Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 502 - 601 of 7278 • previousnext

s-502 # I con dey work //
s-503 I con dey gader { small |r small } money //
s-504 # as we dey gader { small |r small } money now < naim we con say [ toh # okay we don gader money reach //] //
s-505 # moh we try put &//
s-506 if na our senior broder < moh we put am for school //
s-507 # meh dat one dey go school //
s-508 # so if we put dat one for school < dat one no dey &//
s-509 e no go gree go school //= e go run comot for school //
s-510 # e go con stay house //
s-511 # so na so >+ my moder { do || do } o //
s-512 # one of our moder sister { wey dey town |c # meh dey for Edo } < # e con say [ moh we con //= moh we pack our tings con meet am //] //
s-513 # all of us con # pack go //
s-514 so na dat woman >+ na im we con dey stay //
s-515 # so all of us < no dey go school //
s-516 # so me for inside < # na Okirika >+ I dey sell for market //
s-517 # we dey go sell Okirika //= we dey go pack load //
s-518 # we go pack eh okririka for market //
s-519 all dose # people wey dey carry bag of rice < na dere >+ na im we dey go # pack for market //
s-520 # so I con dey gader money //
s-521 mah con say [ meh I take # come Abuja //= mah I take come start school //] //
s-522 # so now as I dey gader di money now < # { dat my sis || dat our senior broder } < # im no dey hear word //
s-523 na so fight >+ im dey fight //
s-524 # so as { e con dey || e con go dey } fight < { de con ( I no know where e for go fight for party //) || de con } cut im hand //
s-525 # de con cut one of im hand //
s-526 # so # na only dat one hand >+ na im e con take dey use //
s-527 so { im no || im no } con fit dey do anyting //
s-528 im just con turn to liability //
s-529 # so na house >+ # na im e dey stay //
s-530 { any money meh we work |a any money meh anybody go work } some go go carry okririka //
s-531 # na dere >+ we go work |c con carry give am //
s-532 # so na so >+ we dey do o //
s-533 # we con dey do //
s-534 I con say [ toh make I # gader small //= make I come Abuja //= make I con start to dey # learn if { na work I wan go |c or na school } ] //
s-535 # na so >+ we con dey do di school //
s-536 { a~ || as } I dey dere < I con come here //
s-537 # one of { my eh || my || our } cousin broder con put me for JSS One //
s-538 # ah na so >+ I dey do o //
s-539 # mtschew { di school no || di school no } enter my &//
s-540 { as in || as } anyting wey dem dey teach me < I no just &//
s-541 # no be school //
s-542 { I no || I no } wan just go school //
s-543 so na so >+ we dey o //
s-544 # { we con dey || # we con dey } manage //
s-545 like if e pursue me go school < I no go go //
s-546 so # one day < one of my friend con tell me sey [ toh dis school meh de dey pursue me dey go so < # if I no learn am < if I no wan go school < no be by force ] //
s-547 make I comot for dere //= moh we go work //
s-548 # I con say [ toh # okay moh we go work //] //
s-549 # we con go where de for dey do dis aluminium //
s-550 # na e shop //
s-551 # con go dat place //
s-552 I go go dat place //
s-553 # { di man || di man } too get || di man get { almo~ || about } sixteen boys |c # and di place na mighty //
s-554 # and I senior all of dem o |c but as in de go dey send me go &//
s-555 na where de dey send me go go pack tools < # di place too far //
s-556 # naim I talk sey [ I no do again //] //
s-557 # naim I comot for dere //
s-558 # so de con carry me go tailor //
s-559 con go tailor shop again { where I dey || where I for } do tailor //
s-560 # di man < na man cloth >+ I wan learn |c but na only woman cloth >+ # na im e dey sew //
s-561 so me < I con say [ toh me < I no fit dey do woman cloth //] //
s-562 naim I con say [ toh # mah go comot //] //
s-563 so I wan go learn # carpenter //
s-564 # so na carpenter >+ na im I con dey learn //
s-565 as I con dey learn carpenter < { I don dey sabi || I don dey sabi } { small |r small } //
s-566 # so de con call me for village say # [ my moder no well ] //
s-567 de con call us for village sey [ our moder no well ] //
s-568 we con say [ toh okay as e no well now < wetin we go do ?//] //
s-569 # we con say [ toh all money meh we don save < meh we carry am con # give am ] //
s-570 # so na so >+ we dey do //
s-571 con dey hustle //= con hustle money go give am //
s-572 # so { de con s~ || de con do } operation for am //
s-573 # na fibroid >+ na im de do am //
s-574 so de con do operation for am //
s-575 # { de con || we con } dey house //= de con &//
s-576 Easter day < na on Easter day gangan >+ na im de con call us sey # [ moh we dey come village o ] //
s-577 # sey our moder don die o //
s-578 # na so >+ all of us # pack oursef go village //
s-579 # we con meet am say [ our moder don die ] //
s-580 # so na so >+ dey do //
s-581 before we do < # { mo~ || no money } to even do burial sef //
s-582 na just &//
s-583 # na because my moder church &//
s-584 # as in na women leader for deir # church < # so na church >+ na im even do everyting //
s-585 { na im || # na im } >+ buy coffin //= na dem >+ do everyting //
s-586 so # na so >+ we take comot //
s-587 as I con reach town < na so >+ I con dey work o //
s-588 # person meh I follow dey work < # { if I || if we } go do work < na me >+ go go do di work o //
s-589 # im go &//
s-590 before I go < e go go //= e go follow my back collect money //= e go chop everyting //= e go talk sey [ dem never pay am ] //
s-591 # if I don finish di work < I go go ask di man //
s-592 di man go say # [ im don collect di money o ] //
s-593 sey { di || my } oga don collect //
s-594 my oga don { chop am || chop all di money } //
s-595 # I go meet my oga //
s-596 { my oga go || oga go } say [ im never collect di money ] //
s-597 so we go con dey drag //
s-598 # naim con say ( I no forget //) [ make I comot for dat place //] //
s-599 naim I con come anoder shop //
s-600 # so na dere >+ I dey work //
s-601 # { me |c and di man } dey work //

Text viewDownload CoNNL-U