Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttrain

Select a sentence

Showing 101 - 200 of 7279 • previousnext

s-101 me masef < I no even get money to pay //
s-102 hey dis one na wahala o //
s-103 dis one wey everywhere dry < no money //
s-104 I just pray make dem no come //
s-105 ah abeg o !//
s-106 make dem no come !//
s-107 because if de come < dat means na all di whole area >+ dem go cut deir light o //
s-108 na so //
s-109 because people { no || no } money //
s-110 because no money //
s-111 and we no dey see light //
s-112 at all !//
s-113 ah abeg kai !//
s-114 hm meh NEPA no try us o !//
s-115 I no sure sey [ dem go even come sef ] //
s-116 haha //
s-117 madam < I wan make { me |c and you } go market next market day //
s-118 okay !//
s-119 Gwagwalada Market |c abi Kwali ?//
s-120 we go first go Kw~ //
s-121 which day be Kwali market ?//
s-122 hm na tomorrow //
s-123 tomorrow ?//
s-124 ehn !//
s-125 ah we go try go o //
s-126 wetin you wan go buy now ?//
s-127 e get some kind &//
s-128 I wan go buy shop tins //
s-129 mtschew e get some kind tins wey I need for my shop //
s-130 I wan make { me |c and you } go //
s-131 like what ?//
s-132 like shampoo //
s-133 because you no go see provision dere o //
s-134 eh na true o //
s-135 I fit see { shampoo |c and attach } ba ?//
s-136 my sister < you no go see o !//
s-137 na food product >+ dey dere //
s-138 food product ?//
s-139 ah !//
s-140 toh //
s-141 dat means wo~ //
s-142 if we go toh < we would just buy tins wey we go take cook some kind soup //
s-143 okay now //
s-144 when I wan go <+ I go come call you //
s-145 okay no wahala !//
s-146 I go house dey wait you //
s-147 no problem now !//
s-148 me too < mey I go hustle for money so dat if we go < I go buy enough tins //
s-149 no problem !//
s-150 I go call you //
s-151 okay no wahala !//
s-152 dat your number wey give me { last || eh last } week < shebi na di number you still dey use ?//
s-153 na im >+ I still dey use //
s-154 X sometime < I dey try di number //
s-155 di number no dey go o //
s-156 ayah na network //
s-157 ah dis network again !//
s-158 okay now //
s-159 I go flash you with my number before we leave here //
s-160 no problem now !//
s-161 I dey expect am //
s-162 which church you dey go now ?//
s-163 my sister < na CAC //
s-164 CAC ?//
s-165 hm //
s-166 you don comot for Pathfinders ?//
s-167 hm mtschew I don comot jor //
s-168 dey go CAC now //
s-169 eyah how di church now ?//
s-170 ah we thank God //
s-171 hope sey [ de dey preach well ] ?//
s-172 ehn de dey preach well //
s-173 una get any programme ?//
s-174 as in any upcoming programme ?//
s-175 hm we get eh { third || di third eh Friday || third Friday } of di month //
s-176 eh //
s-177 we dey get night vigil //
s-178 okay night vigil ?//
s-179 ehn !//
s-180 hope sey [ di night vigil dey hot { well |r well } ] //
s-181 ah my sister < no be small tin !//
s-182 if you come < you come see //
s-183 I go try hm //
s-184 I go try come //
s-185 come now !//
s-186 me too < I go invite you for my own o !//
s-187 no problem !//
s-188 we get women programme //
s-189 if you come < you go enjoy am { well |r well } //
s-190 no problem !//
s-191 confirm !//
s-192 I go come //
s-193 de will teach you many tins //= how to take care of your home //= how to cook for your family //= in fact < how to manage your home //
s-194 eyah !//
s-195 in fact < and de will still teach you some kind tins like how to prepare some kind tins for your house //
s-196 eyah !//
s-197 I go come o !//
s-198 you go enjoy am { well |r well } //
s-199 eyah !//
s-200 I dey like dat kind programme //

Text viewDownload CoNNL-U