Sentence view

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson


showing 1 - 100 of 7278 • next


[1] tree
auntie < good morning //
s-1
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__1
auntie < good morning
Auntie, good morning!
[2] tree
good morning !//
s-2
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__2
good morning !
Good morning!
[3] tree
how you dey now ?//
s-3
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__3
how you dey now ?
How are you now?
[4] tree
I dey fine //
s-4
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__4
I dey fine
I'm fine.
[5] tree
how your night ?//
s-5
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__5
how your night ?
How was your night?
[6] tree
we thank God //
s-6
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__6
we thank God
We thank God.
[7] tree
hope sey [ you sleep well ] ?//
s-7
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__7
hope sey [ you sleep well ] ?
Hope you slept well?
[8] tree
ah my sister < I sleep well o !//
s-8
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__8
ah my sister < I sleep well o !
Ah, my sister, I slept well.
[9] tree
una get light for una area last night ?//
s-9
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__9
una get light for una area last night ?
You had electricity in your area last night?
[10] tree
we no get o //
s-10
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__10
we no get o
We didn't.
[11] tree
ah wetin happen now ?//
s-11
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__11
ah wetin happen now ?
Ah, what happened now?
[12] tree
toh na NEPA o !//
s-12
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__12
toh na NEPA o !
It's NEPA.
[13] tree
aha dese people < I hear sey [ de dey share di light ] //
s-13
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__13
aha dese people < I hear sey [ de dey share di light ]
Aha, these people, I heard that they share the light.
[14] tree
my sister < di tin tire me o !//
s-14
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__14
my sister < di tin tire me o !
My sister, it's tiring.
[15] tree
eh !//
s-15
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__15
eh !
Eh!
[16] tree
{ de just dey share am |c but de go dey bring big bill } //
s-16
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__16
{ de just dey share am |c but de go dey bring big bill }
They share it yet they bring overestimated bills.
[17] tree
our ah &//
s-17
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__17
our ah &
Our ah...
[18] tree
in fact < dat bill na anoder tin again //
s-18
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__18
in fact < dat bill na anoder tin again
In fact, that bill is another thing again.
[19] tree
na so > my sister //
s-19
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__19
na so > my sister
That it is, my sister.
[20] tree
how much de dey || how much || how much de dey give una for una bill ?//
s-20
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__20
how much de dey || how much || how much de dey give una for una bill ?
How much do they... how much... how much did they charge you on the bill?
[21] tree
ah my sister < na seven thousand o !//
s-21
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__21
ah my sister < na seven thousand o !
Ah, my sister, it's seven thousand.
[22] tree
Jesus !//
s-22
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__22
Jesus !
Jesus!
[23] tree
seven thousand for di light wey we no dey see ?//
s-23
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__23
seven thousand for di light wey we no dey see ?
Seven thousand for the light we don't have?
[24] tree
na so o !//
s-24
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__24
na so o !
That's right!
[25] tree
ah dese people < eh de no go kill person o !//
s-25
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__25
ah dese people < eh de no go kill person o !
Ah, these people... eh, they won't kill someone.
[26] tree
my sister toh //
s-26
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__26
my sister toh
My sister.
[27] tree
toh how you dey manage now ?//
s-27
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__27
toh how you dey manage now ?
How are you managing?
[28] tree
how your business ?//
s-28
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__28
how your business ?
How is your business?
[29] tree
my sister < I dey manage am //
s-29
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__29
my sister < I dey manage am
My sister, I'm managing.
[30] tree
thank God !//
s-30
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__30
thank God !
Thank God.
[31] tree
eyah God go help us //
s-31
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__31
eyah God go help us
Eyah, God will help us.
[32] tree
amen o !//
s-32
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__32
amen o !
Amen!
[33] tree
toh e get one &//
s-33
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__33
toh e get one &
There is one...
[34] tree
e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me //
s-34
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__34
e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me
There is a kind of dish that Mama Maro taught me.
[35] tree
di soup make sense //
s-35
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__35
di soup make sense
The dish is good.
