s-701
| mehn # for Hausa < dey call am silva // |
s-702
| na some kind fifty bucks >+ be dat !// |
s-703
| # you go fit get >+ be dat !// |
s-704
| # so # dis babe con dey order for some kind tings wey be sey [ de dey beyond my # understanding ] // |
s-705
| but as per # a normal guy < # patapata in di morning < you wake up for dis kind ehn northern setting like dat < you no pass meh just go jam { small cocoa |c and small cosy } like dat fifty box // |
s-706
| patapata you don finish your morning parade // |
s-707
| # at least you will organise feel bam like dat for di whole day till # maybe later racket go come up like dat // |
s-708
| # so # na so >+ dis babe just begin order o // |
s-709
| # I see fried rice //= # pshew # di ting jump come // |
s-710
| # she call for chicken //= di ting jump come // |
s-711
| she call for soft drink //= di ting jump come // |
s-712
| # a'ah !// |
s-713
| # di ting con tire her now // |
s-714
| sey me < I no dey order for anyting // |
s-715
| # she no know sey [ I don't like ] &// |
s-716
| shapadly < don code sey [ all dis ting go dey on me ] // |
s-717
| # so I con dey like # { blend |r blend |r blend |r blend } // |
s-718
| # lucky enough now < # when I wan dash now < # I see one of my guy like dat cos { dat || di } guy is &// |
s-719
| # during di registration < na dere >+ we get to meet ourselves // |
s-720
| # so for di restaurant < # di oder guy was like # bringing di bill for me at last // |
s-721
| # when di bill just land my table < na so >+ { my eyes || # my eyes } just shine like sey [ na person wey see { angel |c or someting like dat } ] // |
s-722
| # I say [ which kind dis ting be ?//] // |
s-723
| I just rake eh // |
s-724
| # I just calm down relax //= I just forward di bill to di girl //= I just tell her sey [ I dey come ] // |
s-725
| # dose guy < de need my attention // |
s-726
| # so # unknown to me sey [ di babe ma na one kind coded babe ] // |
s-727
| she gats wan like make I drop my phone so dat dat kind ting < if I dey go < # { make I no really escape di || make I no escape di billing |c someting like dat } // |
s-728
| # so { dere |c and den } < # patapata < I just come back // |
s-729
| # mtschew since I feel like [ maybe dis ting < # she too < # as she dey order for dose { big |r big } tings < she dey hope { on sey || base on } { di way wey I kack mysef ( # you know ) || di way wey { I like couple |c and like arrange mysef } } ] // |
s-730
| na dat kind big boy stuff like dat // |
s-731
| # unknown to her sey [ noting dey me ] // |
s-732
| na fifty bucks >+ dey my body // |
s-733
| # so na so >+ dere < { me |c and dis babe } yarn o // |
s-734
| patapata di whole of dat day < na so >+ we wash plate // |
s-735
| # ehn guy < university system life mehn < # e no just gel // |
s-736
| # so from den on < I get to dey pick up experience sey # [ for dis life < # worst get to worst < just be yoursef ] // |
s-737
| # at all < # comot !//= tell dem !//= see di matter wey dey on ground !// |
s-738
| if you hold ground < you hold ground //= if you no hold ground < you no hold ground patapata > # you know // |
s-739
| # so na so >+ di ting just be o // |
s-740
| lectures just dey go on //= dey go on // |
s-741
| na so >+ we just dey learn { day by day |r day by day |r day by day } till # we con get to where we dey today // |
s-742
| e get one lady < hm she just enter inside shop o // |
s-743
| naim she say [ she wan do facials ] // |
s-744
| I con tell her sey [ okay madam < you need to steam your face //] // |
s-745
| she say [ ah wetin be meaning of steaming ?// ] // |
s-746
| shey na di one wey we go { use ehn bath take enter inside || ehn put her face inside } // |
s-747
| na wa for dat woman o !// |
s-748
| where she comot from ?// |
s-749
| { I no || I no } know // |
s-750
| na which village she comot from abeg ?// |
s-751
| I no know where she comot from o !// |
s-752
| mstchew !// |
s-753
| I con gast carry her go di spare room // |
s-754
| come explain to her sey [ see how di machine be //= you go steam your face //] // |
s-755
| she say [ ah !// why ?//] // |
s-756
| she no dey watch { steaming ehn || di way dem dey facial for inside television } ?// |
s-757
| she no dey watch am o // |
s-758
| na wa for her o // |
s-759
| naim I con show her sey [ okay see smoke go dey ] // |
s-760
| she say [ ah dis one < you wan burn my face ?// ] // |
s-761
| I say [ madam < no be so // na just &//] // |
s-762
| na extractor // |
s-763
| you no tell her sey [ na extractor >+ dat ting be //] ?// |
s-764
| haha { I tell || I tell her } sey [ na extractor >+ di ting be o //] // |
s-765
| na wa for her o // |
s-766
| which level she dey now ?// |
s-767
| I con explain to her // |
s-768
| naim she con say [ make //] &// |
s-769
| I con tell her sey [ make she calm down |c sey di smoke na just steaming |c di ting go just steam her face ] // |
s-770
| na to comot dose { yama |r yama } wey dey her face now // |
s-771
| ehen now < { na || na } &// |
s-772
| na wa for her o // |
s-773
| mstchew // |
s-774
| so naim I con { explain |r explain |r explain } // |
s-775
| I use all di whole grammar wey dey dis life o // |
s-776
| must she even do di facial now ?// |
s-777
| no be yanga >+ she wan do ?// |
s-778
| na yanga o for her oga now // |
s-779
| na for her o // |
s-780
| so dat her oga go just see her sey [ her face dey bright |c dat kind ting ] // |
s-781
| her oga go leave all dose { small |r small } girl wey e dey follow abi ?// |
s-782
| naim we sha { do |r do |r do } am // |
s-783
| I con speak all di whole { grammar |r grammar } |c speak all di English upside down // |
s-784
| { turn am |r turn am |r turn am } // |
s-785
| hey !// |
s-786
| at last < she con gree // |
s-787
| make me con gist you wetin happen for my own side today now // |
s-788
| wetin con happen ?// |
s-789
| di day wey I dey do nails < one girl come from one village // |
s-790
| she con dey form sey [ she be city girl o ] // |
s-791
| sit down |c make I do your nails for you !// |
s-792
| dis girl con dey form level for me o // |
s-793
| aha !// |
s-794
| naim me con tell her sey [ babe < which level you dey now ?// ] // |
s-795
| she con show me one nail for Instagram say [ na dat nail >+ she wan do ] // |
s-796
| you know who do di nail ?// |
s-797
| who do am ?// |
s-798
| Tonto Dike // |
s-799
| hi !// |
s-800
| she say [ { she no || she like } di nail //= na friendship for dat long one ] // |