s-403
| when di man don see sey [ I don do di work finish ] < di man swallow di money // |
s-404
| # so I look am toh // |
s-405
| # dis one na my friend fader now // |
s-406
| wetin I go do ?// |
s-407
| I no go fit { follow || # follow } am go di highest # talk // |
s-408
| # I look am // |
s-409
| # as # time goes on < I dey dere # dey # hustle { to site |r to site |r to site |r to site } // |
s-410
| # I go see small work //= I go do // |
s-411
| at times < # di work wey no be my own work sef { I go || # I go } enter am do am { in area || # in di area } to get { wetin man go put for bele |c wetin man go just # carry dey { survive |c # patch up dis life } } // |
s-412
| # because I see sey [ dis life < # e no dey easy ] // |
s-413
| # hence { man don || God don } create man become { huma~ || man } < # we get a lot of tins # to face //= # we get a lot of cross to carry // |
s-414
| # so na im o // |
s-415
| # to di extend sef < even # last year sef < # where de call me for work < I do # di work // |
s-416
| when I do di work finish < # di man come tell me sey dat # [ di work wey I do for am < { e dey || e get } some problem ] // |
s-417
| # to di extend < # e wan carry style swallow di money // |
s-418
| # I call am // |
s-419
| Oga < # di work { no do some || # no get problem } // |
s-420
| call eh some aluminium technicians now # meh dem view di tin // |
s-421
| to extend sef < e go # call some aluminium technician on my back // |
s-422
| # con tell sey [ Oga < dis work no get problem ] // |
s-423
| # so na later >+ e con dey confess to me sey [ di work no get problem ] // |
s-424
| # so later < e con pay me my money // |
s-425
| na dat money >+ I come carry # do sometin # for mysef // |
s-426
| # put some on &// |
s-427
| # to di extend sef < even recently now sef < e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me # make I dey # manage // |
s-428
| # so di site sef < { I dey mana~ || I dey manage } di site // |
s-429
| to di extend sef < na me >+ { just # become # engineer for di site |c dey supervise di building } // |
s-430
| # and I know sey [ when time come < at least < e go throw { dat || # dat } { aw~ || ar~ || ar~ || windows } for me ] // |
s-431
| I go do am // |
s-432
| # I go do am // |
s-433
| I go survive // |
s-434
| # na im // |
s-435
| # dis life < to become man < e no dey easy // |
s-436
| so dat na some of di interesting part about journalism wey be sey # [ as in de dey talk sey dem say # [ even when you get # issue wey you wan discuss < # people attitude fit bring out anoda issue # wey fit lead to anoda story entirely ] ] // |
s-437
| # so # okay # em I remember di time wey America be wan do election // |
s-438
| dat na { two thousand |c and eight } > # dat time wey dem go wan &// |
s-439
| Obama # im contest // |
s-440
| # and # fortunately < I be one of di journalist wey go cover # wetin dey happen for dere // |
s-441
| # so as I travel now < # { I begin || hehe # I begin } interview { one |c two |c three } people // |
s-442
| # and I notice sey # [ di issue wey everybody dey discuss < { Obama |r Obama } ] // |
s-443
| # di young people < # dat time < # eveybody wey I talk < weda na white |c weda na black |c weda na Asian < everybody Obama // |
s-444
| # but di old people no dey interested // |
s-445
| and I bin even wonder like why ?// |
s-446
| # why una no dey interested ?// |
s-447
| because de say &// |
s-448
| # e get one old man wey I bin ask < e say [ { e go || e no go } make any difference //] // |
s-449
| sey # na just normal { jumpy |r jumpy } // |
s-450
| sey everybody just dey happy // |
s-451
| sey oh { new person |c black man |c and all dose tings } !// |
s-452
| but # at di end of di day < # e be like sey # [ most of di old people no just get interest ] // |
s-453
| cos de feel say [ mtschew # look we don do dis { kind |r kind } tin before //] // |
s-454
| na so >+ e be // |
s-455
| # new person go come //= everybody go dey shout [ hey hey hey hosanna !//] |c but when matter con be matter < # everyting go remain di same // |
s-456
| # so { I~ || I } just see sey [ dat time < # a lot of young people dey get interest ] // |
s-457
| # I go New York //= I go # eh Texas //= I go Washington // |
s-458
| # most of di young people wey dey America dat time < # de wan vote // |
s-459
| many of dem < de never vote for deir life before // |
s-460
| # so to dem < na interesting opportunity // |
s-461
| na di first time // |
s-462
| # and many of dem wey vote dat time < na because of internet // |
s-463
| # na internet { gi~ || # brin~ || # ginger } dem make dem go vote // |
s-464
| because before now < # many of dem < # you know sey [ na for { TV |c radio } >+ everybody dey talk ] |c but # Obama dat time wen e come < na im >+ start dis idea of # Facebook # campaign // |
s-465
| # vote for me //= # donate money //= # support me // |
s-466
| na everybody |a { young people |c # secondary school student |c people wey just dey enter { university |c poly } } // |
s-467
| everybody gather // |
s-468
| # na dem >+ give am di vote // |
s-469
| # so na dat time >+ I con know sey # [ social media < # na powerful tool ] // |
s-470
| # and na one of di tings wey help dat guy win election // |
s-471
| # and now < as we see now < everywhere wey we dey go now < # social media dey powerful // |
s-472
| # even { if you || if you } be observe < yesterday < # for { social media |a Facebook } < di main ting wey everybody dey talk about < # na DNA // |
s-473
| # DNA // |
s-474
| # D~ &// |
s-475
| a no know who start dat discussion // |
s-476
| # but # up till dis morning < everybody don dey talk about am // |
s-477
| # because &// |
s-478
| # I con ask [ okay wetin start dat discussion ?//] // |
s-479
| # dem say # [ na because # one guy con discover sey # [ di four children wey im get # no be im own ] //] // |
s-480
| # and dose children < de don already become adult // |
s-481
| # so di debate con start // |
s-482
| everybody o !// |
s-483
| { some || some } people dey ask # [ e good make man { get || # go } test # im children ?//] // |
s-484
| { make e || # meh e || meh e } be sey [ na im >+ get dose children ?//] // |
s-485
| # some people say # [ na un-African ] // |
s-486
| no dey do dat kind tin !// |
s-487
| dat it is || { e || e || e } no dey our culture // |
s-488
| some people say [ why ?//= why we no fit do ?//] // |
s-489
| # so < # social media < # na very powerful tool # wey fit { make |c or break } anybody // |
s-490
| I dey stay with my moder //+ # for village // |
s-491
| # so we dey go farm // |
s-492
| # so we dey &// |
s-493
| as we dey go farm now < # we don dey tay for farm // |
s-494
| so e get { one of our broder || # one of our } &// |
s-495
| because I no meet my fader //= my fader don die // |
s-496
| before I grow up < my fader don die //= I no meet am // |
s-497
| # so we be five for family // |
s-498
| # before I grow up < my fader don # die // |
s-499
| # so dere < one of our fader broder < na im >+ we dey help { dey || # dey } go farm // |
s-500
| if we dey help am dey work < e go { dey || # dey } pay us money // |
s-501
| # so na so >+ we dey work o // |
s-502
| # I con dey work // |