s-501
| all dis people wey dey Niger Delta < na dem >+ dey chop di soup // |
s-502
| # di soup name na banga // |
s-503
| # and di ingredients wey dem dey take cook banga soup na # { dis palm kernel || palm fruit || # palm fruit } wey come from # { pa~ ehn || palm tree } // |
s-504
| # so we go carry di palm tree wey don ripe { well |r well } //= we go comot am //= { comot || peel } am from di back // |
s-505
| # I go con boil { my || my } palm fruit // |
s-506
| # den { di ingred~ || anoda ingredient } wey I need na banga ingredient // |
s-507
| you go just go market // |
s-508
| you go say [ you want # banga ingredients ] // |
s-509
| # banga ingredients < you get all those ingredients //= dem go don pound am for you //= # you go don mix am together // |
s-510
| # den I need pepper // |
s-511
| # den I no need palm oil again // |
s-512
| I need salt |c and I need Maggi // |
s-513
| # because once all those things don dey di soup < # everything don &// |
s-514
| no need of palm oil because di # palm fruit go bring palm oil out // |
s-515
| # so if I cook di palm oil < # I go con cook di palm fruit // |
s-516
| # so once di palm fruit cook { well |r well } < # I go boil am // |
s-517
| # I go boil am // |
s-518
| when I boil am finish < # I go con # pound am // |
s-519
| # so once e don pound < # I go con pour am for # { mortar || ehn dis thing } //= wash am //= |
s-520
| con use my hand # wash am { well |r well } comot all di palm oil inside // |
s-521
| # so if I comot all di palm oil inside < I go con put di palm oil for fire // |
s-522
| # as I put di palm oil for fire < # I go con put di # pepper wey I wan put > fresh pepper // |
s-523
| I go don pound am // |
s-524
| or I fit put { dry pepper |c anyone wey I like } as I { want || want } am // |
s-525
| # so if I pour am inside < I go con put di banga # ingredients so dat { e go || everything go } con boil together // |
s-526
| # so as everything boil together < # I go con &// |
s-527
| # later once e don boil { well |r well } < when I see sey e don dey thick |c di oil don dey show on top < # dat mean sey # [ e don done |c # and I go con put my meat ] // |
s-528
| I go don put my meat //= put my fish //= put my stock fish //= put my crayfish //= put everything inside // |
s-529
| so { once I don put all these things inside |c # and everything don boil inside di soup } < # di soup don do >+ be dat // |
s-530
| # so once di soup don do < # we dey use am eat starch // |
s-531
| # we go do our starch //= we go use banga eat starch // |
s-532
| we fit use our banga chop # ehn &// |
s-533
| # we fit use am chop akpu //= # we fit use am chop rice // |
s-534
| # if tomato no dey < # at times < we dey use banga chop rice // |
s-535
| # so na di kind of soup again wey I know >+ be dat // |
s-536
| my people < good evening o !// |
s-537
| # ehm # my name be Kabiru Sule // |
s-538
| # I dey hail from Katsina State // |
s-539
| # my mama { na Edo w~ || # na Edo woman } # |c and my papa na Katsina man // |
s-540
| # ehm # my age be thirty three years old // |
s-541
| # na nineteen eighty four >+ wey de born me // |
s-542
| # ehm I be wan give una tory # { on || # on } how # our establishment # kick start // |
s-543
| # di ting start like ehm # ten years ago // |
s-544
| # ehm { ninety || # two thousand |c and seven } // |
s-545
| # wey be sey < my mama like exercise { well |r well } // |
s-546
| when she dey young < before she even born us < # na athlete >+ she be // |
s-547
| # so # { as she || # as she } { come retire |c # come born us finish } < # she come set up di gym // |
s-548
| { small |r small } < na so >+ we start o // |
s-549
| # my people < { for || na } &// |
s-550
| we start with four boys quarter for our house // |
s-551
| # wey be sey < if rain fall sef < # you go see di water go soak everywhere // |
s-552
