Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 601 - 700 of 990 • previousnext

s-601 # as I sit down < # na so >+ one client come dey meet me //
s-602 # e come start dey give me one kind gist //
s-603 I just look di guy //
s-604 # di gist be sey [ e say a'ah ] //
s-605 # sey im hear sey # di woman # wey own dis place ( im no know sey [ na my mama ] ) || # sey di woman wey own dis place # sey na only one pikin >+ she get //
s-606 # a'ah !//
s-607 I say [ haba Simbo wetin dis guy dey talk ?//] //
s-608 # only one pikin >+ she get ?//
s-609 # and she no get husband //= # and na her boy friend &//
s-610 she dey || she dey sleep wit all dese { young |r young } men //
s-611 # and na im >+ dey give am //
s-612 # my people < you see dis kind problem ?//
s-613 # I no know //
s-614 # why rumours ?//
s-615 why we too dey carry rumours ?//
s-616 # you no know your fact //
s-617 you no know anyting //
s-618 # now I con call dis guy later on //
s-619 # di next day < # I leave am make im dey talk im talk //
s-620 # we { laugh |r laugh |r laugh } //
s-621 # next day < I come call am aside //
s-622 I say # [ come !//= make me !//] &//
s-623 ah { my || my || my } chairman < come !//= moh we talk !//= moh we yarn !//
s-624 # I come pull am to one side |c tell am sey # [ see # dat your story { wey you hear || wey you || wey } you dey yarn yesterday < dat tory you tell me yesterday < # di ting no sweet me ] //
s-625 # because < dis gym < # na my mama gym //
s-626 # first of < # she get children //
s-627 no be just one pikin >+ she get //
s-628 # she get children //
s-629 I be her last pikin //
s-630 # and # me wey dey talk to you < I senior you wit like { two |c three } years //
s-631 # we get oder four &//
s-632 # I get four siblings //
s-633 # some of dem { don marry |c don get children } finish //
s-634 # so # and di fact wey be sey [ de talk sey [ she dey follow young men ] ] < my mama is happily married //
s-635 # my papa dey alive //
s-636 # so na so >+ one tin led to anoder |c I con become good friends wit dis client //
s-637 # and ehm as God con bless us extra < # we con move from Murtala Square //
s-638 # God bless us //= we con buy our land //= # we come build our structure ontop am //
s-639 # till today < # dis client # { still dey come || still dey come } dis gym |c # and im don become # like family to us now //
s-640 alright if you listening to me < # dis one na my own little parsee of # how my first day { of || at } { ehn school || Kaduna State University basically } # was //
s-641 # so { before |r before } I bin dey hear sey [ university na one kind big place wey be sey you just come # you know # meet people as in ] //
s-642 # my own mindset towards dis tings be sey # you &//
s-643 when you enter university < # you get to meet { di big shots |c # different kind of guys } like dat |c but # mehn di kind picture wey I con see for dere mehn < # di part time tire me walahi //
s-644 # so when I enter now < # as per # jambitos now < di usual parade be sey # [ university de no get assembly ] //
s-645 # I con jam one guy now //
s-646 # I con dey like reason wit di guy //
s-647 guy < # what 's up now ?//
s-648 where be di assembly ground ?//
s-649 # dis guys laugh me ehn //
s-650 # mtschew //
s-651 # kai e no easy dat day //
s-652 I bin reason like sey [ make I just like # call am quit ] //
s-653 make I just dey go back to my papa house //
s-654 but # worst get to worst < I gats move on //
s-655 # na life >+ be dat //
s-656 # so # onto di level now < # I push forward //= dey ask one or two questions like dat //= con meet some kind people //
s-657 # di way de look me sef < you know di way I dress as per tinking sey [ # onto a big boy level < a jambito coming as a fresher ( you know ) want to get eh # di university life into my head like dat ] //
s-658 # so # we con get to # a level wey be sey # [ we finished registration ] //
s-659 after some weeks like dat < de con tell us sey [ make we start lecture ] //
s-660 # I bin tink sey na dat kind secondary school something wey be sey [ { we go con || we talking } ] # you know //
s-661 # aha !//
s-662 # di ting tire me //
s-663 # I con dey like spark for one of my guy //
s-664 I say [ bros < # na so >+ di university dey ?//] //
s-665 # which kind uniform we wear now ?//
s-666 na short knicker |c abi na # long trouser |c abi na long sleeve |c abi which one ?//
s-667 # you know base on my secondary school experience //
s-668 but # di whole university ting was like a different gig for my liking //
s-669 # so # when di lecture start now < # as per di usual parade < # con see chicks //= see guys //
s-670 everybody dey bubble |c dey shuffle > you know //
s-671 # so # first lecture come //
s-672 # I no go forget am //
s-673 Maths 101 //
s-674 mehn e no easy # after some years like dat for just some kind maths though usually no dulling as per kd guy now //
s-675 # patapata na { one |r one } o //
s-676 # no dey lose //
s-677 # we gader draw //
s-678 # after di lecture now < we comot //
s-679 # na den >+ I know wetin de call school market //
s-680 # kai you no need to try di kind jamz wey dey dere !//
s-681 see restaurant !//= see fries !//
s-682 # different kind of tings like dat dey you know //
s-683 wey be sey e go like shorten somebody pocket //
s-684 # but dat side attraction no too capture me o //
s-685 # but mehn when I get to see di # kind babes wey dey dere < mehn my eye shun //
s-686 # mtschew !//
s-687 # I con dey reason //
s-688 # na school >+ carry me come |c abi na chicks >+ carry me come ?//
s-689 but onto some kind level like dat < { man must || # you know man must } flex like dat now //
s-690 # so # as go con dey go now < I con # jam one chick like dat //
s-691 # her name na # Deborah like dat //
s-692 so # we con get to dey flenjo now //
s-693 # so me and dis chick con dey relate onto # one on one level //
s-694 and lucky enough for me sef < di babe na jambito like me //
s-695 # she too no get experience //
s-696 { me |c and her } are di same blind horses dey like run for di same # dark eh dis ting //
s-697 # so we con enter restaurant now //
s-698 # as per a sharp guy < # dis ting con dey reason sey [ na me >+ go # pay for her own food matter ] //
s-699 as in kai # agbada don hook wire today >+ be dat !//
s-700 # I reason my body { up |c and down } //

Text viewDownload CoNNL-U