s-301
| in fact < # I go forget about dis school // |
s-302
| I no go write JAMB again // |
s-303
| # mah just face { work || my work } // |
s-304
| mah dey do my work for house // |
s-305
| # for God wey like me < I no know sey [ God still like me ] // |
s-306
| # di day wey I complete two weeks for my shop # where I dey do my work < # na so >+ I just receive call //+ # unexpected call from unexpected person // |
s-307
| # de say [ hello !// # na Charity dey ?//= na Charity >+ I dey speak to ?//] // |
s-308
| I say yes // |
s-309
| # e say [ abeg # come school { now |r now |r now |r now |r now |r now } //= come collect your admission letter //= you don get admission //] // |
s-310
| # aha # I say [ me < how comes ?//] // |
s-311
| # de say [ do fast |c and come //= you go fit even start lecture { today |r today } sef //] // |
s-312
| # na so >+ I just &// |
s-313
| { my oga wo~ || my oga wey } # { me |c and him } < we dey work togeder < # e just dey happy for me sey aha // |
s-314
| e even give me transport |c say [ oya { go school |r go school } //] // |
s-315
| # when I go school < # di place sey de dey even dey collect di admission letter sef < see queue !// |
s-316
| # I con dey [ eh how I go take even collect dis admission letter ?//] // |
s-317
| if I wan even collect dis admission letter < I no fit collect am today o !// |
s-318
| # mtschew !// |
s-319
| # but I say [ toh # mah go first //= mah go di person wey call me sey [ mah come ] //] // |
s-320
| # I con go her office // |
s-321
| # she con say [ see o > Charity !//= # I don dey look for your number since !//] // |
s-322
| # tank God sey [ you don come today ] !// |
s-323
| # in fact < # you don get admission // |
s-324
| # okay # sit down for my office //= sit down for dis chair // |
s-325
| # make yoursef comfortable o // |
s-326
| # anyting you want < I go give you // |
s-327
| # mah go hustle for your admission letter for you // |
s-328
| # dis woman just { go || # go } di place sey de dey collect admission letter // |
s-329
| she do everyting for me // |
s-330
| # collect my admission letter |c con give me for where I dey // |
s-331
| # even collect receipt for my school fees # wey even before even collect di receipt for dat school < # you go suffer // |
s-332
| # you fit even dey for queue for one week < you no go collect receipt // |
s-333
| # but dis woman { collect my admission letter for me |c # collect my receipt for me |c # con give me for hand } # like sey # [ me < I be president pikin ] // |
s-334
| # she con give me sey # [ take your admission letter //= # take your receipt //= # you fit go pay your school fees //= # you fit even receive lecture today //= # go check your timetable //= maybe you fit get lecture now meh receive //] // |
s-335
| # I just say [ oh God < dis God is too wonderful ah //] // |
s-336
| # I no even know how I want take even tank God // |
s-337
| in fact < # dis ting wey God do for me < # I no sure sey [ I go fit ever for my life forget am again ] // |
s-338
| ah !// |
s-339
| # I just &// |
s-340
| { when I just finish eh writing my SSCE || # so when I finish writing my SSCE here } < # I dey { dey look for job |c dey } &// |
s-341
| # after I finish eh dat SSCE < dey look wheder I go get some menial job to do mtschew // |
s-342
| # so # I started eh &// |
s-343
| at times < I go too follow some people { dey go site |c dey do dis labourer work |c # dey carry help am } // |
s-344
| # I con &// |
s-345
| one day < I con tink for myself o mehn // |
s-346
| dis tin no be di tin wey person go carry # become human being for life o // |
s-347
| # because # dis tin { no be || no be || no be } handwork // |
s-348
| # naim I call one of my elder broder wey dey Lagos dat time // |
s-349
| I tell am sey [ oh boy < # man < e dey good meh person dey get just handwork ] // |
