s-803
| she con dey look me like sey [ eh me < no sabi di nails ] // |
s-804
| I con tell am sey [ babe < I sabi dis hair //= I sabi dis work o //= no be today >+ dem don employ me for dis work //] // |
s-805
| so as I con tell her dat talk < she con tell me sey [ okay < make I do di nails for her ] // |
s-806
| she con dey price o // |
s-807
| nails wey we dey do two thousand < she con tell me sey [ na eight hundred she go pay ] // |
s-808
| I now say [ shu !// ] // |
s-809
| shu !// |
s-810
| where you comot from now ?// |
s-811
| babe < we no dey do dat kain nail for dis shop o // |
s-812
| you know sey [ our shop standard ] // |
s-813
| ehn !// |
s-814
| she con talk sey [ toh she < she no get money o //= na wetin she get >+ be dat ] // |
s-815
| naim I con tell am sey [ toh unto sey you no get money o < go meet my management because me < no get right to reduce price for you //] // |
s-816
| aha !// |
s-817
| na so >+ we be yarn // |
s-818
| we be { yarn |r yarn |r yarn |r yarn } |
s-819
| sotay di girl con go meet management // |
s-820
| dem con reduce money for her o // |
s-821
| she try o // |
s-822
| when dem con finish di hair < na so >+ she con like am // |
s-823
| shu !// |
s-824
| she con dey do { li~ || feel } herself like sey [ she be celebrity too much ] // |
s-825
| she con dey carry her nails for here //= I dey see her now dey shout hallelluyah // |
s-826
| { con dey || she con dey } do selfie |c { dey do || dey do } { all dese Skype |c everything |c gbogbo ti gbo gbo } // |
s-827
| { dat girl || dat babe } < no try at all // |
s-828
| na so di matter take end // |
s-829
| hm // |
s-830
| so as e be now < manager con know // |
s-831
| me too < I con tell her sey [ okay o < you no get money < do di one wey your money reach //= do the one wey your money reach o !//] // |
s-832
| she con say [ so she < she no go do dat one o //= na dat one >+ wey she < she want //= na im >+ she < she must do ] // |
s-833
| management con tell her sey [ we no dey do nails of eight hundred for dis shop o // ] // |
s-834
| na so >+ she con gree //= she con tell me sey [ okay she < she go pay two thousand ] // |
s-835
| hm !// |
s-836
| even di two thousand sef < she con say [ she never even get money to con balance |c sey she go come balance us >+ be dat o ] // |
s-837
| you can imagine // |
s-838
| na so >+ she con { sit down |c sit down |c do di nails finish } // |
s-839
| aha !// |
s-840
| as I con finish di nails < I con dey wonder sey [ where dis girls comot from ] ?// |
s-841
| I con ask her sey [ sister < abeg no vex o // where you comot from ?// ] // |
s-842
| she say [ na Ibadan >+ she from ] // |
s-843
| I say [ aha oga o !// oga o !// ] // |
s-844
| haha // |
s-845
| she say &// |
s-846
| I say [ which part of Ibadan ?// ] // |
s-847
| Ibadan !// |
s-848
| she said [ ah ] // |
s-849
| she say [ na one kind ] &// |
s-850
| Challenge //= all dose eh Molete people // |
s-851
| { she || she } con call { one kind || one kind } name like dat // |
s-852
| I no just &// |
s-853
| abi na Iwo road ?// |
s-854
| { all || all } dose people sef < dem be bush people o // |
s-855
| as in con see di kind knuckles wey full di girl nails ba !// |
s-856
| haha !// |
s-857
| she don bleach her life finish o !// |
s-858
| hey < I can imagine // |
s-859
| knuckles full her hand !// |
s-860
| e be like ehn { coke |c and fanta } // |
s-861
| Jesus !// |
s-862
| no //= e be like burn plantain // |
s-863
| you know as plantain wey dey burn dey < na so >+ her hand dey // |
s-864
| hmhm !// |
s-865
| oh omo < na so >+ I say [ dis girl !//] // |
s-866
| haha !// |
s-867
| I wan snap her nails o // |
s-868
| na so >+ she con tell me sey [ ah meh I no snap her nails o ] // |
s-869
| she say [ meh I no snap her nails o //= sey if I snap her nails < her knuckles go dey show ] // |
s-870
| naim I con say [ babe < me I dey snap nails o |c but I no snap nails < my customers wey dey come < dem no go see my work o // ] // |
s-871
| na so >+ she come &// |
s-872
| I con tell her sey [ make she no worry //= di camera wey I get for my phone < di camera go clear { all di knuckles |c all di { yama |r yama } } wey she get for her hand ] // |
s-873
| all di whole { yama |r yama } wey dey di nails // |
s-874
| na so she con gree o // |
s-875
| I finish < she con post am out for { Instagram |c Facebook |c Whatsapp |c Everywhere } // |
s-876
| just dey see di nail !// |
s-877
| she just dey feel herself dat day o // |
s-878
| omo < no be small thing // |
s-879
| na so her friends ma follow talk sey [ she ma she like di nails ] // |
s-880
| hm // |
s-881
| she ma con do am o // |
s-882
| her own < she no get money so dat I should do eight hundred naira nails for dat one dat day // |
s-883
| eight hundred ?// |
s-884
| she no fit > mstchew !// |
s-885
| mstchew !// |
s-886
| kai !// |
s-887
| nails wey we dey do one five hundred < I do am for am eight hundred // |
s-888
| base on sey [ make we just maintain relationship for customer level o ] > mstchew // |
s-889
| hm !// |
s-890
| omo < na so di matter be o // |
s-891
| na wa o !// |
s-892
| so as e be now < matter don &// |
s-893
| management con { tell her sey || tell me sey } [ she don come before sha !//] // |
s-894
| so na so >+ she { price |r price |r price |r price } // |
s-895
| infact di day she con fix her hair < na so >+ she price o // |
s-896
| hm !// |
s-897
| she dey price o //= dey price for Africa // |
s-898
| as in !// |
s-899
| dey price hair five hundred !// |
s-900
| can you imagine ?// |
s-901
| de say [ na Lagos < sey under bridge < de dey do hair five hundred ] // |
s-902
| aha !// |