Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 102 - 201 of 990 • previousnext

s-102 # I go register for # { secondary || senior } secondary school //
s-103 # na dere >+ I con { dey go school || dey go school } till { last year |a two thousand and sixteen } # wah wan write # WAEC //
s-104 # sometime sef < to pay school fees < # { I go con || # I no go see money to pay quick } //
s-105 # de go con dey pursue me dey come house //
s-106 # like some one week < I no go go school //
s-107 # I say [ mah go find labourer work ] //
s-108 maybe I go fit get school fees # wey a go pay # so dat meh my uncle dey support me for di remain one wey I no get //
s-109 # I con dey do //
s-110 # reach di time when we wan write WAEC //
s-111 # I no con get money //
s-112 # and my uncle < # e no con get money //
s-113 and # one of im inlaw dey sick sef //
s-114 # all money wey im get < # e con carry am go pay im hospital bill //
s-115 # and from there < I con tell my uncle one day sey # [ see WAEC now //= # e don come now ] //
s-116 # people don dey register //
s-117 me < I never register //
s-118 how me I go take write now ?//
s-119 # my uncle say [ toh if me I no write dis year < # meh me I no vex sey # [ I go go find work do |c and im too go try im best ] ] //
s-120 # till next year me I fit go write //
s-121 # I tell my uncle sey [ okay now # moh dey see how # God go do //] //
s-122 # I con dey //
s-123 work no dey o //
s-124 I { find work |r find work |r find work } //
s-125 # work no dey //
s-126 # complete almost half a year < # I no see any work do //
s-127 # one day < my uncle con tell me sey [ im get one place wey im see ] //
s-128 # meh im carry me go dere mah go work //
s-129 # I con go dere //
s-130 after work one month < # month don end < meh di woman pay me money //
s-131 # di madam say # [ money no dey im hand now ] //
s-132 meh me I wait for some week //
s-133 # I con say [ some week ?//] //
s-134 e say eh //
s-135 # and dat time < # { years don dey || time of WAEC don dey reach } //
s-136 # I say [ okay no wahala now !// //
s-137 # I con wait o //
s-138 # con reach di day weh di woman wan give me money //
s-139 e give me money say [ toh # me I no fit continue work again ] //
s-140 I say [ ah wetin be di problem ?//] //
s-141 # e say [ e no fit dey owe me money again ] //
s-142 # sey di one weh # me I work now < to pay for me < e dey hard for am //
s-143 # I say [ okay now < no problem !//] //
s-144 # naim I con go back //
s-145 # con reach dis year again to go write WAEC //
s-146 # na dis year own ma >+ con worse pass //
s-147 # I no see any work do throughout dis year at all //
s-148 # even to succeed sef < { na by || # na by } God grace //
s-149 # now I take dey manage //
s-150 # I con say [ toh my uncle < dis year again o < I no go write WAEC again ?//] //
s-151 # my uncle say [ toh money no dey im hand ] //
s-152 sey WAEC now < na thirty eight thousand >+ de dey write o //
s-153 # I say [ before me I go write WAEC now < # de go hold almost like # fifty thousand ] //
s-154 sey meh me I # register { NECO |c and WAEC } togeder now //
s-155 # everytin go be big money //
s-156 # I say okay //
s-157 e say [ di tin weh we go do be sey # [ if year don dey end # me I go go for lesson ] ] //
s-158 # meh me I go take lesson //
s-159 # I say okay //
s-160 e con reach { one certain time || last two month } weh de dey write JAMB //
s-161 # I tell my uncle sey [ toh JAMB don come //= I fit follow dem go write o ?//] //
s-162 # my uncle say [ toh me I fit go write ] //
s-163 e say [ but # wetin me I wan go # read dere now # wey me I never see how di tin go be //] //
s-164 # I say [ toh # me I sabi # operate computer { small |r small } //] //
s-165 # so anyhow weh be before de go start < # de go teach us { lesson || how we go take do || # how we con go dere } //
s-166 # my uncle say [ okay meh me I go # ask # [ how much for di registration ] ] //
s-167 # I con go //
s-168 # de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ] //
s-169 # I con meet my uncle sey [ see di money weh de say [ de dey pay o ] ] //
s-170 # my uncle say [ okay now < # meh me I go ] //
s-171 # meh me I come //= meh im go borrow di money give me //
s-172 # I con come //= e con borrow di money //
s-173 # con give me //
s-174 # con go register //
s-175 # after register < { con || # I con } write di JAMB //
s-176 # after write di jamb now < I con dey now //
s-177 # so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?//] ] //
s-178 # sey # me I go go university |c or I go &//
s-179 # I say [ toh even though I go go university < I never get WAEC # result o ] //
s-180 I no fit go like dat o //
s-181 # e say okay //
s-182 # sey [ money now no dey to write WAEC ] //
s-183 # na # university >+ me I wan go //
s-184 # I say [ toh moh dey see wetin God go do for us now //] //
s-185 # and dis one wey our # country now < # notin dey at all again //
s-186 even # people weh de dey work for government sef < # de dey complain now sey [ { de || money no dey deir own hand too } ] //
s-187 ah my people o < I dey greet una //
s-188 # so # I just wan talk ehn # about ehn # women battering //
s-189 # una no understand wetin di women ba~ &?//
s-190 { di || di } way wey de dey { beat |r beat } women //
s-191 # di way wey de mu~ //
s-192 # di way de no dey even dey treat # ehn women # as in like human beings //
s-193 # I no know o //
s-194 dat thing dey really dey happen for Nigeria { well |r well } //
s-195 # person go marry //= # e put woman for house //= # e no know sey [ e no like di woman before ] //
s-196 # why e come marry am ?//
s-197 # na wetin I don't just know //
s-198 # later < # even if na money < e no get //
s-199 # and just try make you just eh do som~ &//
s-200 even if na to even leave di house < make you even leave di house !//
s-201 # but na eh vex //

Text viewDownload CoNNL-U