pcm-nsc-test

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Parttest
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.

indexsentence 40 - 50 < sentence 51 - 61 > sentence 62 - 72

na girl // so I don dey plait im hair # { { small |r small } |r { small |r small } } //= dey buy cloth // we dey take photo // di girl < # she like to play with phone o // { phone |c laptop |c telly } < all dose tins dey attract am // # I no know # { wheder she wan do || { wheder na entertainment >+ she wan do now |c or wetin } } // I no know // we never know but &// # she never even start to talk sha |c but we dey play |c we dey laugh // # we just dey &// we just dey //

Download XMLDownload textSentence viewDependency trees