s-301
| e just comot for morning // |
s-302
| # just come back // |
s-303
| # e no dey feel well // |
s-304
| carry am go hospital // |
s-305
| before you know < e don die // |
s-306
| so e con dey very suprising for me // |
s-307
| mtschew I con see sey [ anyting < even di ting I dey do < I go con remember di ting sey # [ noting dey dis life ] ] // |
s-308
| # if you comot come back # say [ { you no sick |c # noting do you } ] < # you really thank God for that // |
s-309
| # Pidgin no be language wey person go sabi finish now |c but # di little one wen I sabi < I go talk am // |
s-310
| # ehen // |
s-311
| # me < # ah na from ghetto >+ I comot from // |
s-312
| so Pidgin at least < na wetin we don grow wit // |
s-313
| you understand ?// |
s-314
| na wetin we don dey do # since from childhood // |
s-315
| # { di || di } correct English sef < na when we go school >+ we start to dey learn di English // |
s-316
| so # na normal ting > to # speak Pidgin for life // |
s-317
| # pertaining dis government < # den de really dey try sha for Nigeria // |
s-318
| # de really dey try # base on corruption issue // |
s-319
| # definitely < wetin de dey do < { e dey || e go } really help # di masses of Nigeria |c but # di people wey go enjoy am no be now // |
s-320
| # na { later |r later } >+ # di enjoyment go come // |
s-321
| # definitely < # di government < de dey try // |
s-322
| # make dem keep am { up |r # up } as e dey like dat // |
s-323
| # and all dis division of eh { Nigeria |c Biafra of a ting } < mtschew I no dey # kuku like am because # if you check am sey # [ { for Ea~ || for East } < # { people no || # de no || # no } any infrastructure ] // |
s-324
| if de say now de wan divide Nigeria now < # how de wan start am ?// |
s-325
| # de no get where de go stay // |
s-326
| everywhere < # per se < na secretariat // |
s-327
| # e no get &// |
s-328
| # and de dey value land # like # sey [ na gold for dat place ] // |
s-329
| # ehen if you con check di North now < # { most of dem ( like for dis Abuja ) || most of dem } na # { mai ruwa |c mai barrow } // |
s-330
| # okay if de con divide now |c de con go back North < now < # who go buy deir { ruwa |c and barrow } eh ?// |
s-331
| # push deir barrow for dat side ?// |
s-332
| # so # moh just dey unite //= moh just # unite # togeder // |
s-333
| # we go move Nigeria go forward // |
s-334
| # mtschew I no dey watch // |
s-335
| # # highest < { wetin go make me || wetin dey make me } relax na to browse // |
s-336
| we don { browse |c chat |c # as in get to know # { different tings || # tings wey I no know before } # for internet } // |
s-337
| # I go go research // |
s-338
| # ehn na just wetin di wahala wey &// |
s-339
| # if I don tire < I go go gist wit friends |c # and come back house by ten // |
s-340
| I should start ?// |
s-341
| # okay # at dis year twenty eighteen < omo # I dey pray make God { help me || helep me } // |
s-342
| # helep my business //= # helep { everyting I dey do |c # even my { de~ || de~ || destiny } |c # even my fader || even my papa |c # even my sister |c # even my future wife |c # even my girlfriend } // |
s-343
| # { Om~ || eh Omo God || # Baba God } < helep me in anyting I do // |
s-344
| # help { me //+ hm # |c even dis Enugu wey I dey } // |
s-345
| # help { me |c even my boss |c even { anyting I || anyting } wey I put my hand } // |
s-346
| # omo help me //= help me //= # help me // |
s-347
| { dis is my || dis is my prayer } // |
s-348
| # okay // |
s-349
| # okay from now to &// |
s-350
| { from { di || dis } eh January |c till continue } < # from January < I wan &// |
s-351
| # { from di || from January || # from January to || # for some || from January to } February < # God < # { help my || # help my mum } // |
s-352
| # from February till # March < help my dad //= from # March to April < # help my girlfriend //= from April to # till December < help my boss // |
s-353
| # ehen for dis { our country |a Naija } < # dis Nigeria don tire me // |
s-354
| # I wan travel out // |
s-355
| # I wan go Malay // |
s-356
| # you see { dis || all } di { Malay ga~ || Malay guy } ehn < # mtschew # I wan meet dem dere na // |
s-357
| # dis Malay guy < de dey make am dere now // |
s-358
| I wan go dere // |
s-359
| # na Malay guy { I wan || I wan } &// |
s-360
| I wan be Malay guy now // |
s-361
| # I wan make money from Malaysia // |
s-362
| # na Malaysia >+ I want // |
s-363
| # I don tire for dis country // |
s-364
| infact < { if I || if I || if } I travel out from dis country ehn < mtschew I no go come back again // |
s-365
| # I go stay dere for ever // |
s-366
| # dis is &// |
s-367
| infact < I go marry Oyinbo girl // |
s-368
| # I go marry even # { Malay girl || Malaysia girl } // |
s-369
| # { na dem || na dem fi~ || na dem || na dem } >+ fine pass ehn // |
s-370
| # na dem >+ { f~ || fine } pass Nigeria girls // |
s-371
| # even all dis hardship wey dey for our country < im don dey affect { our || our } girl // |
s-372
| # okay // |
s-373
| # so # so # { Malaysia || Malaysia re~ || Malaysia } remain my option country now // |
s-374
| # I don't have any oder country apart from Malaysia // |
s-375
| # I want to go to Malaysia //= # I need Malaysia //= # I need Malaysia money //= # I need { Malaysia |c everyting from Malaysia |c even Malaysia motor } // |
s-376
| # Nigeria don tire // |
s-377
| # anyting from Nigeria is almost bad ting // |
s-378
| # I no need Nigeria anymore // |
s-379
| # tank you // |
s-380
| # I don't need Nigeria anymore yeah // |
s-381
| # { Nigeria is a || Nigeria is } wowo country // |
s-382
| # wowo country // |
s-383
| # Nigeria don tire me // |
s-384
| anyting from Nigeria na wowo // |
s-385
| { not~ || noting } dey good for dis country wey we dey //= # noting dey good > # even di vehicle // |
s-386
| # if e come to festivity < we no fit { pu~ || produce } am ?// |
s-387
| # if e come to hospital < # oho oh !// |
s-388
| dat one < { we don || hm we don } die patapata // |
s-389
| # we don &// |
s-390
| noting good for Nigeria // |
s-391
| Nigeria { una || na } bad country // |
s-392
| # na bad country // |
s-393
| # { better mey I go || e better mey I go } die { for || # for } China dan to stay in dis country now // |
s-394
| # yeah // |
s-395
| # Nigeria no dey good anymore // |
s-396
| # dis time around < Nigeria prophet dey too hard o // |
s-397
| # e //& |
s-398
| { when we || when we || when } we come to New Year ehn < # hey < # Nigeria prophet < de dey too bad o // |
s-399
| eh all of dem dey continue dey predict // |
s-400
| # { all of dem |r all of dem } de continue dey predict // |