s-402
| after de tell us sey [ na God >+ told dem ] // |
s-403
| # na wetin ?// |
s-404
| # no be God >+ told dem o // |
s-405
| # I no see any God dere // |
s-406
| # can God { tell || tell } some &?// |
s-407
| can God lie ?// |
s-408
| # how many gods do we have in dis world ?// |
s-409
| # how many prophet do we have ?// |
s-410
| # dis prophet go tell di oder one // |
s-411
| # anoder prophet go tell you di oder one // |
s-412
| # ah !// |
s-413
| # { dis kind of || eh dis kind of } prophet dey too much o !// |
s-414
| # { dis ting is || dis is } just a Nigeria prophet // |
s-415
| # no be God >+ ehn told dem // |
s-416
| # mtschew // |
s-417
| # ah { I don't want || eh I don't || { I || I } don't care } for dis eh Nigeria # ehn prophet // |
s-418
| # de dey too much // |
s-419
| # de just dey { use || use } am dey make money // |
s-420
| # { we~ || wetin } no &// |
s-421
| { God no || # God no } tell dem anyting // |
s-422
| # in a year < { if || even if } { no fear || no fear } now < de go continue // |
s-423
| # twenty nineteen na ehn prediction // |
s-424
| ehn # twenty { ninety || nineteen } < prophecy //= # twenty eighteen < prophecy // |
s-425
| # dat means God dey come only { once in a || ehn once { in a || in a } year } // |
s-426
| # God dey told dem { gu~ || anyting } once in a year // |
s-427
| God dey told dis one anoder ting // |
s-428
| God dey tell di oder one anoder ting // |
s-429
| # hm !// |
s-430
| # dat means God dey g~ // |
s-431
| how many God do we have ?// |
s-432
| # ehen na // |
s-433
| # eh in dis country wey we dey < # na white oho // |
s-434
| # wetin ehn &// |
s-435
| ehn { light na || light na } &// |
s-436
| de dey give us &// |
s-437
| # e dey time { wey bring de || wey de || wey dem bring light } # up to one hour to # close to thirty minutes // |
s-438
| # if de bring am < # ehn no full current // |
s-439
| # dis country dey hard o //= # dis country dey very hard //= im dey { very |r very } hard // |
s-440
| # nna to tell you di truth < # dis country no work // |
s-441
| # dis country na wowo country // |
s-442
| # we need anoder country // |
s-443
| { if go~ || if || if } it is possible < make we change dis eh Nigeria to anoder name // |
s-444
| # mey we change Nigeria to America // |
s-445
| # e go better // |
s-446
| # haha infact < # mey we change { Nigeria || Nigeria } to Biafra // |
s-447
| # na Biafra > di best country now // |
s-448
| # { Nigeria don || Nigeria don } expire // |
s-449
| # Nigeria no be country anymore // |
s-450
| # we need anoder country // |
s-451
| # we na < we need anoder country right ?// |
s-452
| # { inf~ || infact } mey we change Nigeria to America sha // |
s-453
| # im go better like dat // |
s-454
| # { if you change America to || if you change Nigeria to America } < ehen # { I'm pray fo~ || I'm pray } # so dat { America || American } gift go come to Nigeria // |
s-455
| # American # gift will come to Nigeria # so dat we &// |
s-456
| mey we try make ehn our country dey good // |
s-457
| # okay // |
s-458
| good afternoon // |
s-459
| # my name na # Joke Babatunde // |
s-460
| # I come from Ondo State // |
s-461
| # I dey stay for Ibadan // |
s-462
| # I want &// |
s-463
| # I don stay for so many places for Nigeria // |
s-464
| # I don stay North { well |r well } // |
s-465
| I stay for so many places // |
s-466
| # I want teach you # one kind of soup wey I learn from my friend // |
s-467
| # na Igbo people dey chop am # pass // |
s-468
| # di name of di soup na # ofe nsala // |
s-469
| # for Igbo land < dat mean sey [ na bitter leaf soup >+ # be dat ] // |
s-470
| # di ingredients wey de dey take cook am na # { bitter leaf |c # { palm oil || # palm oil } |c pepper |c # salt |c # pepper |c # salt |c # meat |c # dry fish |c # stock fish |c # shaki ( dat one { wey dey peel for cow |c wey dey inside cow body } # de peel am //) |c # ponmo |c ogiri |c # and Maggi } // |
s-471
| # di soup < # you go first wash { bitter leaf || di bitter leaf } { well |r well } // |
s-472
| # you go wash am sotay di bitter go comot # so dat e no go bitter for di soup // |
s-473
| # den we need # anoda ting again // |
s-474
| we need ehn ede // |
s-475
| de dey call am ede for Igbo // |
s-476
| # and na # ehn cocoyam // |
s-477
| # so I go cook di cocoyam first // |
s-478
| # if I cook di cocoyam < # I go con &// |
s-479
| # when di cocoyam don done < I go wash my mortar // |
s-480
| # I go con pound # di cocoyam // |
s-481
| # if I pound di cocoyam < # de dey put cocoyam for bitter leaf soup because # de want make e thick so dat e no go be { water |r water } // |
s-482
| # so if { { I || # I } wash my bitter leaf fini~ || I don wash my bitter leaf finish } < I go con { put || # put } water for fire |c # grind my pepper |c # pour am inside // |
s-483
| # den pour my shaki //= # pour my meat //= # pour my dry fish // |
s-484
| I go put my stock fish // |
s-485
| # if I don put everything inside < e go dey boil //= I go leave so dat di pepper go enter am { well |r well } // |
s-486
| # I go con leave am make e boil { well |r well } // |
s-487
| when e boil { well |r well } < I put my Maggi //= put my ogiri //= # put everything //= put my salt make e taste { well |r well } // |
s-488
| # so if I see sey [ everything don boil |c di pepper don enter { di meat |c and di shaki |c and di ponmo |c everything } ] < # I go con pour # my bitter leaf // |
s-489
| # so if I pour my bitter leaf < # I go con put my palm oil inside // |
s-490
| # so as I pour my palm oil < everything go con boil // |
s-491
| I go con leave am // |
s-492
| # as I con see sey [ e don boil { well |r well } |c e don dey enter ] < # { I go con put my || # ehn # I go con put { my || # my } ede } // |
s-493
| # dat's my cocoyam wey I pound // |
s-494
| I go con put am inside // |
s-495
| # so once e just cook < # within five minutes wey I see sey e don boil { well |r well } < # I go con carry am down // |
s-496
| # and dis kind of soup wey I dey talk about < # you fit eat am with pounded yam //= # you fit eat am with fufu //= # you fit eat am with eh even your semo sef // |
s-497
| # but di soup < # di soup dey sweet { well |r well } // |
s-498
| # so na dis type of soup { I || # I } sabi wey I wan teach you // |
s-499
| # I want talk about anoder soup wey I sabi // |
s-500
| # dat soup < na { { Warri people and } || ehn # { Warri people and } || ehn # { Warri people |c and ehn { ban~ || ehn Bayelsa } people } } >+ dey chop am { well |r well } // |
s-501
| all dis people wey dey Niger Delta < na dem >+ dey chop di soup // |