[36] tree
I hear sey [ na Ibo soup ] //
s-36
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__36
I hear sey [ na Ibo soup ]
I heard that it's an Ibo dish.
[37] tree
ehn ?//
s-37
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__37
ehn ?
Uhuh?
[38] tree
ehn ?//
s-38
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__38
ehn ?
Uhuh?
[39] tree
ehn !//
s-39
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__39
ehn !
Ehn!
[40] tree
I know sey [ you go like am ] //
s-40
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__40
I know sey [ you go like am ]
I know you'll like it.
[41] tree
teach me too now //
s-41
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__41
teach me too now
Teach me too.
[42] tree
shebi you know banga soup ?//
s-42
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__42
shebi you know banga soup ?
Hope you know banga soup?
[43] tree
I know banga soup //
s-43
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__43
I know banga soup
I know banga soup.
[44] tree
ehn na di soup //
s-44
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__44
ehn na di soup
Ehn... it's the soup.
[45] tree
okay !//
s-45
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__45
okay !
Okay!
[46] tree
so it's like I go come || { me |c and you } { go || go } do am //
s-46
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__46
so it's like I go come || { me |c and you } { go || go } do am
So, it's like I'll come so you and I can do it.
[47] tree
okay !//
s-47
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__47
okay !
Okay!
[48] tree
di soup go make sense //
s-48
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__48
di soup go make sense
The dish will be good.
[49] tree
you go like am { well |r well } //
s-49
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__49
you go like am { well |r well }
You'll like it a lot.
[50] tree
okay !//
s-50
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__50
okay !
Okay!
[51] tree
abi meh I give you //
s-51
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__51
abi meh I give you
Or should I give it to you?
[52] tree
so &//
s-52
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__52
so &
So...
[53] tree
like you fit tell me how de take dey &//
s-53
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__53
like you fit tell me how de take dey &
Like can you tell me how they...
[54] tree
you know how de take dey cook di soup ?//
s-54
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54
you know how de take dey cook di soup ?
Do you know how they prepare the dish?
[55] tree
ah { my sister || my junior sister } bin teach me how de take dey cook am o //
s-55
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__55
ah { my sister || my junior sister } bin teach me how de take dey cook am o
Ah, my sister... my younger sister taught me how they cook it.
[56] tree
you fit tell me small ?//
s-56
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__56
you fit tell me small ?
Can you tell me a little?
[57] tree
e say &//
s-57
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__57
e say &
She said...
[58] tree
eh e say [ you go parboil di banga //] //
s-58
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__58
eh e say [ you go parboil di banga ]
She said you'll parboil the banga.
[59] tree
ehen //
s-59
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__59
ehen
Uhuh.
[60] tree
after you parboil am < you go come pound am //
s-60
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__60
after you parboil am < you go come pound am
After you've parboiled it, then you'll pound it.
[61] tree
yes ?//
s-61
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__61
yes ?
Yes?
[62] tree
when you pound am <+ you filter am //
s-62
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__62
when you pound am <+ you filter am
When you pound it, you filter it.
[63] tree
den you put eh your ingredient inside //
s-63
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__63
den you put eh your ingredient inside
Then, you add your ingredients.
[64] tree
na so >+ { my teacher || my sister } take teach me //
s-64
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__64
na so >+ { my teacher || my sister } take teach me
That's how my sister taught me.
[65] tree
okay na so //
s-65
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__65
okay na so
Okay.
[66] tree
you dey like &//
s-66
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__66
you dey like &
You like...
[67] tree
{ you ch~ || which || as in which food } || like which swallow you dey use like to eat am ?//
s-67
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__67
{ you ch~ || which || as in which food } || like which swallow you dey use like to eat am ?
You ch-... which... as in which food... like what do you eat it with?
[68] tree
hey my sister < I dey like &//
s-68
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__68
hey my sister < I dey like &
Hey! My sister, I like...
[69] tree
na starch |c or na eba ?//
s-69
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__69
na starch |c or na eba ?
Is it starch or eba?
