and you } { go || go } do am //
s-47 okay !//
s-48 di soup go make sense //
s-49 you go like am { well |r well } //
s-50 okay !//
s-51 abi meh I give you //
s-52 so &//
s-53 like you fit tell me how de take dey &//
s-54 you know how de take dey cook di soup ?//
s-55 ah { my sister || my junior sister } bin teach me how de take dey cook am o //
s-56 you fit tell me small ?//
s-57 e say &//
s-58 eh e say [ you go parboil di banga //] //
s-59 ehen //
s-60 after you parboil am < you go come pound am //
s-61 yes ?//
s-62 when you pound am <+ you filter am //
s-63 den you put eh your ingredient inside //
s-64 na so >+ { my teacher || my sister } take teach me //
s-65 okay na so //
s-66 you dey like &//
s-67 { you ch~ || which || as in which food } || like which swallow you dey use like to eat am ?//
s-68 hey my sister < I dey like &//
s-69 na starch |c or na eba ?//
s-70 I dey like starch { well |r well } //
s-71 oh confirm !//
s-72 starch hm < na starch >+ I dey like //
s-73 hehe //
s-74 { na f~ || na starch } >+ dey go well //
s-75 ehn na dat one >+ I dey like pass //
s-76 okay now !//
s-77 toh //
s-78 dis morning < wetin you eat before you come here ?//
s-79 ah my sister o < mtschew toh I eat eba o !//
s-80 hey eba ?//
s-81 hehe why you no drink tea ?//
s-82 hm my sister < I no dey too like tea //
s-83 okay //
s-84 who sha ?//
s-85 na swallow >+ I like pass //
s-86 okay wetin you eat before you sleep for di night ?//
s-87 ah well my sister < I just take small rice //
s-88 okay //
s-89 hm //
s-90 hope sey [ di rice sweet sha ] ?//
s-91 e sweet aha !//
s-92 okay //
s-93 so < { any || any news } ?//
s-94 you hear any news for area ?//
s-95 ah my sis~ &//
s-96 concerning dis our NEPA issue < I bin hear sey [ de say [ de wan come cut light tomorrow ] ] //
s-97 my sister < na so >+ I hear am o //
s-98 de say [ de wan come cut light tomorrow //] //
s-99 abeg o !//
s-100 make dese people no come o because we don tire for dem !//

Text viewDownload CoNNL-U