s-605
| # sey im hear sey # di woman # wey own dis place ( im no know sey [ na my mama ] ) || # sey di woman wey own dis place # sey na only one pikin >+ she get // |
s-606
| # a'ah !// |
s-607
| I say [ haba Simbo wetin dis guy dey talk ?//] // |
s-608
| # only one pikin >+ she get ?// |
s-609
| # and she no get husband //= # and na her boy friend &// |
s-610
| she dey || she dey sleep wit all dese { young |r young } men // |
s-611
| # and na im >+ dey give am // |
s-612
| # my people < you see dis kind problem ?// |
s-613
| # I no know // |
s-614
| # why rumours ?// |
s-615
| why we too dey carry rumours ?// |
s-616
| # you no know your fact // |
s-617
| you no know anyting // |
s-618
| # now I con call dis guy later on // |
s-619
| # di next day < # I leave am make im dey talk im talk // |
s-620
| # we { laugh |r laugh |r laugh } // |
s-621
| # next day < I come call am aside // |
s-622
| I say # [ come !//= make me !//] &// |
s-623
| ah { my || my || my } chairman < come !//= moh we talk !//= moh we yarn !// |
s-624
| # I come pull am to one side |c tell am sey # [ see # dat your story { wey you hear || wey you || wey } you dey yarn yesterday < dat tory you tell me yesterday < # di ting no sweet me ] // |
s-625
| # because < dis gym < # na my mama gym // |
s-626
| # first of < # she get children // |
s-627
| no be just one pikin >+ she get // |
s-628
| # she get children // |
s-629
| I be her last pikin // |
s-630
| # and # me wey dey talk to you < I senior you wit like { two |c three } years // |
s-631
| # we get oder four &// |
s-632
| # I get four siblings // |
s-633
| # some of dem { don marry |c don get children } finish // |
s-634
| # so # and di fact wey be sey [ de talk sey [ she dey follow young men ] ] < my mama is happily married // |
s-635
| # my papa dey alive // |
s-636
| # so na so >+ one tin led to anoder |c I con become good friends wit dis client // |
s-637
| # and ehm as God con bless us extra < # we con move from Murtala Square // |
s-638
| # God bless us //= we con buy our land //= # we come build our structure ontop am // |
s-639
| # till today < # dis client # { still dey come || still dey come } dis gym |c # and im don become # like family to us now // |
s-640
| alright if you listening to me < # dis one na my own little parsee of # how my first day { of || at } { ehn school || Kaduna State University basically } # was // |
s-641
| # so { before |r before } I bin dey hear sey [ university na one kind big place wey be sey you just come # you know # meet people as in ] // |
s-642
| # my own mindset towards dis tings be sey # you &// |
s-643
| when you enter university < # you get to meet { di big shots |c # different kind of guys } like dat |c but # mehn di kind picture wey I con see for dere mehn < # di part time tire me walahi // |
s-644
| # so when I enter now < # as per # jambitos now < di usual parade be sey # [ university de no get assembly ] // |
s-645
| # I con jam one guy now // |
s-646
| # I con dey like reason wit di guy // |
s-647
| guy < # what 's up now ?// |
s-648
| where be di assembly ground ?// |
s-649
| # dis guys laugh me ehn // |
s-650
| # mtschew // |
s-651
| # kai e no easy dat day // |
s-652
| I bin reason like sey [ make I just like # call am quit ] // |
s-653
| make I just dey go back to my papa house // |
s-654
| but # worst get to worst < I gats move on // |
s-655
| # na life >+ be dat // |
s-656
| # so # onto di level now < # I push forward //= dey ask one or two questions like dat //= con meet some kind people // |
s-657
| # di way de look me sef < you know di way I dress as per tinking sey [ # onto a big boy level < a jambito coming as a fresher ( you know ) want to get eh # di university life into my head like dat ] // |
s-658
| # so # we con get to # a level wey be sey # [ we finished registration ] // |
s-659
| after some weeks like dat < de con tell us sey [ make we start lecture ] // |
s-660
| # I bin tink sey na dat kind secondary school something wey be sey [ { we go con || we talking } ] # you know // |
s-661
| # aha !// |
s-662
| # di ting tire me // |
s-663
| # I con dey like spark for one of my guy // |
s-664
| I say [ bros < # na so >+ di university dey ?//] // |
s-665
| # which kind uniform we wear now ?// |
s-666
| na short knicker |c abi na # long trouser |c abi na long sleeve |c abi which one ?// |
s-667
| # you know base on my secondary school experience // |
s-668
| but # di whole university ting was like a different gig for my liking // |
s-669
| # so # when di lecture start now < # as per di usual parade < # con see chicks //= see guys // |
s-670
| everybody dey bubble |c dey shuffle > you know // |
s-671
| # so # first lecture come // |
s-672
| # I no go forget am // |
s-673
| Maths 101 // |
s-674
| mehn e no easy # after some years like dat for just some kind maths though usually no dulling as per kd guy now // |
s-675
| # patapata na { one |r one } o // |
s-676
| # no dey lose // |
s-677
| # we gader draw // |
s-678
| # after di lecture now < we comot // |
s-679
| # na den >+ I know wetin de call school market // |
s-680
| # kai you no need to try di kind jamz wey dey dere !// |
s-681
| see restaurant !//= see fries !// |
s-682
| # different kind of tings like dat dey you know // |
s-683
| wey be sey e go like shorten somebody pocket // |
s-684
| # but dat side attraction no too capture me o // |
s-685
| # but mehn when I get to see di # kind babes wey dey dere < mehn my eye shun // |
s-686
| # mtschew !// |
s-687
| # I con dey reason // |
s-688
| # na school >+ carry me come |c abi na chicks >+ carry me come ?// |
s-689
| but onto some kind level like dat < { man must || # you know man must } flex like dat now // |
s-690
| # so # as go con dey go now < I con # jam one chick like dat // |
s-691
| # her name na # Deborah like dat // |
s-692
| so # we con get to dey flenjo now // |
s-693
| # so me and dis chick con dey relate onto # one on one level // |
s-694
| and lucky enough for me sef < di babe na jambito like me // |
s-695
| # she too no get experience // |
s-696
| { me |c and her } are di same blind horses dey like run for di same # dark eh dis ting // |
s-697
| # so we con enter restaurant now // |
s-698
| # as per a sharp guy < # dis ting con dey reason sey [ na me >+ go # pay for her own food matter ] // |
s-699
| as in kai # agbada don hook wire today >+ be dat !// |
s-700
| # I reason my body { up |c and down } // |
s-701
| mehn # for Hausa < dey call am silva // |
s-702
| na some kind fifty bucks >+ be dat !// |
s-703
| # you go fit get >+ be dat !// |
s-704
| # so # dis babe con dey order for some kind tings wey be sey [ de dey beyond my # understanding ] // |