s-203
| # sometime < de go just even carry knife { dey || even dey } as in # chuku di woman everytime // |
s-204
| # I no just understand o // |
s-205
| # wait na because woman no fit fight or anything // |
s-206
| # and for even Nigeria sef < I no even know wheda de dey even dey look into dis matter // |
s-207
| # I no just understand eh // |
s-208
| I no just know // |
s-209
| # dis matter < { e just || e don } dey high //= e don dey high //= e don dey increase everyday //+ # everyday by day // |
s-210
| # I no just know wetin dey happen // |
s-211
| # di thing < de con even # lead to eh eh human eh eh eh trafficking # wey person go just see woman &// |
s-212
| # { even de || even de } notice all dis human { traffi~ || eh trafficking } < # wey de dey ehn carry ehn women // |
s-213
| de go dey # carry dem dey # export dem as if no dey be # rice // |
s-214
| # de be rice // |
s-215
| de be pencil wey de dey { export |c and import } // |
s-216
| # man sef < if de say [ dem want put man ] < na one over ten // |
s-217
| na women >+ go { s~ || say } [ de be # come ehn ninety nine over ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn # hundred ] // |
s-218
| # women be one over ehn hundred // |
s-219
| # why ?// |
s-220
| # de go just { dey use women |c dey beat dem } anyhow // |
s-221
| # I dey say [ make Nigeria look inside dis matter ] // |
s-222
| # e no good //= # e no good // |
s-223
| # many atimes < dis thing < # e dey spoil family // |
s-224
| # if { children || small children } go dey look all dese things < # di thing go just dey increase everyday by day // |
s-225
| # if eh eh small pikin go just &// |
s-226
| we dey think sey [ all dese small pikin < # de no know anything ] // |
s-227
| # I dey tell you sey [ small pikin < na dem >+ know someting |c but pass we wey be adult ] because < # at dat time < nothing dey inside deir brain // |
s-228
| de no dey think of anything // |
s-229
| # na we >+ go dey get all dese thing dey for our head // |
s-230
| we go dey say [ ah we wan get work //= # I wan go work //= { ah di thing wey I dey do for work || di everything wey I dey do for dis place } # I need to go Oshodi !// ] // |
s-231
| # all dis thing dey for our brain |c but when e comes to small children < # de no get anyting for deir brain // |
s-232
| so anyting { wey de dey see |c # wey de dey hear } < # even if de no sabi speak anything < dose thing dey hook inside deir brain even when dey mature // |
s-233
| # so na wetin >+ dey con make dis thing dey continue ?// |
s-234
| # pikin wey go say [ e dey see im papa dey beat im mama ] < # if dat pikin grow < # you wan tell me sey [ dat pikin no go { be || be } wife eh eh eh eh eh beater # when e marry ] ?// |
s-235
| # na so >+ di thing go be now // |
s-236
| e go just continue like dat |c and di thing no go fit stop // |
s-237
| # I dey talk sey [ charity < # e begins at home ] // |
s-238
| # make we start dis thing { for || for || for } our own sef // |
s-239
| nobody go do am for us // |
s-240
| na we >+ go do am for oursef // |
s-241
| # we go do am for oursef // |
s-242
| # Nigerians < I dey beg una // |
s-243
| # make una act in a good way //= # make we no dey spoil oursef //= { # make || { at || at least } < make } Nigeria just good // |
s-244
| # when e comes to { mo || moral } civilisation # ( if na wetin I go call am ) < # make we just dey good to oursef //= make we no just dey &// |
s-245
| # as in if na our own family member < # make we no just dey # do bad to our own family members // |
s-246
| # thank you // |
s-247
| # I know sey [ now sef < de don even create ] &// |
s-248
| e good as de don create dis eh women empowerment ehn thing ehn # { for eh # Nigerian || # for Nigerian } // |
s-249
| and e get one sef ( I no even remember di name sef ) # wey de don create # for all dis ehn ehn # { demoralising ehn di woman || ehn demoralisation of eh { women |c # and even children } } // |
s-250
| # so < # when you see person < # { if na your eh eh dormot |c if na your ehn ehn ehn ehn ehn # side } >+ # you see man dey beat women ( sometime < de no dey even dey care # wheder na outside //= de go even { naked di woman |c beat am { well |r well } } ) < # no just leave am say [ eh di thing no be your own business //] // |
s-251
| na your own // |
s-252
| na everybody business // |
s-253
| # because some people go dey go just want say [ I beg < make I no put mouth inside di matter //] // |
s-254
| if dat man # kill dat woman for dat place < you no know sey [ God { go || go || go } handle you ] ?// |
s-255
| # God go handle you //= # God go punish you because { you dey dere |c you no stop di thing } // |
s-256
| # if you fit stop di man < stop am !// |
s-257
| # and if na to go report am to where de suppose to report am < pick am |c go police !// |
s-258
| go report to police !// |
s-259
| # because dat thing < no good //= e no good // |
s-260
| # dat's why I even like di Oyinbo country sef // |
s-261
| some Oyinbo country < de no dey allow make person dey touch eh anybody // |
s-262
| # if na to touch eh pikin < if na to touch ehn ehn ehn ehn ehn wife < # { you no su~ || you no || you no fit || you no fit try } am now //= you no fit try am //= # you no fit do am // |
s-263
| # abeg < when una see { wife || wife || women } < # when any man beat you < go report to police // |
s-264
| # dis one < make una go report // |
s-265
| # report !// |
s-266
| wheder na your husband < e no suppose to do dat one to you // |
s-267
| # thank you o // |
s-268
| na wetin I just wan tell una // |
s-269
| me < my name na # Joseph Aseginmba // |
s-270
| # I comot from # family wey # na five of us // |
s-271
| # two < # na women // |
s-272
| # den di three na boys // |
s-273
| # but < later on < one of di female sha { wan || wan || don } die // |
s-274
| though na only one female >+ con remain here // |
s-275
| # and I comot from eh Plateau State of Nigeria here # weh dey Middle Belt // |
s-276
| # ehn na dere >+ I comot from // |
s-277
| # and eh # at di long run < # { my papa con || my mama first die } //= { my || my } mama con follow // |
s-278
| # you understand ?// |
s-279
| # so # and # { I dey || I con || I con } &// |
s-280
| after my national diploma now < con get work for National Open University // |
s-281
| # na dere >+ person dey get hustle { dey || dey } do some sign tings // |
s-282
| dey use am dey do school //= dey use am dey help oder family sef // |
s-283
| # na di hustling method be dat // |
s-284
| # Abuja na very good place to stay // |
s-285
| # but { di || # di } level wey # people dey live for Abuja now < { na || na } high level // |
s-286
| no be low level // |
s-287
| but di ghetto area dey o // |
s-288
| # no be sey [ di ghetto area no dey ] // |
s-289
| but < still at dat < # di ghetto area < e just dey like # di city { for my || for where } me < I comot from // |
s-290
| # you understand ?// |
s-291
| # so but # staying in Abuja < # { na || na di best || na di best } ting to do // |
s-292
| everybody wan make e dey Federal Capital // |
s-293
| # you understand ?// |
s-294
| # but life for Abuja is very expensive // |
s-295
| # { house |c transportation |c feeding } < # e dey very expensive // |
s-296
| # and na di dead of my papa o // |
s-297
| { di || m~ || my own || di || my } mama own sef < e no even pain me because dat one < { she || she || she } sick for long time // |
s-298
| # { she co~ || she con } die // |
s-299
| # but my papa own < e no sick // |
s-300
| e no do anyting // |
s-301
| e just comot for morning // |
s-302
| # just come back // |