Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 903 - 1002 of 990 • previous

s-903 can you imagine ?//
s-904 which kain girls be dose ones ?//
s-905 na Jew girls //
s-906 ah !//
s-907 you know sey [ dose Jew girls < na im >+ de form sey dem be Jew girl ] //
s-908 Jew ?//
s-909 de go do like sey [ de be city girls ] so dat you know when dey enter big place like dis ba < dem go know sey [ ah na babe >+ be dis ] //
s-910 dem no go know sey [ na noting >+ gum dem ] //
s-911 sapain no gum dem //
s-912 one naira no gum deir yansh like dis !//
s-913 mstchew hm !//
s-914 my name na # Bukola Ayaniyi //
s-915 # I be ogbonge madam for # soap making //
s-916 # I dey make soap because # { I no wan steal |c and I no wan be liability for my oga } //
s-917 # and as I dey do di soap < # no be sey [ na me >+ originate di soap before ] //
s-918 # { before |r before } # I get shop # where I dey sell provision //
s-919 # but later on < # tings do as e wan do //
s-920 # and me I no fit siddon # idle //
s-921 # dat's why one of my friend # wey im name be # Mama Funmi ( na my better friend //) # naim come tell me sey # [ im broda < # de don teach am soap for deir church //] //
s-922 # so as de come teach am < e come carry di # manual give me say [ make I go read ] //
s-923 # after I read am finish < # na so >+ I go buy materials //
s-924 # so di material for making soap start from # sulphuric acid //
s-925 # di second one na Tezapen //
s-926 # third one na { s~ || eh # caustic soda } //
s-927 # di fourth one # < na { ST~ || # STPP } //
s-928 # { soda ash |c # Nitrosol |c # perfume |c # liquid gel |c # or foam booster |c # or # formalin |c # wit colour |c and perfume } //
s-929 # na so >+ I start to dey mix soap //
s-930 # and I thank God sey [ # even dough # de never dey patronize me # as I want < but at least < # I still dey put something for table for my children ] //
s-931 # and I no &//
s-932 no be sey # [ all my cloth go come dirty for house # wey house go dey smell ] //
s-933 # I dey wash as I like //
s-934 # my children dey wash //
s-935 # we dey clean //
s-936 # my odour sef < my body odour # na correct one because # I dey put am correct perfume //
s-937 # di perfume wey I dey put start from ambipur //
s-938 # I dey put lemon fruit //= # I dey put eh { banana flavour |c # and so oda # perfume like dat } //
s-939 # wey be sey # if anybody { open my soap |c # smell am } < { e go ti~ || e go see } sey # [ dis one na correct one ] //
s-940 # and my soap e no dey # spoil cloth //= # e no dey wash cloth //= # e dey make cloth beta //
s-941 # you fit use am { wash ankara |c # wash jeans } //
s-942 # any type of cloth < you fit use my soap wash //
s-943 # and I dey do different types of colour //
s-944 # I dey do lemon colour //= # I dey do pink //= # I dey do blue //= # I dey do green # so dat make e dey entice my customers //
s-945 # or if de see am < ah which colour be dis one ?//
s-946 # even at times < I dey do orange colour //
s-947 # na so o !//
s-948 # so soap making < # na correct business o !//
s-949 # any woman # wey e no want im husband # make e dey take # cloth dey knock im head for house < # make e engage imsef # for petty work !//= make e dey do o !//
s-950 # e no good make person dey idle //
s-951 # na so o !//
s-952 # first of all < # if I want do like fifty liters < # I go buy sulphuric acid # //+ two liters //
s-953 # and dat two liters < # at di rate of # { one thousand |c # eight hundred } naira //
s-954 # one liter is nine hundred //
s-955 # I go buy Tezapen # six hundred naira //
s-956 # if I buy all dose tings < # I go &//
s-957 first of all # I go mix sulphuric acid # wit Tezapen //
s-958 # I go stir { well |r well } # make everyting melt //
s-959 # because sulphuric acid < # e dey hot { well |r well } //
s-960 # so if I don # stir am { well |r well } # make e melt < # I go put my { st~ || # caustic soda } for water //
s-961 # because # for fifty liters of soap < # I go use ten spoon of caustic soda //
s-962 # I go soak am for three liters of water //
s-963 # so if e don melt { well |r well } < # I go pour am //
s-964 # if I pour am { wit || wit } di ones wey I don mix # { dat # sulphuric acid |c and Tezapen } < # I go pour dat # caustic soda //
s-965 # I go stir am { well |r well } //
s-966 # even as you dey stir am < # you go dey see di smoke wey go dey come out # cause di tin dey hot { well |r well } //
s-967 # so after dat one < # I go still mix my # soda ash //
s-968 # I go put am for three liters of water //
s-969 # I go mix dat one too //
s-970 # if e don disolve { well |r well } < # I go pour am //
s-971 # I go stir am { well |r well } //
s-972 # { after dat sulphuric || after # em soda ash } < # I go put { STP~ || # STPP } //
s-973 # I go put dat one for three liters of water # because # I no dey like # make my soap dey watery //
s-974 # so if I don do am like dat < # all dose tings < na so >+ I go dey put am # { three || three } liters of water # till # e go reach # eh perfume //
s-975 # if I don mix everyting like dat < # if water no come reach # di amount wey I wan make e reach < # I fit add am water # because # if soap tick { well |r well } < # people go buy am //
s-976 # if e too watery < # e no go dey foam { well |r well } //
s-977 # so na so >+ I dey do my own //
s-978 # and I dey tank God for my life # because I no be liability for my husband //
s-979 # people dey buy o !//
s-980 # even dis my sista < # na my soap >+ im dey use wash cloth //
s-981 # all of my compound people dem dey buy # soap for my hand //
s-982 # dem dey buy am //
s-983 # people for street sef < dem dey buy # cause de know sey [ my soap dey okay ] //
s-984 # I fit carry one # make you perceive di odour //
s-985 # di ting dey okay { well |r well } //
s-986 # you fit use am wash plate //= # you fit use am wash cloth //= # you fit use am { wash your toilet |c # mop your kitchen } //
s-987 # { anywhere |r anywhere } < # { anyting |r anyting } < you fit use am do //
s-988 # nothing do am //
s-989 no shaking //
s-990 # so # I dey kampe //

Text viewDownload CoNNL-U