| # na so >+ { me |c my broder } < # small children ( dat time < we still dey primary school //) # we would carry bucket of water # wit my mama // |
s-553
| # we go dey carry //= we go dey pack am // |
s-554
| # pack am //= pack am //= pack di water //= # climb upstairs //= troway am // |
s-555
| # pack water //= # carry o // |
s-556
| # di same ting // |
s-557
| we just dey { rinse |c and repeat } di proccess // |
s-558
| # so # as God come bless us < # we come dey work hard //= # we come dey push am // |
s-559
| # before we know < we come find place wey be sey we go rent // |
s-560
| # but where I dey now < # na Kaduna // |
s-561
| # where we dey now na Kaduna //+ # for di North // |
s-562
| # and for our stadium < # e get places { wey dem || # wen } { de dey give out || wey be sey de dey rent out to people } // |
s-563
| # so { if you wan get || if you get } one package wey you wan run # ( maybe na sport |c # maybe na dance studio >+ you wan do ) < # { you go pay di || # you go pay Kaduna Government } // |
s-564
| # Kaduna Government go give you di place for maybe { five |c or ten } years // |
s-565
| # so na so >+ we con sit down |c # we come open am |c # we come talk to one lawyer // |
s-566
| # so # di lawyer now < # as we dey open am < { we || im } tell us sey [ which name we wan give am ?//] // |
s-567
| # which name wan give di business ?// |
s-568
| # my mama talk sey &// |
s-569
| because at dat point < no be sey my mama no love me o // |
s-570
| # ehen my people < my mama love me { well |r well } |c # ehn but her favourite na my broder Muhammed // |
s-571
| # so as de come ask am < # di lawyer come &// |
s-572
| # as di lawyer come ask my mama [ wetin you wan call dis gym ?//] < # she come talk sey [ na Muhammed Gymnasium >+ we wan give am ] // |
s-573
| # Momo's Gym // |
s-574
| # { me |a elder man } < me < I no even get # problem say [ ah why de no call am my name o ?//] // |
s-575
| # give am one oder name !// |
s-576
| # but at dat point < me < I just know sey [ we dey open business |c # and we no go dey pack ] &// |
s-577
| # we no go dey use { bucket of water || # bucket } to dey pack water from our gym any more // |
s-578
| # so before we know < di lawyer come yarn sey [ toh # { di place || di stadium wey we dey } # is call { Murtala Muhammed || # Murtala Muhammed } ehm Stadium ] # mtschew // |
s-579
| # so di lawyer come talk sey [ toh # if we put my broder name for dere < # den { e go || e go } look like sey # [ na di Murtala Muhammed >+ wey own di place ] ] // |
s-580
| # sey # how many children she get ?// |
s-581
| # naim my mama come tell di lawyer sey [ she get two sons ] // |
s-582
| # wetin be oder son name ?// |
s-583
| Kabiru // |
s-584
| # at dat time < me < I no know wheder di guy just dey scope my mama o // |
s-585
| im tell her sey [ toh Kabiru < # de no dey too use Kabiru like dat # for business //] // |
s-586
| # use Kabiru { for business || for di business } !// |
s-587
| so # na so >+ di story be // |
s-588
| # how de start to dey call di place # Kabiru Gymnasium // |
s-589
| # no be sey na one kind fantastic ting // |
s-590
| cause people < I don hear people dey talk sey &// |
s-591
| # na so >+ { my || my } people < make you hear di story o !// |
s-592
| # I dey gym one day //= I dey work // |
s-593
| I know sey [ I don derail from wetin I dey give you ] // |
s-594
| na di history |c but I just { do || want } give you &// |
s-595
| na one better example now // |
s-596
| # e get one day wey I dey work hard for gym // |
s-597
| # di clients { wey dey dere |c wey dey come dey work out wit us } < de no know sey [ me < # { I be || I be } madam pikin ] // |
s-598
| # and me < I no like to dey show mysef anywhere I go // |
s-599
| # I like to dey humble //= # dey quiet //= make people no know sey &// |
s-600
| # so dat way < { you go || you go } know [ who be who ] // |