s-103
| dis one wey everywhere dry < no money // |
s-104
| I just pray make dem no come // |
s-105
| ah abeg o !// |
s-106
| make dem no come !// |
s-107
| because if de come < dat means na all di whole area >+ dem go cut deir light o // |
s-108
| na so // |
s-109
| because people { no || no } money // |
s-110
| because no money // |
s-111
| and we no dey see light // |
s-112
| at all !// |
s-113
| ah abeg kai !// |
s-114
| hm meh NEPA no try us o !// |
s-115
| I no sure sey [ dem go even come sef ] // |
s-116
| haha // |
s-117
| madam < I wan make { me |c and you } go market next market day // |
s-118
| okay !// |
s-119
| Gwagwalada Market |c abi Kwali ?// |
s-120
| we go first go Kw~ // |
s-121
| which day be Kwali market ?// |
s-122
| hm na tomorrow // |
s-123
| tomorrow ?// |
s-124
| ehn !// |
s-125
| ah we go try go o // |
s-126
| wetin you wan go buy now ?// |
s-127
| e get some kind &// |
s-128
| I wan go buy shop tins // |
s-129
| mtschew e get some kind tins wey I need for my shop // |
s-130
| I wan make { me |c and you } go // |
s-131
| like what ?// |
s-132
| like shampoo // |
s-133
| because you no go see provision dere o // |
s-134
| eh na true o // |
s-135
| I fit see { shampoo |c and attach } ba ?// |
s-136
| my sister < you no go see o !// |
s-137
| na food product >+ dey dere // |
s-138
| food product ?// |
s-139
| ah !// |
s-140
| toh // |
s-141
| dat means wo~ // |
s-142
| if we go toh < we would just buy tins wey we go take cook some kind soup // |
s-143
| okay now // |
s-144
| when I wan go <+ I go come call you // |
s-145
| okay no wahala !// |
s-146
| I go house dey wait you // |
s-147
| no problem now !// |
s-148
| me too < mey I go hustle for money so dat if we go < I go buy enough tins // |
s-149
| no problem !// |
s-150
| I go call you // |
s-151
| okay no wahala !// |
s-152
| dat your number wey give me { last || eh last } week < shebi na di number you still dey use ?// |
s-153
| na im >+ I still dey use // |
s-154
| X sometime < I dey try di number // |
s-155
| di number no dey go o // |
s-156
| ayah na network // |
s-157
| ah dis network again !// |
s-158
| okay now // |
s-159
| I go flash you with my number before we leave here // |
s-160
| no problem now !// |
s-161
| I dey expect am // |
s-162
| which church you dey go now ?// |
s-163
| my sister < na CAC // |
s-164
| CAC ?// |
s-165
| hm // |
s-166
| you don comot for Pathfinders ?// |
s-167
| hm mtschew I don comot jor // |
s-168
| dey go CAC now // |
s-169
| eyah how di church now ?// |
s-170
| ah we thank God // |
s-171
| hope sey [ de dey preach well ] ?// |
s-172
| ehn de dey preach well // |
s-173
| una get any programme ?// |
s-174
| as in any upcoming programme ?// |
s-175
| hm we get eh { third || di third eh Friday || third Friday } of di month // |
s-176
| eh // |
s-177
| we dey get night vigil // |
s-178
| okay night vigil ?// |
s-179
| ehn !// |
s-180
| hope sey [ di night vigil dey hot { well |r well } ] // |
s-181
| ah my sister < no be small tin !// |
s-182
| if you come < you come see // |
s-183
| I go try hm // |
s-184
| I go try come // |
s-185
| come now !// |
s-186
| me too < I go invite you for my own o !// |
s-187
| no problem !// |
s-188
| we get women programme // |
s-189
| if you come < you go enjoy am { well |r well } // |
s-190
| no problem !// |
s-191
| confirm !// |
s-192
| I go come // |
s-193
| de will teach you many tins //= how to take care of your home //= how to cook for your family //= in fact < how to manage your home // |
s-194
| eyah !// |
s-195
| in fact < and de will still teach you some kind tins like how to prepare some kind tins for your house // |
s-196
| eyah !// |
s-197
| I go come o !// |
s-198
| you go enjoy am { well |r well } // |
s-199
| eyah !// |
s-200
| I dey like dat kind programme // |
s-201
| ah you go enjoy am // |
s-202
| I go come // |