Text view
Universal Dependencies - Naija - NSC
Language | Naija |
---|
Project | NSC |
---|
Corpus Part | dev |
---|
Annotation | Caron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson |
---|
View options
Tags:
Javascript seems to be turned off, or there was a communication error. Turn on Javascript for more display options.
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
-
I con dey like one month // I con sabi # dey speak // # naim my uncle say [ meh we go school //] // # I con go school go register for school // # na dere >+ I con start school o //= con start school // # I dey go school |c # and I dey come back dey stay house // # I tell my uncle sey [ uncle < me I no fit stay for house again o //] // # { if I dey come back || if I don come back } for school < # mah go dey find work weh I wan learn // # my uncle say # [ wetin be my problem meh me I wan learn work ?//] // # I say [ uncle < # di problem be sey [ now < # nobody know how tomorrow go be ] //] // maybe I fit con finish junior WAEC now //
Download XML • Download text
• Sentence view • Dependency trees