Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 2 - 101 of 990 • previousnext

s-2 # sey e wan carry me go meh e go train me //
s-3 # because for my fader village sef < # na only { farm |r farm |r farm } >+ we dey go //
s-4 # dat time sef < I dey small |c and I sabi do farm { well |r well } //
s-5 # my grand moder { say dis farm || # say dis farm } no go good for me //
s-6 # meh me a go for school first //
s-7 # con go my grand { f~ || # moder } place //
s-8 # I dey dere o //= I school o //= setay four years //
s-9 # after dat four years now < my moder con say # [ di work alone # don dey too much for am ] //
s-10 make me I con help am for some times first //
s-11 # I con dey dere //= con dey help am //
s-12 dey farm //= dey farm //
s-13 # I farm almost five years //
s-14 # I no go back to school again //
s-15 # I con dey o //
s-16 ah to see money # to buy tins self < # you no go see money //
s-17 but any small tin weh you do < you go quick get money //
s-18 but to see am do < # na im >+ con dey hard //
s-19 # sotay we come plenty o //
s-20 { me |c and my friend } < we con dey do # work for people together //
s-21 # den < ending of di year < # de go con dey pay us # our money //
s-22 we go use am //= go buy { cloth |c wetin we wan } //
s-23 # dey use am //= dey take care of ourself //
s-24 # we con do waye work again //= we con get di money //= we con share our money together //
s-25 # all of us say [ we wan go school //] //
s-26 # we wan go back to school //
s-27 # so I con go school o //= con reach # two thousand and eight //
s-28 # I con finish primary school dere //
s-29 # I tell my fader sey [ toh # me I wan go city # mah go see how di school be ] //
s-30 # sey me I don tire for village school //
s-31 # my fader say [ okay im go find money # wey im go go register me # anywhere weh me I wan go # start secondary school ] //
s-32 # I say okay //
s-33 na so >+ we con do o //
s-34 my fader say [ after { December |c # January } time < before im go go register me ] //
s-35 # so dat # moment < # na im >+ my uncle con come from Abuja //
s-36 # con do one building for one of our # uncle like dat //
s-37 # e con come //
s-38 e say [ if im dey go < sey meh me I dey ready |c sey im go carry me go Abuja ] //
s-39 # I con say okay //
s-40 # eh you wan carry me go Abuja ?//
s-41 e say eh //
s-42 I say [ toh but uncle < I wan go school o //] //
s-43 # e say [ meh me I no worry ] //
s-44 sey if e carry me go dere < me I go go school //
s-45 # naim I say okay now //
s-46 # con dey o reach di day weh wan go //
s-47 # two of us con enter motor come Abuja //
s-48 # as con come Abuja < I con dey //
s-49 # dat time self < { I no || # I no } sabi speak English like dat but I dey manage //
s-50 # so my uncle con come //
s-51 I con dey like one month //
s-52 I con sabi # dey speak //
s-53 # naim my uncle say [ meh we go school //] //
s-54 # I con go school go register for school //
s-55 # na dere >+ I con start school o //= con start school //
s-56 # I dey go school |c # and I dey come back dey stay house //
s-57 # I tell my uncle sey [ uncle < me I no fit stay for house again o //] //
s-58 # { if I dey come back || if I don come back } for school < # mah go dey find work weh I wan learn //
s-59 # my uncle say # [ wetin be my problem meh me I wan learn work ?//] //
s-60 # I say [ uncle < # di problem be sey [ now < # nobody know how tomorrow go be ] //] //
s-61 maybe I fit con finish junior WAEC now //
s-62 # I no see money to # go back to school again //
s-63 # or e see as eh money now < # no dey come like dat before again ?//
s-64 # my uncle con say okay //
s-65 sey wetin me I wan go learn now ?//
s-66 # I tell am sey [ I wan go learn barbing salon //] //
s-67 # e say [ okay mah go now ] //
s-68 # I con go meet one man wah I know //
s-69 # I con tell am sey [ I wan learn work for im hand ] //
s-70 # di man say [ okay # meh me I go call my uncle come ] //
s-71 # naim I tell am sey [ okay before I go go call my uncle come < # e go give me { wetin |c and wetin } we go bring ] //
s-72 # before I go go tell my uncle < meh know wetin e go bring //
s-73 # e say okay //
s-74 sey we go buy { { crate of mineral |c # and some biscuit } |c # with money } //
s-75 sey as e know me < meh we bring eight thousand //
s-76 # I say okay //
s-77 # I go meet my uncle //
s-78 naim my uncle con say [ okay tomorrow morning < before im go work < # meh me I carry am go dere ] //
s-79 # we con go dere //= we con meet di man //
s-80 # e con tell di man di day weh e go bring { al~ || everytin } weh di man talk //
s-81 # di man say [ okay meh me I start to dey learn work today ] //
s-82 # I con dey dey learn work o //
s-83 # naim my uncle con bring everytin come //
s-84 # di man say # [ na five years >+ me I go dey im hand # meh me I learn di work ] //
s-85 # I con tell am sey [ toh but if I sabi before dat five years nko < # I fit go open my own shop right ?//] //
s-86 e say [ eh but I go do freedom first before I go open my own shop ] //
s-87 # I say [ okay if na dat one < no problem !//] //
s-88 # con { dey work |r dey work |r dey work |r dey work } o //
s-89 con reach # when I wan write junior WAEC //
s-90 # I con sabi { di work now |c # and money } //
s-91 I con see sey # [ dis our country < # tins # go con dey hard now ] //
s-92 # I con tell my oga sey [ toh # e get one work weh me I see o ] //
s-93 # mah go do |c and dem go pay me money //
s-94 # so dat if de pay me di money < mah see money wah go con do freedom //
s-95 # my oga say [ okay < meh me I go now ] //
s-96 # sey # as far as # di place weh me I dey go good < # meh me I dey careful for dere //
s-97 I say okay //
s-98 # I con dey o //
s-99 # con go dey work //
s-100 # after I work wey di woman dey pay me my money < # I come from dere finish my junior WAEC //
s-101 # before I con go find money < # my uncle con give me some money //

Text viewDownload CoNNL-U