Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 801 - 900 of 990 • previousnext

s-801 I con tell her sey [ babe < //] &//
s-802 a very long one !//
s-803 she con dey look me like sey [ eh me < no sabi di nails ] //
s-804 I con tell am sey [ babe < I sabi dis hair //= I sabi dis work o //= no be today >+ dem don employ me for dis work //] //
s-805 so as I con tell her dat talk < she con tell me sey [ okay < make I do di nails for her ] //
s-806 she con dey price o //
s-807 nails wey we dey do two thousand < she con tell me sey [ na eight hundred she go pay ] //
s-808 I now say [ shu !// ] //
s-809 shu !//
s-810 where you comot from now ?//
s-811 babe < we no dey do dat kain nail for dis shop o //
s-812 you know sey [ our shop standard ] //
s-813 ehn !//
s-814 she con talk sey [ toh she < she no get money o //= na wetin she get >+ be dat ] //
s-815 naim I con tell am sey [ toh unto sey you no get money o < go meet my management because me < no get right to reduce price for you //] //
s-816 aha !//
s-817 na so >+ we be yarn //
s-818 we be { yarn |r yarn |r yarn |r yarn }
s-819 sotay di girl con go meet management //
s-820 dem con reduce money for her o //
s-821 she try o //
s-822 when dem con finish di hair < na so >+ she con like am //
s-823 shu !//
s-824 she con dey do { li~ || feel } herself like sey [ she be celebrity too much ] //
s-825 she con dey carry her nails for here //= I dey see her now dey shout hallelluyah //
s-826 { con dey || she con dey } do selfie |c { dey do || dey do } { all dese Skype |c everything |c gbogbo ti gbo gbo } //
s-827 { dat girl || dat babe } < no try at all //
s-828 na so di matter take end //
s-829 hm //
s-830 so as e be now < manager con know //
s-831 me too < I con tell her sey [ okay o < you no get money < do di one wey your money reach //= do the one wey your money reach o !//] //
s-832 she con say [ so she < she no go do dat one o //= na dat one >+ wey she < she want //= na im >+ she < she must do ] //
s-833 management con tell her sey [ we no dey do nails of eight hundred for dis shop o // ] //
s-834 na so >+ she con gree //= she con tell me sey [ okay she < she go pay two thousand ] //
s-835 hm !//
s-836 even di two thousand sef < she con say [ she never even get money to con balance |c sey she go come balance us >+ be dat o ] //
s-837 you can imagine //
s-838 na so >+ she con { sit down |c sit down |c do di nails finish } //
s-839 aha !//
s-840 as I con finish di nails < I con dey wonder sey [ where dis girls comot from ] ?//
s-841 I con ask her sey [ sister < abeg no vex o // where you comot from ?// ] //
s-842 she say [ na Ibadan >+ she from ] //
s-843 I say [ aha oga o !// oga o !// ] //
s-844 haha //
s-845 she say &//
s-846 I say [ which part of Ibadan ?// ] //
s-847 Ibadan !//
s-848 she said [ ah ] //
s-849 she say [ na one kind ] &//
s-850 Challenge //= all dose eh Molete people //
s-851 { she || she } con call { one kind || one kind } name like dat //
s-852 I no just &//
s-853 abi na Iwo road ?//
s-854 { all || all } dose people sef < dem be bush people o //
s-855 as in con see di kind knuckles wey full di girl nails ba !//
s-856 haha !//
s-857 she don bleach her life finish o !//
s-858 hey < I can imagine //
s-859 knuckles full her hand !//
s-860 e be like ehn { coke |c and fanta } //
s-861 Jesus !//
s-862 no //= e be like burn plantain //
s-863 you know as plantain wey dey burn dey < na so >+ her hand dey //
s-864 hmhm !//
s-865 oh omo < na so >+ I say [ dis girl !//] //
s-866 haha !//
s-867 I wan snap her nails o //
s-868 na so >+ she con tell me sey [ ah meh I no snap her nails o ] //
s-869 she say [ meh I no snap her nails o //= sey if I snap her nails < her knuckles go dey show ] //
s-870 naim I con say [ babe < me I dey snap nails o |c but I no snap nails < my customers wey dey come < dem no go see my work o // ] //
s-871 na so >+ she come &//
s-872 I con tell her sey [ make she no worry //= di camera wey I get for my phone < di camera go clear { all di knuckles |c all di { yama |r yama } } wey she get for her hand ] //
s-873 all di whole { yama |r yama } wey dey di nails //
s-874 na so she con gree o //
s-875 I finish < she con post am out for { Instagram |c Facebook |c Whatsapp |c Everywhere } //
s-876 just dey see di nail !//
s-877 she just dey feel herself dat day o //
s-878 omo < no be small thing //
s-879 na so her friends ma follow talk sey [ she ma she like di nails ] //
s-880 hm //
s-881 she ma con do am o //
s-882 her own < she no get money so dat I should do eight hundred naira nails for dat one dat day //
s-883 eight hundred ?//
s-884 she no fit > mstchew !//
s-885 mstchew !//
s-886 kai !//
s-887 nails wey we dey do one five hundred < I do am for am eight hundred //
s-888 base on sey [ make we just maintain relationship for customer level o ] > mstchew //
s-889 hm !//
s-890 omo < na so di matter be o //
s-891 na wa o !//
s-892 so as e be now < matter don &//
s-893 management con { tell her sey || tell me sey } [ she don come before sha !//] //
s-894 so na so >+ she { price |r price |r price |r price } //
s-895 infact di day she con fix her hair < na so >+ she price o //
s-896 hm !//
s-897 she dey price o //= dey price for Africa //
s-898 as in !//
s-899 dey price hair five hundred !//
s-900 can you imagine ?//

Text viewDownload CoNNL-U