Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 705 - 804 of 990 • previousnext

s-705 but as per # a normal guy < # patapata in di morning < you wake up for dis kind ehn northern setting like dat < you no pass meh just go jam { small cocoa |c and small cosy } like dat fifty box //
s-706 patapata you don finish your morning parade //
s-707 # at least you will organise feel bam like dat for di whole day till # maybe later racket go come up like dat //
s-708 # so # na so >+ dis babe just begin order o //
s-709 # I see fried rice //= # pshew # di ting jump come //
s-710 # she call for chicken //= di ting jump come //
s-711 she call for soft drink //= di ting jump come //
s-712 # a'ah !//
s-713 # di ting con tire her now //
s-714 sey me < I no dey order for anyting //
s-715 # she no know sey [ I don't like ] &//
s-716 shapadly < don code sey [ all dis ting go dey on me ] //
s-717 # so I con dey like # { blend |r blend |r blend |r blend } //
s-718 # lucky enough now < # when I wan dash now < # I see one of my guy like dat cos { dat || di } guy is &//
s-719 # during di registration < na dere >+ we get to meet ourselves //
s-720 # so for di restaurant < # di oder guy was like # bringing di bill for me at last //
s-721 # when di bill just land my table < na so >+ { my eyes || # my eyes } just shine like sey [ na person wey see { angel |c or someting like dat } ] //
s-722 # I say [ which kind dis ting be ?//] //
s-723 I just rake eh //
s-724 # I just calm down relax //= I just forward di bill to di girl //= I just tell her sey [ I dey come ] //
s-725 # dose guy < de need my attention //
s-726 # so # unknown to me sey [ di babe ma na one kind coded babe ] //
s-727 she gats wan like make I drop my phone so dat dat kind ting < if I dey go < # { make I no really escape di || make I no escape di billing |c someting like dat } //
s-728 # so { dere |c and den } < # patapata < I just come back //
s-729 # mtschew since I feel like [ maybe dis ting < # she too < # as she dey order for dose { big |r big } tings < she dey hope { on sey || base on } { di way wey I kack mysef ( # you know ) || di way wey { I like couple |c and like arrange mysef } } ] //
s-730 na dat kind big boy stuff like dat //
s-731 # unknown to her sey [ noting dey me ] //
s-732 na fifty bucks >+ dey my body //
s-733 # so na so >+ dere < { me |c and dis babe } yarn o //
s-734 patapata di whole of dat day < na so >+ we wash plate //
s-735 # ehn guy < university system life mehn < # e no just gel //
s-736 # so from den on < I get to dey pick up experience sey # [ for dis life < # worst get to worst < just be yoursef ] //
s-737 # at all < # comot !//= tell dem !//= see di matter wey dey on ground !//
s-738 if you hold ground < you hold ground //= if you no hold ground < you no hold ground patapata > # you know //
s-739 # so na so >+ di ting just be o //
s-740 lectures just dey go on //= dey go on //
s-741 na so >+ we just dey learn { day by day |r day by day |r day by day } till # we con get to where we dey today //
s-742 e get one lady < hm she just enter inside shop o //
s-743 naim she say [ she wan do facials ] //
s-744 I con tell her sey [ okay madam < you need to steam your face //] //
s-745 she say [ ah wetin be meaning of steaming ?// ] //
s-746 shey na di one wey we go { use ehn bath take enter inside || ehn put her face inside } //
s-747 na wa for dat woman o !//
s-748 where she comot from ?//
s-749 { I no || I no } know //
s-750 na which village she comot from abeg ?//
s-751 I no know where she comot from o !//
s-752 mstchew !//
s-753 I con gast carry her go di spare room //
s-754 come explain to her sey [ see how di machine be //= you go steam your face //] //
s-755 she say [ ah !// why ?//] //
s-756 she no dey watch { steaming ehn || di way dem dey facial for inside television } ?//
s-757 she no dey watch am o //
s-758 na wa for her o //
s-759 naim I con show her sey [ okay see smoke go dey ] //
s-760 she say [ ah dis one < you wan burn my face ?// ] //
s-761 I say [ madam < no be so // na just &//] //
s-762 na extractor //
s-763 you no tell her sey [ na extractor >+ dat ting be //] ?//
s-764 haha { I tell || I tell her } sey [ na extractor >+ di ting be o //] //
s-765 na wa for her o //
s-766 which level she dey now ?//
s-767 I con explain to her //
s-768 naim she con say [ make //] &//
s-769 I con tell her sey [ make she calm down |c sey di smoke na just steaming |c di ting go just steam her face ] //
s-770 na to comot dose { yama |r yama } wey dey her face now //
s-771 ehen now < { na || na } &//
s-772 na wa for her o //
s-773 mstchew //
s-774 so naim I con { explain |r explain |r explain } //
s-775 I use all di whole grammar wey dey dis life o //
s-776 must she even do di facial now ?//
s-777 no be yanga >+ she wan do ?//
s-778 na yanga o for her oga now //
s-779 na for her o //
s-780 so dat her oga go just see her sey [ her face dey bright |c dat kind ting ] //
s-781 her oga go leave all dose { small |r small } girl wey e dey follow abi ?//
s-782 naim we sha { do |r do |r do } am //
s-783 I con speak all di whole { grammar |r grammar } |c speak all di English upside down //
s-784 { turn am |r turn am |r turn am } //
s-785 hey !//
s-786 at last < she con gree //
s-787 make me con gist you wetin happen for my own side today now //
s-788 wetin con happen ?//
s-789 di day wey I dey do nails < one girl come from one village //
s-790 she con dey form sey [ she be city girl o ] //
s-791 sit down |c make I do your nails for you !//
s-792 dis girl con dey form level for me o //
s-793 aha !//
s-794 naim me con tell her sey [ babe < which level you dey now ?// ] //
s-795 she con show me one nail for Instagram say [ na dat nail >+ she wan do ] //
s-796 you know who do di nail ?//
s-797 who do am ?//
s-798 Tonto Dike //
s-799 hi !//
s-800 she say [ { she no || she like } di nail //= na friendship for dat long one ] //
s-801 I con tell her sey [ babe < //] &//
s-802 a very long one !//
s-803 she con dey look me like sey [ eh me < no sabi di nails ] //
s-804 I con tell am sey [ babe < I sabi dis hair //= I sabi dis work o //= no be today >+ dem don employ me for dis work //] //

Text viewDownload CoNNL-U