Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 101 - 200 of 972 • previousnext

s-101 so everyting don balance //
s-102 # ehn for office now < as I dey so < # e be &//
s-103 wetin I dey do # be like documentation work //
s-104 # ehn //
s-105 # people wey { go out on assignment |c come back } < # I go ev &//
s-106 or maybe make I talk sey [ I dey in charge of { staff |c # ehen wetin staff dey do |c people { wey dey go training |c # wey dey come back } } ] //
s-107 na admin work //
s-108 I dey collect document //
s-109 people dey &//
s-110 # ah when de write application < forward for my side before me I go con carry am go give our oga wey go con pass am to &//
s-111 # everyting //
s-112 even if people wan see &//
s-113 # if people wan do maybe like collaboration ( sometimes all dis NYSC students < de dey con wan do some work for our local government now //) < # de go write deir application //
s-114 na me >+ go process am //
s-115 na me >+ { go # forward am |c go give oga } //
s-116 oga go con check am before &//
s-117 # even when oga wan reply now < na me >+ { still go || still } &//
s-118 e go still channel di tin # pass my side wey I go con # give # di person di reply //
s-119 { wheder e get di favourable letter |c or # wheder { di tin || di deal } no go work } < na me >+ go still { pass tell } dem //
s-120 # even when dey do { promotion |c and all dis tins } < na me >+ still dey carry letter give staff //
s-121 # sey dis na wetin dey don do //
s-122 I start working at eh # University of Ibadan # here //
s-123 # I dey do electrician # which de dey call onise ina //
s-124 # na dere >+ I dey work //
s-125 # I don serve &//
s-126 I almost eh &//
s-127 at least < # e don reach eh # { thirty five |c or thirty four } years # in service now //
s-128 # di work wey I dey do < # I like am # even though # na # dangerous work >+ na im be di { li~ || work } //
s-129 # but I still like am # cause I don # perfect on it //
s-130 # wey I dey do di work very well //
s-131 # no problem //
s-132 # ehn everyting wey we dey do here ( # we dey lay cable //= # we dey do wiring //= # we dey do housing wiring //) # before light come to di # university < # na we >+ go do am //
s-133 # { we do m~ || we dey mount } # eh { tre~ || transformer } //= # we dey mount { RI~ || RMU } //
s-134 # { many |r many } things < na im >+ we dey ehn use //
s-135 we lay cable |c # but when we want lay cable # ( { dat big one |a cable } < if you carry am < # na big one //) < # we go lay am for inside gutter wey dem go dig for us //
s-136 # after we do dat one < # we go put light dere //
s-137 # light go come make yah # for everybody //
s-138 # den go know sey we don do am finish //
s-139 # but na danger work o //+ # if person no know //
s-140 # but person wey e go don sabi sey e don sabi am < # e go concentrate for di ting wey e dey do //
s-141 # by dis time < # even though university did not compensate us for di work wey we dey do # too much # but we still know sey [ we still dey work ] //
s-142 # we dey still work am //
s-143 # and eh # many people wey dey with us here //
s-144 # we have eh # { cable dressing |c cable jointer } section //= # we have overhead //= # we have eh streetlights //= # we have dose who dey wiring for house //
s-145 # but our own na cable jointer //
s-146 # na we >+ dey bring RMU //= # na we >+ dey mount eh # transformer # for university //
s-147 # every { high |r high } tension wey we dey do < # na our section >+ na im dey do am //
s-148 # na we >+ dey do everytin //
s-149 # apart from dat < # we can do wiring house //
s-150 # but for our own section here < # it's only # { laying cable |c # connect transformer |c # connect eh RMU } //
s-151 # na only dat one >+ we dey do for our own here //
s-152 # for dis section < # at least < we get # { three section || two |c or two } //
s-153 # en # rewinding < # e dey //
s-154 # oh ehn &//
s-155 # mey &//
s-156 dose who dey { re~ || repair transformer } < # e dey //= # dose who dey # connect transformer < # e dey //
s-157 # but for our section here < # I be stational head //= # I be di oga patapata # for dis section # wey dey do dis place //
s-158 # na we >+ dey mount all dis place //
s-159 # we get &//
s-160 { if an || if } de bring form say [ { de || e } see dere is a { pro~ || problem } dere ] < # e go bring di form //= we go fill am //= # we go pass am to our oga patapata for up # wey e go { go do di wor~ || send us } { to s~ || { to go out |c to eh go and do di work } } //
s-161 # na so >+ we dey do here //
s-162 # any oda problem wey e dey < # you will first of all fill paper # say [ problem dey o for dis section o //= # de want { dem || dis people } to { come |c and do } di repair ] //+ # before we can go //
s-163 # it's because oga don put instruction down sey we should not { pass || go } beyond { im || # our } boundary //
s-164 # all dis tin < na we >+ dey do //
s-165 # eh dose who dey for under me < # { we're at least || we are || we } { up to # ten |c or to fifteen } //
s-166 # we have eh dose who dey do { nights |c # afternoon |c # morning } //
s-167 # that is how we { do || divided } dem # sey [ make de dey do work ] //
s-168 # { dose # s~ || di people } wey dey night now < # de dey here early morning //
s-169 # de dey with us here //
s-170 # some people < we dey do regular //
s-171 # regular < na im dis &//
s-172 everyday !//
s-173 we dey come everyday //
s-174 # no shifting for dat people //
s-175 # dose who dey do morning < de go come in di morning //
s-176 # when it is two o'clock < # de leave di work //
s-177 # de go back to their # place wey dem dey { s~ || # sleep } //
s-178 # but dose who dey afternoon go come back by two //
s-179 # de will close by nine //
s-180 # after nine < # dose who { do || dey } for night < de will take over from dem # { from || to || to } { di oda day |a # di second day |a # morning } # because before di morning people come # take over from dem //
s-181 # dat is how we dey work our work here //
s-182 # no //
s-183 we no dey collect money o //
s-184 na only salary >+ we dey collect here # wey yeah di Federal Government dey give us //
s-185 # if we go work for { house sef |a for your house now } < we no go collect kobo for you //
s-186 # because it is our { pol~ || nai~ || du~ || call || duty } # to do di work for you //
s-187 # e no dey collect money //= # e no dey collect ego //
s-188 # only what we collect < we say [ if you say [ { we || eh di work } wey we do for you sey < { e || e } please you ] |c # you go say [ # take !//= go buy minerals !//] < # if to say [ na ten naira you bring ] < we go { take eh happily |c # collect am from you |c # pray for you sey [ God go bless you o ] } //= # e go increase your # your wealth # { very || very } well ] //
s-189 # na so >+ we dey do here //
s-190 # we no dey collect money //
s-191 # anybody wey come here < # we do our own service for am //
s-192 we tank God for today o //
s-193 # my name na Titi Ade //
s-194 # I ehn I marry &//
s-195 # some years ago < # I marry to # soldier man //
s-196 # I 'm living in di barracks //
s-197 # we don live for # northern part of Nigeria before //
s-198 # we live for Jos //= # we live for Bauchi //
s-199 # from Bauchi # to Jos //= from Jos to Lagos //
s-200 # as we leave dem Lagos < # we come # Ibadan //

Text viewDownload CoNNL-U