[70] tree
I dey like starch { well |r well } //
s-70
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__70
I dey like starch { well |r well }
I like starch a lot.
[71] tree
oh confirm !//
s-71
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__71
oh confirm !
Oh, good!
[72] tree
starch hm < na starch >+ I dey like //
s-72
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__72
starch hm < na starch >+ I dey like
Starch hm, starch is what I like.
[73] tree
hehe //
s-73
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__73
hehe
haha.
[74] tree
{ na f~ || na starch } >+ dey go well //
s-74
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__74
{ na f~ || na starch } >+ dey go well
F-... starch is what goes well with it.
[75] tree
ehn na dat one >+ I dey like pass //
s-75
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__75
ehn na dat one >+ I dey like pass
Uh, that's what I like the most.
[76] tree
okay now !//
s-76
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__76
okay now !
Okay now!
[77] tree
toh //
s-77
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__77
toh
Alright.
[78] tree
dis morning < wetin you eat before you come here ?//
s-78
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__78
dis morning < wetin you eat before you come here ?
This morning, what did you eat before you came here?
[79] tree
ah my sister o < mtschew toh I eat eba o !//
s-79
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__79
ah my sister o < mtschew toh I eat eba o !
Ah, my sister, well, I ate eba!
[80] tree
hey eba ?//
s-80
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__80
hey eba ?
Hey eba?
[81] tree
hehe why you no drink tea ?//
s-81
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__81
hehe why you no drink tea ?
Hehe, why didn't you drink tea?
[82] tree
hm my sister < I no dey too like tea //
s-82
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__82
hm my sister < I no dey too like tea
Hm, my sister, I don't really like tea.
[83] tree
okay //
s-83
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__83
okay
Okay.
[84] tree
who sha ?//
s-84
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__84
who sha ?
Who now?
[85] tree
na swallow >+ I like pass //
s-85
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__85
na swallow >+ I like pass
Swallow is what I like the most.
[86] tree
okay wetin you eat before you sleep for di night ?//
s-86
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__86
okay wetin you eat before you sleep for di night ?
What did you eat before you went to bed?
[87] tree
ah well my sister < I just take small rice //
s-87
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__87
ah well my sister < I just take small rice
Ah, well, my sister, I just ate a litle rice.
[88] tree
okay //
s-88
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__88
okay
Okay.
[89] tree
hm //
s-89
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__89
hm
Hm.
[90] tree
hope sey [ di rice sweet sha ] ?//
s-90
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__90
hope sey [ di rice sweet sha ] ?
I hope the rice was tasty?
[91] tree
e sweet aha !//
s-91
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__91
e sweet aha !
It was tasty, aha!
[92] tree
okay //
s-92
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__92
okay
Okay.
[93] tree
so < { any || any news } ?//
s-93
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__93
so < { any || any news } ?
So, any, any news?
[94] tree
you hear any news for area ?//
s-94
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94
you hear any news for area ?
Did you hear any news about this place?
[95] tree
ah my sis~ &//
s-95
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__95
ah my sis~ &
Ah! My sis-...
[96] tree
concerning dis our NEPA issue < I bin hear sey [ de say [ de wan come cut light tomorrow ] ] //
s-96
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__96
concerning dis our NEPA issue < I bin hear sey [ de say [ de wan come cut light tomorrow ] ]
Concerning this NEPA issue of ours, I heard that they said they want to come and disconnect the power tomorrow.
[97] tree
my sister < na so >+ I hear am o //
s-97
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__97
my sister < na so >+ I hear am o
My sister, that is how I heard it.
[98] tree
de say [ de wan come cut light tomorrow //] //
s-98
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__98
de say [ de wan come cut light tomorrow ]
They said, they want to come and disconnect the power tomorrow.
[99] tree
abeg o !//
s-99
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__99
abeg o !
Please!
[100] tree
make dese people no come o because we don tire for dem !//
s-100
ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__100
make dese people no come o because we don tire for dem !
They shouldn't come because we are tired of them!

Edit as listText viewDependency trees