s-701
| # so me as we dey so < # na money >+ I dey find { so dat I ( # if I fit gader small ting ) || # so dat } I go just # help my sister make ( if na school >+ dat one wan enter ) || meh e enter school // |
s-702
| # so na so >+ di matter be o // |
s-703
| dis morning < I just come shop o // |
s-704
| # my friend say [ meh we go eat ] // |
s-705
| # I say [ toh me < I no get money wey I go take eat //] // |
s-706
| im say [ make we go ] // |
s-707
| I say [ na di last two hundred naira wey dey my hand |c and you want make we use am go eat ?//] // |
s-708
| I say [ because im know sey [ work no dey ] ] // |
s-709
| # im say [ meh we go eat //] // |
s-710
| na so >+ we go eat // |
s-711
| when we eat finish < e say [ mah carry am # go Wazobia Park //= im wan go buy market ] // |
s-712
| # I say [ aha again ?//= I no get fuel for bike //] // |
s-713
| im say [ mah no worry //= im go buy fuel for me //= we go go //] // |
s-714
| we buy fuel // |
s-715
| # na so >+ we go // |
s-716
| we go buy di # goods // |
s-717
| as we dey come < # dis eh highway ( we wan pass di highway //) < # so # okadas con plenty for dere |c and you gats # climb up // |
s-718
| # before you go climb < # you go pass di place // |
s-719
| # I no know sey [ my guy < im siddown |c im carry goods ] // |
s-720
| # im carry goods // |
s-721
| I no know sey [ im no siddown well ] // |
s-722
| # na so >+ I dey move //= I dey stop //= I dey move //= dey stop // |
s-723
| when time go reach < # wey I go # climb up # dey go < # I no just see my guy again // |
s-724
| I no know sey # [ im don fall for ground # dey for back ] # and me < I don waka go // |
s-725
| # till when I don cross < # naim I con turn back // |
s-726
| naim I see am carry goods // |
s-727
| { I || I } no even know sey [ person don even come down for my machine o ] // |
s-728
| # I just see am carry goods stand for back // |
s-729
| # so I say [ okay toh make I { come back |c con meet am } ] // |
s-730
| im say [ no mah just stay ] // |
s-731
| na so >+ im carry di goods dey run //= stop anoder bike //= con dey go // |
s-732
| # as if &// |
s-733
| where I get fault for inside ?// |
s-734
| I get any fault for dere ?// |
s-735
| # me < I no know sey [ im fall for ground now ] // |
s-736
| # and me < I &// |
s-737
| and because di place dey up < im dey for # my back // |
s-738
| # so as I move < naim fall // |
s-739
| people con tell me sey [ im don fall ] // |
s-740
| and I gats &// |
s-741
| dat place na busy place // |
s-742
| # I gats # park well > wey be sey [ noting go hit my bike |c or someting ] // |
s-743
| # na so >+ I con turn // |
s-744
| # we con meet for shop now // |
s-745
| e con dey tell people { sey eh || # sey } [ me < I no sabi drive machine ] // |
s-746
| # na so >+ I just drive di machine anyhow //= im con go fall for ground //= { wetin |r wetin |r wetin } // |
s-747
| # na im >+ make I no con climb # my bike come back again // |
s-748
| I say [ toh no wahala o !//] // |
s-749
| # na so >+ I { con leave am |c con move ahead } // |
s-750
| I no know wheder I get fault for di someting wey I do // |
s-751
| # de get dis my oga wey teach me work // |
s-752
| # so # everytime { me |c and one man } < we dey always go im house // |
s-753
| we dey go // |
s-754
| like sometimes < we go buy beer //= we go drink // |
s-755
| # I dey see dis guy // |
s-756
| in di morning < # before im go work < im go just come //= im go buy beer //= im go drink { well |r well } |c and we < we go dey im house aha // |
s-757
| # den < # I con ask &// |
s-758
| { in || in } di evening < we go still dey im house dere o // |
s-759
| # im go still come back // |
s-760
| na so >+ e go buy drink // |
s-761
| e go drink //= as in # enjoy imsef // |
s-762
| I con dey ask my guy sey # [ ah dis guy < which work im dey do ?//] // |
s-763
| # naim e con tell me sey &// |
s-764
| because den < I no even know wetin de dey call # car AC sef // |
s-765
| I just know sey # [ car get AC ] // |
s-766
| # shey una understand ?// |
s-767
| # naim I for ask my &// |
s-768
| because den < I just finish my ND // |
s-769
| # but no be sey [ I even round up ] // |
s-770
| based on { one |c or two } issue < I just # free di place because of { finance |c and some oder tings } // |
s-771
| I just leave di school so dat meh I no go # meet myself for { wrong hand |c or someting } // |
s-772
| I just leave school //= I come back // |
s-773
| # so naim I con go join di &// |
s-774
| # naim I con go Zuba go stay wit one of my friend // |
s-775
| # so we con dey go dat guy place // |
s-776
| now < e con tell me sey [ di guy dey do car AC ] // |
s-777
| I say [ which one be car AC ?//] // |
s-778
| # im say [ AC for motor ] // |
s-779
| naim I con say [ ehen ] // |
s-780
| im say &// |
s-781
| I say [ where di guy shop dey ?//] // |
s-782
| e say [ e dey for motor spare part ] // |
s-783
| # I say ehn // |
s-784
| I say [ okay but mtschew dat car AC < me < I go like # get experience for dat ting ] // |
s-785
| because me < na # technical man >+ I be // |
s-786
| because from my # { SS one |c # to SS three } < # na engineering department >+ I dey // |
s-787
| dat is elect elect // |
s-788
| shey you understand ?// |
s-789
| # and { for my || for my } ND < # na electrical engineering >+ I dey too // |
s-790
| # so # im con tell me sey [ { t~ || no o } ] // |
s-791
| sey mtschew dat my friend con tell me sey [ no o ] // |
s-792
| sey me < I no go fit do am because me < I don pass // |
s-793
| sey ah im dey see me like big boy now // |
s-794
| sey me < I no go fit // |
s-795
| I say [ oga < # dis life < you gats see //] // |
s-796
| # as in you gats loyal // |
s-797
| as in you gats bring yourself down to achieve wetin you want // |
s-798
| # im con tell me sey toh |c sey im go go see di guy // |
s-799
| # I con say okay // |
s-800
| # di next day < I go meet am sey [ meh we go see di guy ] // |