Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 2 - 101 of 972 • previousnext

s-2 toh # na well //
s-3 # make I talk { as m~ || about } my life { as moder now || as eh motherhood now } //
s-4 # I just born now # eh like seven months //
s-5 # kai when I dey pregnant < e no dey easy o //
s-6 # pregnant woman dey hear am chai !//
s-7 # if I no vomit today < if my eyes no dey turn me < &//
s-8 mtschew # e no dey easy { at all |r at all } kai !//
s-9 # dat time eh < # ah # na so >+ any &//
s-10 I no fit do anytin //
s-11 my husband just dey pity me //
s-12 na im >+ dey help me do some tings //
s-13 # kai our mama dem < de dey try o //
s-14 de dey try { well |r well } //
s-15 # but as I con born now < immediately I born < see as I con well //
s-16 everytin { f~ || eh # con } be like sey [ I no dey pregnant before ] //
s-17 everyting con dey a'ah //
s-18 # all di { headache |c { everyting |r everyting } |c every sickness } just stop kpai !//
s-19 I say [ ehn na so >+ e be ?//] //
s-20 # so we con born di pikin now < # drama con start //
s-21 # yes now < okay you born baby //
s-22 baby < as I { f~ || born } am sef < for { f~ || two } days < I no see di baby //
s-23 # because na # pretime //
s-24 di baby no reach time wey I take born am //
s-25 so de keep am for like one week //
s-26 # as I con see di baby now < see di tiny ting con small //
s-27 # con start to breastfeed //
s-28 ah to dey wake up for night < anoder work //
s-29 # anoder big work o //
s-30 I just dey wake up for night kai //
s-31 # sometimes ( my mama dey dat time //) she go help me carry small //
s-32 my husband too go carry small # { sotay |r sotay } &//
s-33 # because na only breastmilk >+ I dey give am //
s-34 I no give am any &//
s-35 # I no give am formula //
s-36 # so { small |r small } < # as three months reach < # di time wey she take dey wake up for night con reduce //
s-37 # I con still dey &//
s-38 I still dey give am only { food || breastmilk } //
s-39 I no give am formula //
s-40 e con reach six months ehen //
s-41 # when we reach six months < na she >+ no even collect breastmilk again //
s-42 one day < I con try am give am pap //
s-43 e collect am //
s-44 I say ah //
s-45 # okay !//
s-46 # so after some time < she con start to collect breastmilk again //
s-47 so # she { dey chop |c dey sleep |c everyting } //
s-48 na so >+ we con { dey do am |c dey rough am } { small |r small } //
s-49 # but even till now sha < she still dey wake up for middle of di night o //= still dey wake up //
s-50 but her hair don grow now //
s-51 na girl //
s-52 so I don dey plait im hair # { { small |r small } |r { small |r small } } //= dey buy cloth //
s-53 we dey take photo //
s-54 di girl < # she like to play with phone o //
s-55 { phone |c laptop |c telly } < all dose tins dey attract am //
s-56 # I no know # { wheder she wan do || { wheder na entertainment >+ she wan do now |c or wetin } } //
s-57 I no know //
s-58 we never know but &//
s-59 # she never even start to talk sha |c but we dey play |c we dey laugh //
s-60 # we just dey &//
s-61 we just dey //
s-62 we just dey like dat |c dey enjoy //
s-63 # as my mama stay with me one month < she don go //
s-64 na { me |c and my husband } >+ con dey do am # { { small |r small } |r { small |r small } } together //
s-65 I don even start work now //
s-66 so I don even dey carry am go creche //
s-67 # so at least < sometimes < me too < I go say [ I dey go { on || # on } break ] //
s-68 # when she go creche < I go fit work //
s-69 # I go come back for house for afternoon //
s-70 evening time < we go continue # wetin we just dey do //
s-71 # me < I dey work for local government //
s-72 I be government worker //
s-73 # ehn so for local government dere sha < if I go &//
s-74 # but di good ting be sey [ as I born pikin < e get as government take do am ] //
s-75 # I born pikin //= I get eh &//
s-76 # I dey # maternity leave for three months //
s-77 # I go three months //
s-78 when I come back three months < for dat three months now < as I resume work < # if oder people dey close for four o'clock < de gree make I dey close two o'clock //
s-79 # so I go close on time |c go carry pikin go house //
s-80 # so dis two o'clock one { go go f~ || go run } for six months //
s-81 after six months < # I go con start work again //
s-82 so e good as government do am //
s-83 my pikin go don almost reach one year # before I go con dey do work fully //
s-84 # so she go don dey strong { well |r well } like dat //
s-85 # even dat three months wey dey give us &//
s-86 but we still dey pray make de extend dis eh leave # as eh { doctor || hospital } say [ meh we dey do exclusive breastfeeding for six months ] //
s-87 # so if de fit make dis eh # leave meh e dey enter six months < for dey good because # even dat time < God con help me sha //
s-88 e get creche beside my office //
s-89 # I carry my pikin go //
s-90 so # as I dey work < # { I go go feed am |c go fin~ } so dat I go fit do dis { eh six months || # ehn six months } { full t~ || eh mtschew exclusive } wey de talk //
s-91 but # e get some people now < de no go fit do am //
s-92 # de no go fit do am because of deir work //
s-93 # { e || people } wey even dey private < na im >+ I pity pass //
s-94 # but ev~ &//
s-95 some people ( even some government people ) no fit do am if creche no dey your office //
s-96 wetin help me be sey # [ creche dey my office ] //
s-97 creche no dey my office now < e for no dey easy //
s-98 # but na wetin help me sha //= so < I con fit do am //
s-99 # di pikin don grow now //
s-100 she don dey chop now //
s-101 so everyting don balance //

Text viewDownload CoNNL-U