Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 201 - 300 of 7278 • previousnext

s-201 ah you go enjoy am //
s-202 I go come //
s-203 I go come //
s-204 { moh we || meh } we pray meh God keep us till dat day //
s-205 amen o > my sister !//
s-206 na so o !//
s-207 thank you !//
s-208 God go help us //
s-209 good morning > my people //
s-210 # how una dey ?//
s-211 # how your night ?//
s-212 # hope sey [ you sleep well ] //
s-213 # how ?//
s-214 my name na Charity sha //
s-215 # I from Delta State //
s-216 I come from Delta State |c but # na here >+ { my mama |c and my papa } born me //
s-217 so na here >+ { I || I } grow up for Abuja //
s-218 # and my parents < # de bin carry people home //
s-219 de no dey carry me travel go home //
s-220 # I dey always &//
s-221 na here >+ I dey //
s-222 na here >+ I grow up //
s-223 # so na here >+ I even go my school //
s-224 # but I never finish sha //+ # cause of { some kind || no money } //
s-225 # so I just dey house //
s-226 I con learn hairdressing //
s-227 # so now < I dey plait hair for my neighbours |c and # na dat one >+ { I take dey help mysef |c # take dey { f~ || # fe~ || get } mysef some kind tings } because # I no dey like to disturb my moder because she too < she no get money //
s-228 everybody dey hustle //
s-229 # my dad < # my fader no dey here //
s-230 im dey for Benin now sha //
s-231 na dere >+ im dey work //
s-232 # so # and again mtschew # ehn dis our mtschew Abuja life < kai e no too easy o //
s-233 tings hard for here now //
s-234 # tings hard for Naija //
s-235 # no money //
s-236 people dey suffer //
s-237 # in fact < tings cost for market die //
s-238 # if you go market < # tings { wey you go fit see |c wey you go take |c wey you go buy } last year of # ( mah say ) # eh two hundred < # now e don be { six hundred |c seven hundred } //
s-239 # in fact < # to even eat now < if you no dey work < you are on your own //
s-240 # you go suffer //
s-241 # hunger dey //
s-242 # even me sef < wey I con even say # God con even help me sef //
s-243 as I dey do my salon < God con help me //
s-244 I con get # admission //
s-245 # in fact < I con dey even # cry for God sey [ God < # why you con even give me dis admission dis time wey be sey no money ?//] //
s-246 # ehn # no money //
s-247 to do my registration < no money //
s-248 # my dad < for almost # { three month |c to four month } now < # de never pay am //
s-249 # we just dey hustle for house //
s-250 in fact < before we eat < e no easy //
s-251 # and now wan even resume sef //
s-252 # I no even know how we take even do my school //
s-253 # I just dey pray [ meh God # open door for me //] //
s-254 meh God help me //
s-255 # and I just dey pray for dis country //
s-256 # meh God just open way for dis country //
s-257 meh dis country go back to di way e dey before //
s-258 # because we don even tire //
s-259 # how we go dey for # wey dey say { norm~ || no } money //
s-260 { nothing |r nothing } //
s-261 mtschew # in fact < dis country ma don even tire person //
s-262 # okay you even open salon # sey [ make you dey work ] //
s-263 # people &//
s-264 no money //
s-265 { people || customers } will come //= # de go dey price low //
s-266 # and tings for market cost //
s-267 # de go dey price low //
s-268 # some < if you even do dem well < # de no go pay //
s-269 # ehn ?//
s-270 # { why || why } &//
s-271 { wetin || wetin } we dey &//
s-272 { where || where } dis Naija dey go for dis country ?//
s-273 where we dey go ?//
s-274 # we just need di hand of God sha //
s-275 we just need meh God help us //+ because < # in fact < # if God no help us < # we wonder where we dey go //
s-276 # { my broders |c and my sisters } wey dey hear my voice < # { anywhere wey una dey |c anyting wey una dey do } < # meh una put God //
s-277 meh God dey first o //
s-278 because God < # na im >+ dey first //
s-279 without God < # you are on your own # because if not < # if you don't have God < # you go suffer //
s-280 # you go suffer //
s-281 # and anyting you dey do again < # make sure you dey hardworking //
s-282 # if you dey hardworking < # hunger no go meet you //= hunger no go # near you //= # hunger no go come where you dey //
s-283 # ehn # wetin dey happen for me before < wetin don happen to me before wey I know sey [ kai < # I no fit forget am |c and in fact < { na God || # na God } >+ na im even do dat one be sey # [ na my school stuff |c # na my school ] ] //
s-284 because { as I dey do dis hairdressing |c # and I dey write JAMB } < # { no be sey [ I no dey pass am ] |c but I no dey get admission } //
s-285 # I don pray //
s-286 mtschew # but in fact < e con even get time wey be sey [ { I come || I just comot } my mind ] |c be sey # [ maybe God no wan mah go school again ] |c or be sey [ I no dey favour to go school ] //
s-287 # so now < { di last time wey I write JAMB || # di last time wey I write JAMB } < # I no get admission //
s-288 # I { wait |r wait |r wait |r wait |r wait } //
s-289 # for all di whole schools < de don start lectures //
s-290 # and me < I dey house //
s-291 # everyday < I go dey tink //
s-292 # why me < I no get admission now ?//
s-293 wetin be all dese tings ?//
s-294 mtschew # naim I say [ toh mah just kuma forget about am now //] //
s-295 # now I even go look for work //
s-296 # as I look for work < I con dey work # di day wey I complete two weeks because { everybody { wey # I don || wey } || everybody } wey promise me sey [ de go help me for my admission ] < # de tell me sey [ mah no worry //= mah no worry ] //
s-297 de would &//
s-298 any means < # de go help me //= de go help me //
s-299 # school start //= # lecture start //= # no news //= { noting |r noting } //
s-300 # I say [ toh # maybe # I no go get admission dis ] &//

Text viewDownload CoNNL-U