pcm-nsc-dev

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 7 - 17 < sentence 18 - 28 > sentence 29 - 39

but to see am do < # na im >+ con dey hard // # sotay we come plenty o // { me |c and my friend } < we con dey do # work for people together // # den < ending of di year < # de go con dey pay us # our money // we go use am //= go buy { cloth |c wetin we wan } // # dey use am //= dey take care of ourself // # we con do waye work again //= we con get di money //= we con share our money together // # all of us say [ we wan go school //] // # we wan go back to school // # so I con go school o //= con reach # two thousand and eight // # I con finish primary school dere //

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees