Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest

Select a sentence

Showing 501 - 600 of 972 • previousnext

s-501 # I dey sleep //= # I con dey hear deir violence //
s-502 I con come out //
s-503 I see di dog # run go like dis //
s-504 I follow am //= I no catch am //
s-505 # di one wey kukuma # e come chop < # each one < I buy am four thousand //
s-506 # { di man || # di man } # I buy am seven thousand //
s-507 # toh e con chop am //
s-508 # di one kuma wey she con die < she do four egg for me //
s-509 # I con join di egg # wit dat one //
s-510 # toh //
s-511 # if de wan # born di egg < # dem go do like # thirty five days # on top di egg //
s-512 # toh //
s-513 now kukuma de don # do //
s-514 # dis one ma < she born //
s-515 # she born ten //
s-516 # toh I no get money //= I con { s~ || # sell } dem # { five || five } hundred //
s-517 # I sell # nine //
s-518 # toh //
s-519 # now kuma yesterday < I come back in di night //= I see dis one //
s-520 # dem con move |c # born for me //
s-521 # naim I pack dem go buy # food for dem //
s-522 # con # put am //
s-523 # ehn di food ehn < # na di food >+ be dis //
s-524 # di abinci //
s-525 # food ba ?//
s-526 # yauwa !//
s-527 na di food >+ be dat //
s-528 # now kuma di time wey I come back < # na two hundred >+ dey my hand //
s-529 # I go buy hundred naira own //
s-530 # I give { di || # di } big one # put am for dem //
s-531 # now kuma < I go buy { fitila || # lantern } //
s-532 # come put am for dere //
s-533 # shi >+ ke nan //
s-534 # eh //
s-535 # dem dey eat { rice |c # indomie |c # like tuwo |c # yam |c bread } //
s-536 # now < { if I get || if I buy } bread { two || # three fifty } ma < de go chop am //
s-537 # just { now |r # now |r now } //
s-538 # if na day >+ be dat //
s-539 # now ma < I get bread # wey I con { give || # give } dem //
s-540 # or mey I carry di bread ma //
s-541 mey I bring am //= # mey you see > # toh //
s-542 # de dey dere dey chop money like //
s-543 # if I get money < # de go chop like # five hundred for my hand //
s-544 # no wahala //
s-545 { if kuma || if } I no get money < dem ma < de go cool down //
s-546 # toh you see ?//
s-547 # yes //
s-548 # dem be security //
s-549 now { if you enter || if you enter } di house < e go dey do kwulukwulukwuluu //
s-550 # kwulukwulukwuluu //
s-551 # kwulukwulukwuluu //
s-552 # kwulukwulu //
s-553 # toh you see ?//
s-554 # now if I &//
s-555 even dai if I no dey < if you enter < # e go dey do dis //
s-556 # even dai people dey outside < de go con enter //
s-557 # look < wetin dey worry { di d~ || dis ting } ?//
s-558 # yauwa !//
s-559 # you see ?//
s-560 # if dem see snake < de go kill am //
s-561 # if dem see snake < de will kill am //
s-562 # even dough # rat < # if e comot < de go { follow am |c kill am } //
s-563 # now if dem dey sleep < # see di place wey dem dey kill am > dat # baranda place //
s-564 # yauwa //
s-565 rain no dey do dem anyting //
s-566 # if de don finish dis ting wey dey deir head < # rain no dey do dem anyting //
s-567 # now me < I no get cage now //
s-568 # na for outside >+ dem dey sleep //
s-569 # na dis one < na for # inside room >+ I go con keep am //
s-570 # yauwa !//
s-571 # ah gaskiya dai !//
s-572 # ah di meat sweet o !//
s-573 # gaskiya di meat sweet //
s-574 # now you see dis one < if I want go sell am now < I go get like # { seven thousand |c # or eight thousand } //
s-575 if na Christmas time < # toh I go fit get like # ten thousand //
s-576 # but # eh # di woman < # e no go pass { four thousand |c three five } //
s-577 # toh # but na di man &//
s-578 di man too big now //
s-579 # yauwa de no like di woman //
s-580 # dem like di man well //
s-581 # if de want chop # over dere < # { di || di } man get meat sosei //
s-582 # dis one < no meat //
s-583 # now na six >+ I get //
s-584 # six # eh with dat one //
s-585 dog don chop one now //
s-586 # dog don chop one //
s-587 # why I no go go tell ?//
s-588 # I no go tell dem [ # mey dem pay me ] //
s-589 I just forget am //
s-590 okay my name na Bassey //
s-591 # people call me # Skata //
s-592 # em # I like to drink ehn # { beer |c but not all beer } //
s-593 # I like to drink ehn Stout # |c but today I just decide to drink ehn # Gulder //
s-594 # we have ehn # Stout //= we have Gulder //= we have ehn Origin //= # we have ehn Star //= # we have ehn different type of beer //
s-595 # but why I like to drink Stout # is dat &//
s-596 # { di || # di } reason why I dey like to drink Stout # is because # Stout no dey &//
s-597 # when you drink Stout < # you no go dey go # { piss |r piss } all di time //
s-598 # { because || # and } e will hold your stommy also //
s-599 # if you wan go # long distance < # you no go dey go toilet # every now and den //
s-600 # dat Stout go hold your bele # { well |r well } //

Text viewDownload CoNNL-U