Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 202 - 301 of 990 • previousnext

s-202 you go just dey vex //= you go just dey beat di woman everytime //
s-203 # sometime < de go just even carry knife { dey || even dey } as in # chuku di woman everytime //
s-204 # I no just understand o //
s-205 # wait na because woman no fit fight or anything //
s-206 # and for even Nigeria sef < I no even know wheda de dey even dey look into dis matter //
s-207 # I no just understand eh //
s-208 I no just know //
s-209 # dis matter < { e just || e don } dey high //= e don dey high //= e don dey increase everyday //+ # everyday by day //
s-210 # I no just know wetin dey happen //
s-211 # di thing < de con even # lead to eh eh human eh eh eh trafficking # wey person go just see woman &//
s-212 # { even de || even de } notice all dis human { traffi~ || eh trafficking } < # wey de dey ehn carry ehn women //
s-213 de go dey # carry dem dey # export dem as if no dey be # rice //
s-214 # de be rice //
s-215 de be pencil wey de dey { export |c and import } //
s-216 # man sef < if de say [ dem want put man ] < na one over ten //
s-217 na women >+ go { s~ || say } [ de be # come ehn ninety nine over ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn ehn # hundred ] //
s-218 # women be one over ehn hundred //
s-219 # why ?//
s-220 # de go just { dey use women |c dey beat dem } anyhow //
s-221 # I dey say [ make Nigeria look inside dis matter ] //
s-222 # e no good //= # e no good //
s-223 # many atimes < dis thing < # e dey spoil family //
s-224 # if { children || small children } go dey look all dese things < # di thing go just dey increase everyday by day //
s-225 # if eh eh small pikin go just &//
s-226 we dey think sey [ all dese small pikin < # de no know anything ] //
s-227 # I dey tell you sey [ small pikin < na dem >+ know someting |c but pass we wey be adult ] because < # at dat time < nothing dey inside deir brain //
s-228 de no dey think of anything //
s-229 # na we >+ go dey get all dese thing dey for our head //
s-230 we go dey say [ ah we wan get work //= # I wan go work //= { ah di thing wey I dey do for work || di everything wey I dey do for dis place } # I need to go Oshodi !// ] //
s-231 # all dis thing dey for our brain |c but when e comes to small children < # de no get anyting for deir brain //
s-232 so anyting { wey de dey see |c # wey de dey hear } < # even if de no sabi speak anything < dose thing dey hook inside deir brain even when dey mature //
s-233 # so na wetin >+ dey con make dis thing dey continue ?//
s-234 # pikin wey go say [ e dey see im papa dey beat im mama ] < # if dat pikin grow < # you wan tell me sey [ dat pikin no go { be || be } wife eh eh eh eh eh beater # when e marry ] ?//
s-235 # na so >+ di thing go be now //
s-236 e go just continue like dat |c and di thing no go fit stop //
s-237 # I dey talk sey [ charity < # e begins at home ] //
s-238 # make we start dis thing { for || for || for } our own sef //
s-239 nobody go do am for us //
s-240 na we >+ go do am for oursef //
s-241 # we go do am for oursef //
s-242 # Nigerians < I dey beg una //
s-243 # make una act in a good way //= # make we no dey spoil oursef //= { # make || { at || at least } < make } Nigeria just good //
s-244 # when e comes to { mo || moral } civilisation # ( if na wetin I go call am ) < # make we just dey good to oursef //= make we no just dey &//
s-245 # as in if na our own family member < # make we no just dey # do bad to our own family members //
s-246 # thank you //
s-247 # I know sey [ now sef < de don even create ] &//
s-248 e good as de don create dis eh women empowerment ehn thing ehn # { for eh # Nigerian || # for Nigerian } //
s-249 and e get one sef ( I no even remember di name sef ) # wey de don create # for all dis ehn ehn # { demoralising ehn di woman || ehn demoralisation of eh { women |c # and even children } } //
s-250 # so < # when you see person < # { if na your eh eh dormot |c if na your ehn ehn ehn ehn ehn # side } >+ # you see man dey beat women ( sometime < de no dey even dey care # wheder na outside //= de go even { naked di woman |c beat am { well |r well } } ) < # no just leave am say [ eh di thing no be your own business //] //
s-251 na your own //
s-252 na everybody business //
s-253 # because some people go dey go just want say [ I beg < make I no put mouth inside di matter //] //
s-254 if dat man # kill dat woman for dat place < you no know sey [ God { go || go || go } handle you ] ?//
s-255 # God go handle you //= # God go punish you because { you dey dere |c you no stop di thing } //
s-256 # if you fit stop di man < stop am !//
s-257 # and if na to go report am to where de suppose to report am < pick am |c go police !//
s-258 go report to police !//
s-259 # because dat thing < no good //= e no good //
s-260 # dat's why I even like di Oyinbo country sef //
s-261 some Oyinbo country < de no dey allow make person dey touch eh anybody //
s-262 # if na to touch eh pikin < if na to touch ehn ehn ehn ehn ehn wife < # { you no su~ || you no || you no fit || you no fit try } am now //= you no fit try am //= # you no fit do am //
s-263 # abeg < when una see { wife || wife || women } < # when any man beat you < go report to police //
s-264 # dis one < make una go report //
s-265 # report !//
s-266 wheder na your husband < e no suppose to do dat one to you //
s-267 # thank you o //
s-268 na wetin I just wan tell una //
s-269 me < my name na # Joseph Aseginmba //
s-270 # I comot from # family wey # na five of us //
s-271 # two < # na women //
s-272 # den di three na boys //
s-273 # but < later on < one of di female sha { wan || wan || don } die //
s-274 though na only one female >+ con remain here //
s-275 # and I comot from eh Plateau State of Nigeria here # weh dey Middle Belt //
s-276 # ehn na dere >+ I comot from //
s-277 # and eh # at di long run < # { my papa con || my mama first die } //= { my || my } mama con follow //
s-278 # you understand ?//
s-279 # so # and # { I dey || I con || I con } &//
s-280 after my national diploma now < con get work for National Open University //
s-281 # na dere >+ person dey get hustle { dey || dey } do some sign tings //
s-282 dey use am dey do school //= dey use am dey help oder family sef //
s-283 # na di hustling method be dat //
s-284 # Abuja na very good place to stay //
s-285 # but { di || # di } level wey # people dey live for Abuja now < { na || na } high level //
s-286 no be low level //
s-287 but di ghetto area dey o //
s-288 # no be sey [ di ghetto area no dey ] //
s-289 but < still at dat < # di ghetto area < e just dey like # di city { for my || for where } me < I comot from //
s-290 # you understand ?//
s-291 # so but # staying in Abuja < # { na || na di best || na di best } ting to do //
s-292 everybody wan make e dey Federal Capital //
s-293 # you understand ?//
s-294 # but life for Abuja is very expensive //
s-295 # { house |c transportation |c feeding } < # e dey very expensive //
s-296 # and na di dead of my papa o //
s-297 { di || m~ || my own || di || my } mama own sef < e no even pain me because dat one < { she || she || she } sick for long time //
s-298 # { she co~ || she con } die //
s-299 # but my papa own < e no sick //
s-300 e no do anyting //
s-301 e just comot for morning //

Text viewDownload CoNNL-U