Sentence view
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | dev |
---|
Annotation | Caron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson |
---|
showing 1 - 100 of 990 • next
ehm # di time wey I dey with { my moder |c my fader } for village < # after I con grow ( I con dey like eight years //) < # my grand moder con come visit us //
s-1
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__1
ehm # di time wey I dey with { my moder |c my fader } for village < # after I con grow ( I con dey like eight years
) < # my grand moder con come visit us
Uh... one time I was with my mom and dad in the village, after I was grown (I was like eight), and my grandmother came to visit us.
# sey e wan carry me go meh e go train me //
s-2
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__2
# sey e wan carry me go meh e go train me
She wanted to take me to go and train me.
# because for my fader village sef < # na only { farm |r farm |r farm } >+ we dey go //
s-3
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__3
# because for my fader village sef < # na only { farm |r farm |r farm } >+ we dey go
Because at my dad's, we could only go to the farm.
# dat time sef < I dey small |c and I sabi do farm { well |r well } //
s-4
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__4
# dat time sef < I dey small |c and I sabi do farm { well |r well }
At the time, I was small and could farm really well.
# my grand moder { say dis farm || # say dis farm } no go good for me //
s-5
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__5
# my grand moder { say dis farm || # say dis farm } no go good for me
My grandmother said this farm, this farm work was no good for me.
# meh me a go for school first //
s-6
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__6
# meh me a go for school first
That I should go to school first.
# con go my grand { f~ || # moder } place //
s-7
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__7
# con go my grand { f~ || # moder } place
So I went to my grandf-... grandmother's.
# I dey dere o //= I school o //= setay four years //
s-8
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__8
# I dey dere o
= I school o
= setay four years
I was schooled there for four years.
# after dat four years now < my moder con say # [ di work alone # don dey too much for am ] //
s-9
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__9
# after dat four years now < my moder con say # [ di work alone # don dey too much for am ]
After those four years, my mom said the work had become too much for her to do alone.
make me I con help am for some times first //
s-10
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__10
make me I con help am for some times first
That I should come help her for a while.
# I con dey dere //= con dey help am //
s-11
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__11
# I con dey dere
= con dey help am
I was there, helping her.
dey farm //= dey farm //
s-12
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__12
dey farm
= dey farm
I kept farming.
# I farm almost five years //
s-13
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__13
# I farm almost five years
I farmed for almost five years.
# I no go back to school again //
s-14
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__14
# I no go back to school again
I didn't go back to school.
# I con dey o //
s-15
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__15
# I con dey o
I stayed there
ah to see money # to buy tins self < # you no go see money //
s-16
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__16
ah to see money # to buy tins self < # you no go see money
Ha! Even for money to buy things, you won't see any money.
but any small tin weh you do < you go quick get money //
s-17
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__17
but any small tin weh you do < you go quick get money
For any little thing you do, though, you will make money quick.
but to see am do < # na im >+ con dey hard //
s-18
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__18
but to see am do < # na im >+ con dey hard
Finding something to do, that was the hard part.
# sotay we come plenty o //
s-19
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__19
# sotay we come plenty o
Until there were a lot of us.
{ me |c and my friend } < we con dey do # work for people together //
s-20
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__20
{ me |c and my friend } < we con dey do # work for people together
So my friend and I, we started to work together for people.
# den < ending of di year < # de go con dey pay us # our money //
s-21
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__21
# den < ending of di year < # de go con dey pay us # our money
Then, at the end of the year, they would come give us our money.
we go use am //= go buy { cloth |c wetin we wan } //
s-22
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__22
we go use am
= go buy { cloth |c wetin we wan }
We would use it to buy clothes, anything we wanted.
# dey use am //= dey take care of ourself //
s-23
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__23
# dey use am
= dey take care of ourself
We used it to take care of ourselves.
# we con do waye work again //= we con get di money //= we con share our money together //
s-24
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__24
# we con do waye work again
= we con get di money
= we con share our money together
Then we did 'waye' work again, we got the money and shared it
# all of us say [ we wan go school //] //
s-25
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__25
# all of us say [ we wan go school
]
All of us said we wanted to go to school.