s-350
| # at times < # make &// |
s-351
| if somebody &// |
s-352
| # dat handwork < if di school no work out < # at least < we go carry dat one dey patch up life // |
s-353
| # so e con tell me sey [ okay make I go make { en~ || # enquiry } { where || # any place wey I go fit # learn di work } ] // |
s-354
| # so { I reach || # I start } to dey waka di whole street of Gwagwalada dey find where I go # make tins |c # wheder I go learn di work // |
s-355
| # so any place where I go < dem go call big money for me //= any place where I go < de go call big money for me // |
s-356
| so I come go one place // |
s-357
| # so naim I meet di man // |
s-358
| I follow di man talk // |
s-359
| # tell am sey # [ Oga < dis your { luck || eh work } o < I like am //= I wan sabi am //] // |
s-360
| e say [ I wan sabi am ?//] // |
s-361
| I say yes // |
s-362
| # e say okay // |
s-363
| # how we go do now ?// |
s-364
| I tell am sey [ me < I wan sabi am ] // |
s-365
| { how || I } wan know { e || di } agreement wey e go carry // |
s-366
| # ehn how much wey e go carry teach me dis work // |
s-367
| e con say [ okay no problem !// // |
s-368
| # dat di amount wey e go carry teach me dis work < na about # ten thousand naira // |
s-369
| I say [ okay no problem !//] // |
s-370
| # I go call my people // |
s-371
| # we sign abi ?// |
s-372
| e say [ I go bring { malta |c or mineral } and biscuit //] //+ which I give am // |
s-373
| # so at di end of di day < # I start to dey learn di work // |
s-374
| # when I learn di work < I learn di work { a year |c and six month } // |
s-375
| # after I learn di work { a year |c and six month } < I see sey [ I don sabi di work ] // |
s-376
| # I come call am [ Oga < # di tin wey you go do { be sey || now be sey } you go free me o ] // |
s-377
| # at least < meh me too # become man of myself as you kuma become man of youself dey feed your own family // |
s-378
| # e say [ okay no problem //= dat # since { de || di || my } time with you { don || # don || don } do < # sey e go settle me ] // |
s-379
| # so # I come serve am for some # { two || or three } months # before e come settle me # making { a year |c and { s~ || # eight months } } // |
s-380
| # eh making { a year |c and { eh nine mon~ || eh ten months } } // |
s-381
| # so when { I se~ || e settle || e settle } me < I start to dey # hustle my own sef dey go site to site // |
s-382
| # upon sey I dey go site to site < me < I tink sey [ mehn # na # when you just learn dis our work <+ you go don become millionaire ] // |
s-383
| I no know sey # [ when you learn di work sef < # hehe # comot sef ] // |
s-384
| # na dere >+ you go know sey # [ { dis # || dis life ni || dis life } { no || no || no be } small tin ] // |
s-385
| # so na so >+ I start to dey hustle o // |
s-386
| I go go site to site # { dey tell dem |c dey give dem my complimentary card } // |
s-387
| ah I be aluminium technician // |
s-388
| I dey do dis one //= I dey design dis window // |
s-389
| # I sabi design dis window // |
s-390
| I dey do dis eh # eh { sliding net |c { and || # and } { case || casement } open |c and swing door } // |
s-391
| # dem go say [ okay no problem !//] // |
s-392
| # life for dis our work < { no || e } no dey easy o // |
s-393
| # so # di first time I get one contract wey I hit # wey dem &// |
s-394
| # somebody just call me // |
s-395
| # na my friend papa // |
s-396
| # as e call me # thinking maybe as e go help me # do sometin < # I charge am work say [ I go do di work # almost # sixty thousand naira for am ( work wey dem dey do # hundred thousand ) because of hungry ] // |
s-397
| # I say [ okay # bring # sixty thousand naira //] // |
s-398
| # to di extend < e give me forty thousand naira // |
s-399
| I { buy material |r buy material } // |
s-400
| # to di extend < I do di work // |