pcm-nsc-test

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 7 - 17 < sentence 18 - 28 > sentence 29 - 39

# all di { headache |c { everyting |r everyting } |c every sickness } just stop kpai !// I say [ ehn na so >+ e be ?//] // # so we con born di pikin now < # drama con start // # yes now < okay you born baby // baby < as I { f~ || born } am sef < for { f~ || two } days < I no see di baby // # because na # pretime // di baby no reach time wey I take born am // so de keep am for like one week // # as I con see di baby now < see di tiny ting con small // # con start to breastfeed // ah to dey wake up for night < anoder work //

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees