Sentence view

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev


showing 101 - 200 of 990 • previousnext


[1] tree
# before I con go find money < # my uncle con give me some money //
s-101
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__101
# before I con go find money < # my uncle con give me some money
Before I could get the money, my uncle gave me some.
[2] tree
# I go register for # { secondary || senior } secondary school //
s-102
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__102
# I go register for # { secondary || senior } secondary school
I went to register for senior high.
[3] tree
# na dere >+ I con { dey go school || dey go school } till { last year |a two thousand and sixteen } # wah wan write # WAEC //
s-103
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__103
# na dere >+ I con { dey go school || dey go school } till { last year |a two thousand and sixteen } # wah wan write # WAEC
From there I went to school until the last year, two thousand and sixteen, when I wanted to write the WAEC.
[4] tree
# sometime sef < to pay school fees < # { I go con || # I no go see money to pay quick } //
s-104
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__104
# sometime sef < to pay school fees < # { I go con || # I no go see money to pay quick }
Even sometimes, to pay tuition, I would, I wouldn't have the money to pay on time.
[5] tree
# de go con dey pursue me dey come house //
s-105
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__105
# de go con dey pursue me dey come house
So they would send me home.
[6] tree
# like some one week < I no go go school //
s-106
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__106
# like some one week < I no go go school
I didn't go to school for like a week.
[7] tree
# I say [ mah go find labourer work ] //
s-107
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__107
# I say [ mah go find labourer work ]
I said let me go and get a manual job.
[8] tree
maybe I go fit get school fees # wey a go pay # so dat meh my uncle dey support me for di remain one wey I no get //
s-108
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__108
maybe I go fit get school fees # wey a go pay # so dat meh my uncle dey support me for di remain one wey I no get
Maybe I would get something to pay my tuition so my uncle could help me with the rest.
[9] tree
# I con dey do //
s-109
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__109
# I con dey do
I was working.
[10] tree
# reach di time when we wan write WAEC //
s-110
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__110
# reach di time when we wan write WAEC
Until the time we wanted to write the WAEC.
[11] tree
# I no con get money //
s-111
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__111
# I no con get money
I couldn't make money.
[12] tree
# and my uncle < # e no con get money //
s-112
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__112
# and my uncle < # e no con get money
And my uncle didn't have any money either.
[13] tree
and # one of im inlaw dey sick sef //
s-113
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__113
and # one of im inlaw dey sick sef
One of his in-laws was even sick.
[14] tree
# all money wey im get < # e con carry am go pay im hospital bill //
s-114
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__114
# all money wey im get < # e con carry am go pay im hospital bill
All the money he had, he used for his hospital bills.
[15] tree
# and from there < I con tell my uncle one day sey # [ see WAEC now //= # e don come now ] //
s-115
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__115
# and from there < I con tell my uncle one day sey # [ see WAEC now = # e don come now ]
From there, one day, I told my uncle 'look at the WAEC, the WAEC is here.'
[16] tree
# people don dey register //
s-116
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__116
# people don dey register
People had started registering.
[17] tree
me < I never register //
s-117
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__117
me < I never register
I never registered.
[18] tree
how me I go take write now ?//
s-118
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__118
how me I go take write now ?
So how will I take the exam?
[19] tree
# my uncle say [ toh if me I no write dis year < # meh me I no vex sey # [ I go go find work do |c and im too go try im best ] ] //
s-119
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__119
# my uncle say [ toh if me I no write dis year < # meh me I no vex sey # [ I go go find work do |c and im too go try im best ] ]
My uncle said well, if I didn't do it this year, I shouldn't get angry, I should go get a job and he too would try his best.
[20] tree
# till next year me I fit go write //
s-120
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__120
# till next year me I fit go write
The following year, I might be able to take the exam.
[21] tree
# I tell my uncle sey [ okay now # moh dey see how # God go do //] //
s-121
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__121
# I tell my uncle sey [ okay now # moh dey see how # God go do ]
I told my uncle 'okay, let's see what God can do.'
[22] tree
# I con dey //
s-122
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__122
# I con dey
I was there hoping.
[23] tree
work no dey o //
s-123
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__123
work no dey o
I had no job.
[24] tree
I { find work |r find work |r find work } //
s-124
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__124
I { find work |r find work |r find work }
I kept looking for a job.
[25] tree
# work no dey //
s-125
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__125
# work no dey
There was no job.
[26] tree
# complete almost half a year < # I no see any work do //
s-126
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__126
# complete almost half a year < # I no see any work do
For almost half a year, I didn't find any job.
[27] tree
# one day < my uncle con tell me sey [ im get one place wey im see ] //
s-127
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__127
# one day < my uncle con tell me sey [ im get one place wey im see ]
One day, my uncle told me he'd seen a place.
[28] tree
# meh im carry me go dere mah go work //
s-128
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__128
# meh im carry me go dere mah go work
I should let him take me there to work.
[29] tree
# I con go dere //
s-129
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__129
# I con go dere
I went.
[30] tree
after work one month < # month don end < meh di woman pay me money //
s-130
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__130
after work one month < # month don end < meh di woman pay me money
After working for a month, at the end of the month, the woman should pay me.
[31] tree
# di madam say # [ money no dey im hand now ] //
s-131
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__131
# di madam say # [ money no dey im hand now ]
The woman said she didn't have the money.
[32] tree
meh me I wait for some week //
s-132
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__132
meh me I wait for some week
I should wait a few weeks.
[33] tree
# I con say [ some week ?//] //
s-133
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__133
# I con say [ some week ?]
I repeated 'a few weeks?'
[34] tree
e say eh //
s-134
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__134
e say eh
She said 'yes.'
[35] tree
# and dat time < # { years don dey || time of WAEC don dey reach } //
s-135
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__135
# and dat time < # { years don dey || time of WAEC don dey reach }
Years had passed, and the WAEC was coming up.
[36] tree
# I say [ okay no wahala now !// //
s-136
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__136
# I say [ okay no wahala now !
I said 'okay, no problem.'
[37] tree
# I con wait o //
s-137
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__137
# I con wait o
I waited.
[38] tree
# con reach di day weh di woman wan give me money //
s-138
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__138
# con reach di day weh di woman wan give me money
Until the day the woman wanted to pay me.
[39] tree
e give me money say [ toh # me I no fit continue work again ] //
s-139
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__139
e give me money say [ toh # me I no fit continue work again ]
She paid me and said well, I couldn't keep working.
[40] tree
I say [ ah wetin be di problem ?//] //
s-140
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__140
I say [ ah wetin be di problem ?]
I said 'hey! What's the problem?'
[41] tree
# e say [ e no fit dey owe me money again ] //
s-141
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__141
# e say [ e no fit dey owe me money again ]
She said she couldn't keep owing me money.
[42] tree
# sey di one weh # me I work now < to pay for me < e dey hard for am //
s-142
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__142
# sey di one weh # me I work now < to pay for me < e dey hard for am
That even for the work I just did, paying me was difficult.
[43] tree
# I say [ okay now < no problem !//] //
s-143
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__143
# I say [ okay now < no problem !]
I said 'okay, no problem!'
[44] tree
# naim I con go back //
s-144
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__144
# naim I con go back
That was how I went back.
[45] tree
# con reach dis year again to go write WAEC //
s-145
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__145
# con reach dis year again to go write WAEC
This year I'm going to take the WAEC exam again.
[46] tree
# na dis year own ma >+ con worse pass //
s-146
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__146
# na dis year own ma >+ con worse pass
This year is the worst.
[47] tree
# I no see any work do throughout dis year at all //
s-147
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__147
# I no see any work do throughout dis year at all
I haven't had any work this year at all.
[48] tree
# even to succeed sef < { na by || # na by } God grace //
s-148
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__148
# even to succeed sef < { na by || # na by } God grace
Even getting by is by God's grace.
[49] tree
# now I take dey manage //
s-149
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__149
# now I take dey manage
Now I am managing.
[50] tree
# I con say [ toh my uncle < dis year again o < I no go write WAEC again ?//] //
s-150
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__150
# I con say [ toh my uncle < dis year again o < I no go write WAEC again ?]
Then I said 'well, uncle, can't I take the WAEC exam this year?'
[51] tree
# my uncle say [ toh money no dey im hand ] //
s-151
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__151
# my uncle say [ toh money no dey im hand ]
My uncle said 'well, he doesn't have any money.'
[52] tree
sey WAEC now < na thirty eight thousand >+ de dey write o //
s-152
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__152
sey WAEC now < na thirty eight thousand >+ de dey write o
Taking the WAEC exam costs thirty eight thousand naira now.
[53] tree
# I say [ before me I go write WAEC now < # de go hold almost like # fifty thousand ] //
s-153
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__153
# I say [ before me I go write WAEC now < # de go hold almost like # fifty thousand ]
I said that before I take the WAEC, I need almost fifty thousand.
[54] tree
sey meh me I # register { NECO |c and WAEC } togeder now //
s-154
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__154
sey meh me I # register { NECO |c and WAEC } togeder now
Let me register for the NECO and WAEC together.
[55] tree
# everytin go be big money //
s-155
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__155
# everytin go be big money
Everything will cost a lot of money.
[56] tree
# I say okay //
s-156
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__156
# I say okay
I said 'okay.'
[57] tree
e say [ di tin weh we go do be sey # [ if year don dey end # me I go go for lesson ] ] //
s-157
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__157
e say [ di tin weh we go do be sey # [ if year don dey end # me I go go for lesson ] ]
He said 'what we will do is, at the end of the year, I will go for coaching classes.'
[58] tree
# meh me I go take lesson //
s-158
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__158
# meh me I go take lesson
Let me go and take classes.
[59] tree
# I say okay //
s-159
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__159
# I say okay
I said 'okay.'
[60] tree
e con reach { one certain time || last two month } weh de dey write JAMB //
s-160
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__160
e con reach { one certain time || last two month } weh de dey write JAMB
There came a time, two months ago, when they were sitting for the JAMB.
[61] tree
# I tell my uncle sey [ toh JAMB don come //= I fit follow dem go write o ?//] //
s-161
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__161
# I tell my uncle sey [ toh JAMB don come = I fit follow dem go write o ?]
I told my uncle 'Well, the JAMB is here, can I go take it too?'
[62] tree
# my uncle say [ toh me I fit go write ] //
s-162
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__162
# my uncle say [ toh me I fit go write ]
My uncle said well, I could go take it.
[63] tree
e say [ but # wetin me I wan go # read dere now # wey me I never see how di tin go be //] //
s-163
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__163
e say [ but # wetin me I wan go # read dere now # wey me I never see how di tin go be ]
But he asked what I wanted to study there, since I did not know what it would be like.
[64] tree
# I say [ toh # me I sabi # operate computer { small |r small } //] //
s-164
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__164
# I say [ toh # me I sabi # operate computer { small |r small } ]
I said 'well, I know a bit about computers.'
[65] tree
# so anyhow weh be before de go start < # de go teach us { lesson || how we go take do || # how we con go dere } //
s-165
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__165
# so anyhow weh be before de go start < # de go teach us { lesson || how we go take do || # how we con go dere }
But before they start, they will teach us how to go about it and so we went there.
[66] tree
# my uncle say [ okay meh me I go # ask # [ how much for di registration ] ] //
s-166
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__166
# my uncle say [ okay meh me I go # ask # [ how much for di registration ] ]
My uncle said I should go ask how much registration would cost.
[67] tree
# I con go //
s-167
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__167
# I con go
I went.
[68] tree
# de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ] //
s-168
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__168
# de con tell me sey # [ na { five |r five } >+ na im dem dey do am ]
They told me it is five, five, that is how they do it.
[69] tree
# I con meet my uncle sey [ see di money weh de say [ de dey pay o ] ] //
s-169
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__169
# I con meet my uncle sey [ see di money weh de say [ de dey pay o ] ]
Then I went to meet my uncle and told him the price.
[70] tree
# my uncle say [ okay now < # meh me I go ] //
s-170
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__170
# my uncle say [ okay now < # meh me I go ]
My uncle said okay, I should go.
[71] tree
# meh me I come //= meh im go borrow di money give me //
s-171
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__171
# meh me I come = meh im go borrow di money give me
I should come, he would go borrow the money to give me.
[72] tree
# I con come //= e con borrow di money //
s-172
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__172
# I con come = e con borrow di money
I came and he borrowed the money.
[73] tree
# con give me //
s-173
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__173
# con give me
Then he gave it to me.
[74] tree
# con go register //
s-174
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__174
# con go register
I went to register.
[75] tree
# after register < { con || # I con } write di JAMB //
s-175
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__175
# after register < { con || # I con } write di JAMB
After I registered, I took the JAMB exam.
[76] tree
# after write di jamb now < I con dey now //
s-176
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__176
# after write di jamb now < I con dey now
After I took it, I was biding my time.
[77] tree
# so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?//] ] //
s-177
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__177
# so my uncle con ask me one day sey # [ dis result now < e say [ if me I collect now < # where me I wan go now ?] ]
So then, one day, my uncle asked about the result, and if I passed, where I would want to go afterwards.
[78] tree
# sey # me I go go university |c or I go &//
s-178
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__178
# sey # me I go go university |c or I go &
Would I go to a university or would I go...?
[79] tree
# I say [ toh even though I go go university < I never get WAEC # result o ] //
s-179
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__179
# I say [ toh even though I go go university < I never get WAEC # result o ]
I said 'well, even though I will go to university, I do not have my WAEC results yet.'
[80] tree
I no fit go like dat o //
s-180
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__180
I no fit go like dat o
'I can't go like that.'
[81] tree
# e say okay //
s-181
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__181
# e say okay
He said 'okay.'
[82] tree
# sey [ money now no dey to write WAEC ] //
s-182
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__182
# sey [ money now no dey to write WAEC ]
There was no money for the WAEC.
[83] tree
# na # university >+ me I wan go //
s-183
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__183
# na # university >+ me I wan go
I want to go to university.
[84] tree
# I say [ toh moh dey see wetin God go do for us now //] //
s-184
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__184
# I say [ toh moh dey see wetin God go do for us now ]
I said 'well, then let us see what God will do for us.'
[85] tree
# and dis one wey our # country now < # notin dey at all again //
s-185
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__185
# and dis one wey our # country now < # notin dey at all again
Especially, with the way our country is at the moment, we don't have anything anymore.
[86] tree
even # people weh de dey work for government sef < # de dey complain now sey [ { de || money no dey deir own hand too } ] //
s-186
ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__186
even # people weh de dey work for government sef < # de dey complain now sey [ { de || money no dey deir own hand too } ]
Even people who are working for the government, they're complaining about not having any money either.
[87] tree
ah my people o < I dey greet una //
s-187
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__1
ah my people o < I dey greet una
Greetings, guys.
[88] tree
# so # I just wan talk ehn # about ehn # women battering //
s-188
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__2
# so # I just wan talk ehn # about ehn # women battering
So, I just want to talk uh... about uh... wife beating.
[89] tree
# una no understand wetin di women ba~ &?//
s-189
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__3
# una no understand wetin di women ba~ &?
You do not understand what the women ba-...?
[90] tree
{ di || di } way wey de dey { beat |r beat } women //
s-190
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__4
{ di || di } way wey de dey { beat |r beat } women
The, the, way they beat, beat women.
[91] tree
# di way wey de mu~ //
s-191
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__5
# di way wey de mu~
The way that they mu-.
[92] tree
# di way de no dey even dey treat # ehn women # as in like human beings //
s-192
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__6
# di way de no dey even dey treat # ehn women # as in like human beings
The way they do not even treat uh...women like human beings.
[93] tree
# I no know o //
s-193
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__7
# I no know o
I really don’t know.
[94] tree
dat thing dey really dey happen for Nigeria { well |r well } //
s-194
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__8
dat thing dey really dey happen for Nigeria { well |r well }
This really does happen a lot in Nigeria.
[95] tree
# person go marry //= # e put woman for house //= # e no know sey [ e no like di woman before ] //
s-195
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__9
# person go marry = # e put woman for house = # e no know sey [ e no like di woman before ]
A person will get married, he will have a woman move in, he doesn't know he never liked the woman.
[96] tree
# why e come marry am ?//
s-196
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__10
# why e come marry am ?
Why did he marry her then?
[97] tree
# na wetin I don't just know //
s-197
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__11
# na wetin I don't just know
That is what I just don’t know.
[98] tree
# later < # even if na money < e no get //
s-198
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__12
# later < # even if na money < e no get
Later, even if it's money he doesn’t have.
[99] tree
# and just try make you just eh do som~ &//
s-199
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__13
# and just try make you just eh do som~ &
And you just try uh... to do som-...
[100] tree
even if na to even leave di house < make you even leave di house !//
s-200
ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__14
even if na to even leave di house < make you even leave di house !
Even if it is leaving the house, you should even leave the house!

Edit as listText viewDependency trees