s-201
| # I dey &// |
s-202
| my church wey I dey go na { Mountain of Fire and Miracle Ministry |a # South West two |a # Ojo } // |
s-203
| # everyting wey dey happen for Nigeria < # everyting dey God hand o // |
s-204
| # make we just leave everyting for God // |
s-205
| because # like our soldiers < de don kill many of dem // |
s-206
| # { many of di women || many women in di barracks now } < de are widows // |
s-207
| # de don't have { of || husbands } // |
s-208
| # some of dem < de are very young //= # some wit one child //= # some # with two children |c # and so on like dat // |
s-209
| # and we still dey for prayer // |
s-210
| # make God just help us # for di problem of di Boko Haram wey dey kill { our soldiers //+ # |c and some innocent eh people } // |
s-211
| # na di prayer we still dey o // |
s-212
| meh God just help us // |
s-213
| # di Boko Haram problem dey dere // |
s-214
| # we dey we &// |
s-215
| { before dat || ehn before } di # scarcity of food con join again < # children < no money to go school // |
s-216
| # no school fees //= # no food // |
s-217
| # we just dey manage life // |
s-218
| # di ting wey we buy # last week < # if you wan buy am today < you go buy am &// |
s-219
| { we || we || we } &// |
s-220
| if you buy am last week # two hundred naira < # like today < if you wan buy < # dem go say [ na five hundred //] // |
s-221
| # which one we dey inside ?// |
s-222
| # so na only God >+ na im go just help us // |
s-223
| # make we continue to dey pray |c # and make we pray for our president // |
s-224
| # { make e || make im } dey well // |
s-225
| # make im bodi well // |
s-226
| # because de say [ { e dey || # e dey } sick now //] // |
s-227
| # we no know di condition // |
s-228
| # make God let am come back well # so dat everyting go go # on well for Nigeria // |
s-229
| # so # we tank God for everyting sha // |
s-230
| we tank God // |
s-231
| # because # dis nation # wey we dey inside < # if some go rule am today < # we go say [ na dat one >+ better //] // |
s-232
| # if anoder one enter # wey we dey happy sey dat one don enter < we go dey complain // |
s-233
| # you no go carry { anoder sy~ || ehn # anoder || im own system } come # { wey go make Nigeria || wey || wey make everyting } # go hard for # people for Nigeria // |
s-234
| # so make God just help us // |
s-235
| # because everyting < we no know where we dey go for Nigeria // |
s-236
| # we no just know // |
s-237
| # see di # children now // |
s-238
| # dem go school //= # we go collect { money || cooperative o } // |
s-239
| # we go struggle |c # send children { mo~ || ehn school } //= # { dem go come back from || # dem go pass out for } university //= # no work // |
s-240
| # { noting |r noting } // |
s-241
| # which one we dey ?// |
s-242
| # which one we wan do # for Nigeria now ?// |
s-243
| # no better work // |
s-244
| # eh our hospitals < # no drug // |
s-245
| # if you go hospital now < wey you sick |c # you go hospital < # di better medicine dere < { # na im >+ go || na im >+ go } cost pass // |
s-246
| dem go say [ make you { o || no } go buy am //] // |
s-247
| # tomorrow < dem fit say [ dem dey strike ] // |
s-248
| # eh doctors < de no work // |
s-249
| # sick people dey bed // |
s-250
| # no medicine //= no treatment // |
s-251
| # anoder death go join again // |
s-252
| # so make only God just help us // |
s-253
| everyting don dabaru // |
s-254
| # e don dabaru for Nigeria // |
s-255
| # e don dabaru // |
s-256
| # I just dey pity for di { new |r new } born children now wey we dey born // |
s-257
| # because deir tomorrow < we never understand // |
s-258
| # na only God >+ # na im go just help us // |
s-259
| na wa o // |
s-260
| Osas < dis your wedding wey you dey prepare < me I dey look forward to di ting o // |
s-261
| ehn auntie < di ting no easy o // |
s-262
| di ting dey give me serious sleepless night // |
s-263
| me < I no worry o because my own be sey [ I just dey look forward to dat day so I go dance ] // |
s-264
| I no dey fit sleep // |
s-265
| and as e be sey [ me I like my bride ] < the girl fine like anyting // |
s-266
| hm // |
s-267
| her character < { me |c and her } just blend di first day wey I see her // |
s-268
| [ [ na so >+ you just forget your boy ] >+ be dat ] // |
s-269
| ah < I forget my boy o // |
s-270
| you don get new daughter // |
s-271
| you no see ?// |
s-272
| ehen !// |
s-273
| you no see di attraction be sey [ as I don get my daughter now < na di daughter >+ dey { fill || rule } house o ] // |
s-274
| no wahala now // |
s-275
| toh !// |
s-276
| because all of una now < by di time you marry < you forget everyting |c but if I get daughter wey { me |c and her } dey tilt < I come to her house anytime // |
s-277
| auntie < I no believe dat ting sey [ we go forget house o ] // |
s-278
| no dey worry me // |
s-279
| ah !// |
s-280
| na so >+ men dey do o // |
s-281
| when you don concentrate { your wife || for your wife } now < you don forget everyting // |
s-282
| for where ?// |
s-283
| { no |r no |r no |r no } // |
s-284
| I don get broders wey never forget house now // |
s-285
| dem still dey //= dem still dey di house // |
s-286
| ehen now < but di true be sey [ when you look { wetin de dey do |c wit wetin deir wives dey do } < deir wives de dey stonger ] // |
s-287
| den < dat one dey sha // |
s-288
| and you gree sey [ house < na women >+ dey take of am ba ] ?// |
s-289
| haha dat one dey // |
s-290
| yeah !// |
s-291
| na woman >+ dey take care of am // |
s-292
| { una know || una go } just dey chill dere dey say [ na una >+ be di head ] // |
s-293
| dat one dey // |
s-294
| but auntie < no be dat //= na im >+ be di ting // |
s-295
| di major ting na di wedding preparation // |
s-296
| ah !// |
s-297
| wetin preparation ?// |
s-298
| { na you || no be you } >+ wan bring wife come house ?// |
s-299
| ehn I wan to carry wife come house now |c but kai mehn auntie < dat ting ehn < dey sap my money // |
s-300
| ehe so na you >+ go &// |