# we wan go back to school //
s-26
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__26
# we wan go back to school
We wanted to go back to school.
# so I con go school o //= con reach # two thousand and eight //
s-27
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__27
# so I con go school o
= con reach # two thousand and eight
So, then I went to school until two thousand and eight.
# I con finish primary school dere //
s-28
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__28
# I con finish primary school dere
Then I finished primary school there.
# I tell my fader sey [ toh # me I wan go city # mah go see how di school be ] //
s-29
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__29
# I tell my fader sey [ toh # me I wan go city # mah go see how di school be ]
I told my father, well, I want to go to the city to go see how the school is.
# sey me I don tire for village school //
s-30
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__30
# sey me I don tire for village school
That I was tired of school in the village.
# my fader say [ okay im go find money # wey im go go register me # anywhere weh me I wan go # start secondary school ] //
s-31
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__31
# my fader say [ okay im go find money # wey im go go register me # anywhere weh me I wan go # start secondary school ]
My father said okay, he will get money to register me anywhere I want to go to start secondary school.
# I say okay //
s-32
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__32
# I say okay
I said okay.
na so >+ we con do o //
s-33
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__33
na so >+ we con do o
That's what we did.
my fader say [ after { December |c # January } time < before im go go register me ] //
s-34
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__34
my fader say [ after { December |c # January } time < before im go go register me ]
My father said it wouldn't be until after December, around January, that he would get me registered.
# so dat # moment < # na im >+ my uncle con come from Abuja //
s-35
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__35
# so dat # moment < # na im >+ my uncle con come from Abuja
So, right then, that my uncle came from Abuja.
# con do one building for one of our # uncle like dat //
s-36
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__36
# con do one building for one of our # uncle like dat
He came to construct a building for one of our uncles.
# e con come //
s-37
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__37
# e con come
He then came.
e say [ if im dey go < sey meh me I dey ready |c sey im go carry me go Abuja ] //
s-38
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__38
e say [ if im dey go < sey meh me I dey ready |c sey im go carry me go Abuja ]
When he was leaving he said I should be ready for him to take me to Abuja.
# I con say okay //
s-39
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__39
# I con say okay
I said 'alright.'
# eh you wan carry me go Abuja ?//
s-40
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__40
# eh you wan carry me go Abuja ?
'Do you want to take me to Abuja?'
e say eh //
s-41
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__41
e say eh
He said 'yes.'
I say [ toh but uncle < I wan go school o //] //
s-42
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__42
I say [ toh but uncle < I wan go school o
]
I said 'okay, but uncle, I want to go to school.'
# e say [ meh me I no worry ] //
s-43
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__43
# e say [ meh me I no worry ]
He told me not to worry.
sey if e carry me go dere < me I go go school //
s-44
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__44
sey if e carry me go dere < me I go go school
If he takes me, I'll go to school.
# naim I say okay now //
s-45
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__45
# naim I say okay now
So I said okay.
# con dey o reach di day weh wan go //
s-46
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__46
# con dey o reach di day weh wan go
The time came when we wanted to leave.
# two of us con enter motor come Abuja //
s-47
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__47
# two of us con enter motor come Abuja
So the two of us got on the bus for Abuja.
# as con come Abuja < I con dey //
s-48
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__48
# as con come Abuja < I con dey
When I got to Abuja, I stayed there.
# dat time self < { I no || # I no } sabi speak English like dat but I dey manage //
s-49
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__49
# dat time self < { I no || # I no } sabi speak English like dat but I dey manage
At that time, I couldn't... I couldn't speak English fluently but I was getting by.
# so my uncle con come //
s-50
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__50
# so my uncle con come
So, then my uncle came.
I con dey like one month //
s-51
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__51
I con dey like one month
I was there for like a month.
I con sabi # dey speak //
s-52
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__52
I con sabi # dey speak
Now I could speak.
# naim my uncle say [ meh we go school //] //
s-53
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__53
# naim my uncle say [ meh we go school
]
Then my uncle said we should go to school.
