s-103
| # na dere >+ I con { dey go school || dey go school } till { last year |a two thousand and sixteen } # wah wan write # WAEC // |
s-104
| # sometime sef < to pay school fees < # { I go con || # I no go see money to pay quick } // |
s-105
| # de go con dey pursue me dey come house // |
s-106
| # like some one week < I no go go school // |
s-107
| # I say [ mah go find labourer work ] // |
s-108
| maybe I go fit get school fees # wey a go pay # so dat meh my uncle dey support me for di remain one wey I no get // |
s-109
| # I con dey do // |
s-110
| # reach di time when we wan write WAEC // |
s-111
| # I no con get money // |
s-112
| # and my uncle < # e no con get money // |
s-113
| and # one of im inlaw dey sick sef // |
s-114
| # all money wey im get < # e con carry am go pay im hospital bill // |
s-115
| # and from there < I con tell my uncle one day sey # [ see WAEC now //= # e don come now ] // |
s-116
| # people don dey register // |
s-117
| me < I never register // |
s-118
| how me I go take write now ?// |
s-119
| # my uncle say [ toh if me I no write dis year < # meh me I no vex sey # [ I go go find work do |c and im too go try im best ] ] // |
s-120
| # till next year me I fit go write // |
s-121
| # I tell my uncle sey [ okay now # moh dey see how # God go do //] // |
s-122
| # I con dey // |
s-123
| work no dey o // |
s-124
| I { find work |r find work |r find work } // |
s-125
| # work no dey // |
s-126
| # complete almost half a year < # I no see any work do // |
s-127
| # one day < my uncle con tell me sey [ im get one place wey im see ] // |
s-128
| # meh im carry me go dere mah go work // |
s-129
| # I con go dere // |
s-130
| after work one month < # month don end < meh di woman pay me money // |
s-131
| # di madam say # [ money no dey im hand now ] // |
s-132
| meh me I wait for some week // |
s-133
| # I con say [ some week ?//] // |
s-134
| e say eh // |
s-135
| # and dat time < # { years don dey || time of WAEC don dey reach } // |
s-136
| # I say [ okay no wahala now !// // |
s-137
| # I con wait o // |
s-138
| # con reach di day weh di woman wan give me money // |
s-139
| e give me money say [ toh # me I no fit continue work again ] // |
s-140
| I say [ ah wetin be di problem ?//] // |
s-141
| # e say [ e no fit dey owe me money again ] // |
s-142
| # sey di one weh # me I work now < to pay for me < e dey hard for am // |
s-143
| # I say [ okay now < no problem !//] // |
s-144
| # naim I con go back // |
s-145
| # con reach dis year again to go write WAEC // |
s-146
| # na dis year own ma >+ con worse pass // |
s-147
| # I no see any work do throughout dis year at all // |
s-148
| # even to succeed sef < { na by || # na by } God grace // |
s-149
| # now I take dey manage // |
s-150
| # I con say [ toh my uncle < dis year again o < I no go write WAEC again ?//] // |
s-151
| # my uncle say [ toh money no dey im hand ] // |
s-152
| sey WAEC now < na thirty eight thousand >+ de dey write o // |
s-153
| # I say [ before me I go write WAEC now < # de go hold almost like # fifty thousand ] // |
s-154
| sey meh me I # register { NECO |c and WAEC } togeder now // |
s-155
| # everytin go be big money // |
s-156
| # I say okay // |
s-157
| e say [ di tin weh we go do be sey # [ if year don dey end # me I go go for lesson ] ] // |
s-158
| # meh me I go take lesson // |
s-159
| # I say okay // |
s-160
| e con reach { one certain time || last two month } weh de dey write JAMB // |
s-161
| # I tell my uncle sey [ toh JAMB don come //= I fit follow dem go write o ?//] // |
s-162
| # my uncle say [ toh me I fit go write ] // |
s-163
| e say [ but # wetin me I wan go # read dere now # wey me I never see how di tin go be //] // |
s-164
| # I say [ toh # me I sabi # operate computer { small |r small } //] // |
s-165
| # so anyhow weh be before de go start < # de go teach us { lesson || how we go take do || # how we con go dere } // |
s-166
| # my uncle say [ okay meh me I go # ask # [ how much for di registration ] ] // |
s-167
| # I con go // |
s-168
| # de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ] // |
s-169
| # I con meet my uncle sey [ see di money weh de say [ de dey pay o ] ] // |
s-170
| # my uncle say [ okay now < # meh me I go ] // |
s-171
| # meh me I come //= meh im go borrow di money give me // |
s-172
| # I con come //= e con borrow di money // |
s-173
| # con give me // |
s-174
| # con go register // |
s-175
| # after register < { con || # I con } write di JAMB // |
s-176
| # after write di jamb now < I con dey now // |
s-177
| # so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?//] ] // |
s-178
| # sey # me I go go university |c or I go &// |
s-179
| # I say [ toh even though I go go university < I never get WAEC # result o ] // |
s-180
| I no fit go like dat o // |
s-181
| # e say okay // |
s-182
| # sey [ money now no dey to write WAEC ] // |
s-183
| # na # university >+ me I wan go // |
s-184
| # I say [ toh moh dey see wetin God go do for us now //] // |
s-185
| # and dis one wey our # country now < # notin dey at all again // |
s-186
| even # people weh de dey work for government sef < # de dey complain now sey [ { de || money no dey deir own hand too } ] // |
s-187
| ah my people o < I dey greet una // |
s-188
| # so # I just wan talk ehn # about ehn # women battering // |
s-189
| # una no understand wetin di women ba~ &?// |
s-190
| { di || di } way wey de dey { beat |r beat } women // |
s-191
| # di way wey de mu~ // |
s-192
| # di way de no dey even dey treat # ehn women # as in like human beings // |
s-193
| # I no know o // |
s-194
| dat thing dey really dey happen for Nigeria { well |r well } // |
s-195
| # person go marry //= # e put woman for house //= # e no know sey [ e no like di woman before ] // |
s-196
| # why e come marry am ?// |
s-197
| # na wetin I don't just know // |
s-198
| # later < # even if na money < e no get // |
s-199
| # and just try make you just eh do som~ &// |
s-200
| even if na to even leave di house < make you even leave di house !// |
s-201
| # but na eh vex // |
s-202
| you go just dey vex //= you go just dey beat di woman everytime // |