Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 801 - 900 of 7278 • previousnext

s-801 im say [ im wan go somewhere ] //
s-802 na so >+ me < I waka go di guy house //
s-803 # I con tell am sey oga &//
s-804 # I greet am //
s-805 im say ehn //
s-806 # we con greet based on sey [ im know me ] //
s-807 im dey always dey see me //
s-808 de don even tell am tings about me //
s-809 # im con tell me sey &//
s-810 I con tell am sey [ oga < I hear sey [ you dey do car AC o mtschew ] //] //
s-811 # I dey interested for dat work because I just see as you dey go //
s-812 I wan get di idea //
s-813 im con laugh //
s-814 im con tell me sey ah //
s-815 # but im hear sey [ me < I be electrician ] //
s-816 sey { I || # I } do # ehn poly //
s-817 # I tell am sey [ I do poly |c but # I no round up |c but { I n~ || I need } # to put myself busy ] //
s-818 everyday # activity like dat < shey you understand ?//
s-819 # im con tell me sey [ toh no wahala now ] //
s-820 sey toh [ { since I || since na me } >+ carry myself come ] < im believe sey # [ I go fit do am ] //
s-821 since I get idea for technical tings < sey im believe sey [ I go fit do am ] //
s-822 # I say [ I go fit //] //
s-823 # im say [ okay mah con meet am for shop di next day ] //
s-824 na so >+ I go meet am for shop di next day o //
s-825 # from dat day < # as I go meet am for shop < im con { dey observe me || dey observe my attitude } //
s-826 im dey reason wheder mtschew # I wan dey form big boy for am |c or wheder &//
s-827 # im go send me some kind message sef wey im no suppose send me sef //
s-828 # im go see me sey [ I go do di message ] //
s-829 # den e get one day < I just con work //
s-830 no be sey [ I too con late ] //
s-831 im tell me sey [ mah kneel down from gate ] //
s-832 # mah use my leg # dey crawl dey come inside garage //
s-833 # { na so I || na so I } kneel down for dere //
s-834 start dey use my leg dey crawl dey come //
s-835 dey use my leg dey crawl dey come o //
s-836 # naim &//
s-837 # im c~ &//
s-838 na person >+ con tell me sey [ ah Chris !//] //
s-839 sey { de sin~ || de con } tell me [ mah stand up ] //
s-840 # when I con stand up < { later |r later } in di day < naim one # oder oga for mechanic con tell me sey [ ah Christopher < sey meh your oga ehen &//] //
s-841 # tell me sey meh &//
s-842 sey meh I no vex for wetin my oga do me in di morning o //
s-843 sey # my oga just wan &//
s-844 dat was after two weeks |c # when I join am //
s-845 # sey my oga just wan test me //
s-846 # wheder # me < I go dey do # big boy for am //
s-847 wheder I go do strong head //
s-848 I tell am sey [ no < me < I no fit do like dat now ] //
s-849 because # where you wan learn someting < you carry yourself come say [ you wan learn someting ] //
s-850 # { your || you go || you gats } dey loyal //
s-851 you no go dey { form big boy |c or say anyting } //
s-852 # naim di next day < my oga con tell me sey [ meh I go { bring my money |c come wit my drinks } |c meh I con sign ] //
s-853 # na so >+ I take sign di work till I { con get my shop |c con dey hustle for Gwagwalada here } //
s-854 ah babe < how far ?//
s-855 hm fine o //
s-856 how you dey ?//
s-857 eh !//
s-858 aha dis one { wey you dey do like dis |c wey you just dey lock up like sey [ nothing dey happen ] } !//
s-859 you no dey Naija so ?//
s-860 I dey o !//= I dey o !//
s-861 na road >+ I just dey come from o wey I just see as in { small |r small |r small } children { { wey || as in wey } dey for secondary school |c wey be like as in eight years } go dey JSS three //
s-862 aha !//
s-863 ehn !//
s-864 aha !//
s-865 I no just know wetin dey happen to dis country |c weda na di whole world >+ di thing happen //
s-866 I no just know wetin dey happen to dis country //
s-867 ah omo but dis one wey you dey yarn like sey &//
s-868 I no know //
s-869 I dey tell you //
s-870 eh no be Naija person ?//
s-871 before dat < di time { wey we dey || eh eh wey { { we || our } parents || our { mama |c and papa } } } < a'ah den < na old { ma || ma || ma || ma || mama } >+ { na dem || na dem } even dey primary school //
s-872 toh !//
s-873 ehn //
s-874 you mean { pupsy dem |c and maale dem |c maale dem } !//
s-875 no be even secondary school //
s-876 haha //
s-877 I remember { di time wey I dey small || di time wey I dey small } //
s-878 wetin happen ?//
s-879 ehe because I know book { well |r well } o //
s-880 from primary four ( dat time < I even still dey seven years //) < one day < naim { my papa just || my papa } just come school //
s-881 hm //
s-882 my ehn teacher come meet am |c come tell am { sey || eh sey } { I || I || I } know book //= I know book { well |r well } //= sey make e buy eh eh eh ( wetin dem dey call am again ?//) Common Entrance Examination //= sey I go pass am //
s-883 aha !//
s-884 { with || because } I know book < e come go buy am //
s-885 I pass di exam //= I enter shool //= o boy !//
s-886 ah !//
s-887 if you see suffering &//
s-888 your own level high o //
s-889 my own pupsy no dey do like dat //
s-890 hm !//
s-891 oh boy forget !//
s-892 na wetin I dey tell you //
s-893 you no suppose small when you go dey enter secondary school now //
s-894 o~ //
s-895 ah !//
s-896 I say [ { I || I } no even know how to take care of myself ] //
s-897 ha !//
s-898 anytime wey we dey get visiting day < my mama go come dey cry because dat time < I no know how to take care of mysef //
s-899 eh !//
s-900 hm //

Text viewDownload CoNNL-U