Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain

Select a sentence

Showing 301 - 400 of 7278 • previousnext

s-301 in fact < # I go forget about dis school //
s-302 I no go write JAMB again //
s-303 # mah just face { work || my work } //
s-304 mah dey do my work for house //
s-305 # for God wey like me < I no know sey [ God still like me ] //
s-306 # di day wey I complete two weeks for my shop # where I dey do my work < # na so >+ I just receive call //+ # unexpected call from unexpected person //
s-307 # de say [ hello !// # na Charity dey ?//= na Charity >+ I dey speak to ?//] //
s-308 I say yes //
s-309 # e say [ abeg # come school { now |r now |r now |r now |r now |r now } //= come collect your admission letter //= you don get admission //] //
s-310 # aha # I say [ me < how comes ?//] //
s-311 # de say [ do fast |c and come //= you go fit even start lecture { today |r today } sef //] //
s-312 # na so >+ I just &//
s-313 { my oga wo~ || my oga wey } # { me |c and him } < we dey work togeder < # e just dey happy for me sey aha //
s-314 e even give me transport |c say [ oya { go school |r go school } //] //
s-315 # when I go school < # di place sey de dey even dey collect di admission letter sef < see queue !//
s-316 # I con dey [ eh how I go take even collect dis admission letter ?//] //
s-317 if I wan even collect dis admission letter < I no fit collect am today o !//
s-318 # mtschew !//
s-319 # but I say [ toh # mah go first //= mah go di person wey call me sey [ mah come ] //] //
s-320 # I con go her office //
s-321 # she con say [ see o > Charity !//= # I don dey look for your number since !//] //
s-322 # tank God sey [ you don come today ] !//
s-323 # in fact < # you don get admission //
s-324 # okay # sit down for my office //= sit down for dis chair //
s-325 # make yoursef comfortable o //
s-326 # anyting you want < I go give you //
s-327 # mah go hustle for your admission letter for you //
s-328 # dis woman just { go || # go } di place sey de dey collect admission letter //
s-329 she do everyting for me //
s-330 # collect my admission letter |c con give me for where I dey //
s-331 # even collect receipt for my school fees # wey even before even collect di receipt for dat school < # you go suffer //
s-332 # you fit even dey for queue for one week < you no go collect receipt //
s-333 # but dis woman { collect my admission letter for me |c # collect my receipt for me |c # con give me for hand } # like sey # [ me < I be president pikin ] //
s-334 # she con give me sey # [ take your admission letter //= # take your receipt //= # you fit go pay your school fees //= # you fit even receive lecture today //= # go check your timetable //= maybe you fit get lecture now meh receive //] //
s-335 # I just say [ oh God < dis God is too wonderful ah //] //
s-336 # I no even know how I want take even tank God //
s-337 in fact < # dis ting wey God do for me < # I no sure sey [ I go fit ever for my life forget am again ] //
s-338 ah !//
s-339 # I just &//
s-340 { when I just finish eh writing my SSCE || # so when I finish writing my SSCE here } < # I dey { dey look for job |c dey } &//
s-341 # after I finish eh dat SSCE < dey look wheder I go get some menial job to do mtschew //
s-342 # so # I started eh &//
s-343 at times < I go too follow some people { dey go site |c dey do dis labourer work |c # dey carry help am } //
s-344 # I con &//
s-345 one day < I con tink for myself o mehn //
s-346 dis tin no be di tin wey person go carry # become human being for life o //
s-347 # because # dis tin { no be || no be || no be } handwork //
s-348 # naim I call one of my elder broder wey dey Lagos dat time //
s-349 I tell am sey [ oh boy < # man < e dey good meh person dey get just handwork ] //
s-350 # at times < # make &//
s-351 if somebody &//
s-352 # dat handwork < if di school no work out < # at least < we go carry dat one dey patch up life //
s-353 # so e con tell me sey [ okay make I go make { en~ || # enquiry } { where || # any place wey I go fit # learn di work } ] //
s-354 # so { I reach || # I start } to dey waka di whole street of Gwagwalada dey find where I go # make tins |c # wheder I go learn di work //
s-355 # so any place where I go < dem go call big money for me //= any place where I go < de go call big money for me //
s-356 so I come go one place //
s-357 # so naim I meet di man //
s-358 I follow di man talk //
s-359 # tell am sey # [ Oga < dis your { luck || eh work } o < I like am //= I wan sabi am //] //
s-360 e say [ I wan sabi am ?//] //
s-361 I say yes //
s-362 # e say okay //
s-363 # how we go do now ?//
s-364 I tell am sey [ me < I wan sabi am ] //
s-365 { how || I } wan know { e || di } agreement wey e go carry //
s-366 # ehn how much wey e go carry teach me dis work //
s-367 e con say [ okay no problem !// //
s-368 # dat di amount wey e go carry teach me dis work < na about # ten thousand naira //
s-369 I say [ okay no problem !//] //
s-370 # I go call my people //
s-371 # we sign abi ?//
s-372 e say [ I go bring { malta |c or mineral } and biscuit //] //+ which I give am //
s-373 # so at di end of di day < # I start to dey learn di work //
s-374 # when I learn di work < I learn di work { a year |c and six month } //
s-375 # after I learn di work { a year |c and six month } < I see sey [ I don sabi di work ] //
s-376 # I come call am [ Oga < # di tin wey you go do { be sey || now be sey } you go free me o ] //
s-377 # at least < meh me too # become man of myself as you kuma become man of youself dey feed your own family //
s-378 # e say [ okay no problem //= dat # since { de || di || my } time with you { don || # don || don } do < # sey e go settle me ] //
s-379 # so # I come serve am for some # { two || or three } months # before e come settle me # making { a year |c and { s~ || # eight months } } //
s-380 # eh making { a year |c and { eh nine mon~ || eh ten months } } //
s-381 # so when { I se~ || e settle || e settle } me < I start to dey # hustle my own sef dey go site to site //
s-382 # upon sey I dey go site to site < me < I tink sey [ mehn # na # when you just learn dis our work <+ you go don become millionaire ] //
s-383 I no know sey # [ when you learn di work sef < # hehe # comot sef ] //
s-384 # na dere >+ you go know sey # [ { dis # || dis life ni || dis life } { no || no || no be } small tin ] //
s-385 # so na so >+ I start to dey hustle o //
s-386 I go go site to site # { dey tell dem |c dey give dem my complimentary card } //
s-387 ah I be aluminium technician //
s-388 I dey do dis one //= I dey design dis window //
s-389 # I sabi design dis window //
s-390 I dey do dis eh # eh { sliding net |c { and || # and } { case || casement } open |c and swing door } //
s-391 # dem go say [ okay no problem !//] //
s-392 # life for dis our work < { no || e } no dey easy o //
s-393 # so # di first time I get one contract wey I hit # wey dem &//
s-394 # somebody just call me //
s-395 # na my friend papa //
s-396 # as e call me # thinking maybe as e go help me # do sometin < # I charge am work say [ I go do di work # almost # sixty thousand naira for am ( work wey dem dey do # hundred thousand ) because of hungry ] //
s-397 # I say [ okay # bring # sixty thousand naira //] //
s-398 # to di extend < e give me forty thousand naira //
s-399 I { buy material |r buy material } //
s-400 # to di extend < I do di work //

Text viewDownload CoNNL-U