# I con go school go register for school //
s-54
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__54
# I con go school go register for school
I then went to school to register.
# na dere >+ I con start school o //= con start school //
s-55
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__55
# na dere >+ I con start school o
= con start school
It was from there that I started school.
# I dey go school |c # and I dey come back dey stay house //
s-56
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__56
# I dey go school |c # and I dey come back dey stay house
I went to school and then came back home to stay.
# I tell my uncle sey [ uncle < me I no fit stay for house again o //] //
s-57
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__57
# I tell my uncle sey [ uncle < me I no fit stay for house again o
]
I told my uncle I could not stay at home any longer.
# { if I dey come back || if I don come back } for school < # mah go dey find work weh I wan learn //
s-58
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__58
# { if I dey come back || if I don come back } for school < # mah go dey find work weh I wan learn
If I come back, if I am back from school, I should find a job to learn.
# my uncle say # [ wetin be my problem meh me I wan learn work ?//] //
s-59
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__59
# my uncle say # [ wetin be my problem meh me I wan learn work ?
]
My uncle asked what my problem was and why I wanted to learn a trade.
# I say [ uncle < # di problem be sey [ now < # nobody know how tomorrow go be ] //] //
s-60
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__60
# I say [ uncle < # di problem be sey [ now < # nobody know how tomorrow go be ]
]
I said uncle, the problem is, nobody knows what the future will bring.
maybe I fit con finish junior WAEC now //
s-61
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__61
maybe I fit con finish junior WAEC now
Maybe I can finish the junior WAEC.
# I no see money to # go back to school again //
s-62
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__62
# I no see money to # go back to school again
I don't have any money to go back to school.
# or e see as eh money now < # no dey come like dat before again ?//
s-63
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__63
# or e see as eh money now < # no dey come like dat before again ?
Or look at how, uh... money is now, it doesn’t flow like before any more.
# my uncle con say okay //
s-64
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__64
# my uncle con say okay
So my uncle said 'okay.'
sey wetin me I wan go learn now ?//
s-65
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__65
sey wetin me I wan go learn now ?
What did I want to learn?
# I tell am sey [ I wan go learn barbing salon //] //
s-66
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__66
# I tell am sey [ I wan go learn barbing salon
]
I told him I wanted to learn to cut hair.
# e say [ okay mah go now ] //
s-67
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__67
# e say [ okay mah go now ]
He said okay, I should go for it.
# I con go meet one man wah I know //
s-68
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__68
# I con go meet one man wah I know
Then I went to meet a guy I knew.
# I con tell am sey [ I wan learn work for im hand ] //
s-69
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__69
# I con tell am sey [ I wan learn work for im hand ]
I told him I wanted to learn a job from him.
# di man say [ okay # meh me I go call my uncle come ] //
s-70
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__70
# di man say [ okay # meh me I go call my uncle come ]
He said okay, I should go call my uncle.
# naim I tell am sey [ okay before I go go call my uncle come < # e go give me { wetin |c and wetin } we go bring ] //
s-71
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__71
# naim I tell am sey [ okay before I go go call my uncle come < # e go give me { wetin |c and wetin } we go bring ]
I told him okay, before I go call my uncle, he'll tell me what to bring
# before I go go tell my uncle < meh know wetin e go bring //
s-72
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__72
# before I go go tell my uncle < meh know wetin e go bring
Before I go tell my uncle, let me know what he meeds to bring.
# e say okay //
s-73
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__73
# e say okay
He said okay.
sey we go buy { { crate of mineral |c # and some biscuit } |c # with money } //
s-74
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__74
sey we go buy { { crate of mineral |c # and some biscuit } |c # with money }
We'll get crates of soft drinks, and some cookies, and money.
sey as e know me < meh we bring eight thousand //
s-75
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__75
sey as e know me < meh we bring eight thousand
Since he knows me, we'll bring eight thousand naira.
# I say okay //
s-76
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__76
# I say okay
I said okay.
# I go meet my uncle //
s-77
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__77
# I go meet my uncle
I went to meet my uncle.
naim my uncle con say [ okay tomorrow morning < before im go work < # meh me I carry am go dere ] //
s-78
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__78
naim my uncle con say [ okay tomorrow morning < before im go work < # meh me I carry am go dere ]
So my uncle said okay, tomorrow morning, before he goes to work, I'll take him there.
# we con go dere //= we con meet di man //
s-79
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__79
# we con go dere
= we con meet di man
So we went there and met the guy
# e con tell di man di day weh e go bring { al~ || everytin } weh di man talk //
s-80
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__80
# e con tell di man di day weh e go bring { al~ || everytin } weh di man talk
He told the guy that he would bring al-, everything he had listed.
# di man say [ okay meh me I start to dey learn work today ] //
s-81
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__81
# di man say [ okay meh me I start to dey learn work today ]
The man said okay, I can start learning today.
# I con dey dey learn work o //
s-82
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__82
# I con dey dey learn work o
I then stayed there learning the trade.
# naim my uncle con bring everytin come //
s-83
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__83
# naim my uncle con bring everytin come
Then my uncle brought everything.
# di man say # [ na five years >+ me I go dey im hand # meh me I learn di work ] //
s-84
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__84
# di man say # [ na five years >+ me I go dey im hand # meh me I learn di work ]
The man said I'd stay with him for five years to learn the job.
# I con tell am sey [ toh but if I sabi before dat five years nko < # I fit go open my own shop right ?//] //
s-85
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__85
# I con tell am sey [ toh but if I sabi before dat five years nko < # I fit go open my own shop right ?
]
I then told him 'well, but what if I master the skills before the five years, I can go open my own shop, right?'
e say [ eh but I go do freedom first before I go open my own shop ] //
s-86
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__86
e say [ eh but I go do freedom first before I go open my own shop ]
He said yes but I will graduate first before I go open my own shop.
# I say [ okay if na dat one < no problem !//] //
s-87
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__87
# I say [ okay if na dat one < no problem !
]
I said 'okay, if that's it, no problem.'
# con { dey work |r dey work |r dey work |r dey work } o //
s-88
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__88
# con { dey work |r dey work |r dey work |r dey work } o
So I continued working on and on and on.
con reach # when I wan write junior WAEC //
s-89
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__89
con reach # when I wan write junior WAEC
Until the time came that I wanted to write the junior WAEC.
# I con sabi { di work now |c # and money } //
s-90
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__90
# I con sabi { di work now |c # and money }
I already mastered the job and was making money.
I con see sey # [ dis our country < # tins # go con dey hard now ] //
s-91
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__91
I con see sey # [ dis our country < # tins # go con dey hard now ]
I then realized that in this country of ours, things were starting to become difficult.
# I con tell my oga sey [ toh # e get one work weh me I see o ] //
s-92
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__92
# I con tell my oga sey [ toh # e get one work weh me I see o ]
I then told my boss 'Well, there is this job I found.'
# mah go do |c and dem go pay me money //
s-93
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__93
# mah go do |c and dem go pay me money
'Let me go do it and they will pay me.'
# so dat if de pay me di money < mah see money wah go con do freedom //
s-94
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__94
# so dat if de pay me di money < mah see money wah go con do freedom
'So if they pay me, I will get the money for my graduation.'
# my oga say [ okay < meh me I go now ] //
s-95
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__95
# my oga say [ okay < meh me I go now ]
My boss said 'okay', I should go.
# sey # as far as # di place weh me I dey go good < # meh me I dey careful for dere //
s-96
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__96
# sey # as far as # di place weh me I dey go good < # meh me I dey careful for dere
As long as place I was going was good, I should be careful there.
I say okay //
s-97
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__97
I say okay
I said 'okay.'
# I con dey o //
s-98
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__98
# I con dey o
I was there.
# con go dey work //
s-99
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__99
# con go dey work
I went to work.
# after I work wey di woman dey pay me my money < # I come from dere finish my junior WAEC //
s-100
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__100
# after I work wey di woman dey pay me my money < # I come from dere finish my junior WAEC
After I worked and the woman paid me, I started completing the junior WAEC.
Edit as list • Text view • Dependency trees