Dependency Tree

Universal Dependencies - Naija - NSC

LanguageNaija
ProjectNSC
Corpus Partdev
AnnotationCaron, Bernard; Strickland, Emmett; Courtin, Marine; Gerdes, Kim; Guillaume, Bruno; Kahane, Sylvain; Ajede, Chika Kennedy; Onwuegbuzia, Emeka; Tella, Samson

Select a sentence

Showing 401 - 500 of 990 • previousnext

s-401 # dey predict //
s-402 after de tell us sey [ na God >+ told dem ] //
s-403 # na wetin ?//
s-404 # no be God >+ told dem o //
s-405 # I no see any God dere //
s-406 # can God { tell || tell } some &?//
s-407 can God lie ?//
s-408 # how many gods do we have in dis world ?//
s-409 # how many prophet do we have ?//
s-410 # dis prophet go tell di oder one //
s-411 # anoder prophet go tell you di oder one //
s-412 # ah !//
s-413 # { dis kind of || eh dis kind of } prophet dey too much o !//
s-414 # { dis ting is || dis is } just a Nigeria prophet //
s-415 # no be God >+ ehn told dem //
s-416 # mtschew //
s-417 # ah { I don't want || eh I don't || { I || I } don't care } for dis eh Nigeria # ehn prophet //
s-418 # de dey too much //
s-419 # de just dey { use || use } am dey make money //
s-420 # { we~ || wetin } no &//
s-421 { God no || # God no } tell dem anyting //
s-422 # in a year < { if || even if } { no fear || no fear } now < de go continue //
s-423 # twenty nineteen na ehn prediction //
s-424 ehn # twenty { ninety || nineteen } < prophecy //= # twenty eighteen < prophecy //
s-425 # dat means God dey come only { once in a || ehn once { in a || in a } year } //
s-426 # God dey told dem { gu~ || anyting } once in a year //
s-427 God dey told dis one anoder ting //
s-428 God dey tell di oder one anoder ting //
s-429 # hm !//
s-430 # dat means God dey g~ //
s-431 how many God do we have ?//
s-432 # ehen na //
s-433 # eh in dis country wey we dey < # na white oho //
s-434 # wetin ehn &//
s-435 ehn { light na || light na } &//
s-436 de dey give us &//
s-437 # e dey time { wey bring de || wey de || wey dem bring light } # up to one hour to # close to thirty minutes //
s-438 # if de bring am < # ehn no full current //
s-439 # dis country dey hard o //= # dis country dey very hard //= im dey { very |r very } hard //
s-440 # nna to tell you di truth < # dis country no work //
s-441 # dis country na wowo country //
s-442 # we need anoder country //
s-443 { if go~ || if || if } it is possible < make we change dis eh Nigeria to anoder name //
s-444 # mey we change Nigeria to America //
s-445 # e go better //
s-446 # haha infact < # mey we change { Nigeria || Nigeria } to Biafra //
s-447 # na Biafra > di best country now //
s-448 # { Nigeria don || Nigeria don } expire //
s-449 # Nigeria no be country anymore //
s-450 # we need anoder country //
s-451 # we na < we need anoder country right ?//
s-452 # { inf~ || infact } mey we change Nigeria to America sha //
s-453 # im go better like dat //
s-454 # { if you change America to || if you change Nigeria to America } < ehen # { I'm pray fo~ || I'm pray } # so dat { America || American } gift go come to Nigeria //
s-455 # American # gift will come to Nigeria # so dat we &//
s-456 mey we try make ehn our country dey good //
s-457 # okay //
s-458 good afternoon //
s-459 # my name na # Joke Babatunde //
s-460 # I come from Ondo State //
s-461 # I dey stay for Ibadan //
s-462 # I want &//
s-463 # I don stay for so many places for Nigeria //
s-464 # I don stay North { well |r well } //
s-465 I stay for so many places //
s-466 # I want teach you # one kind of soup wey I learn from my friend //
s-467 # na Igbo people dey chop am # pass //
s-468 # di name of di soup na # ofe nsala //
s-469 # for Igbo land < dat mean sey [ na bitter leaf soup >+ # be dat ] //
s-470 # di ingredients wey de dey take cook am na # { bitter leaf |c # { palm oil || # palm oil } |c pepper |c # salt |c # pepper |c # salt |c # meat |c # dry fish |c # stock fish |c # shaki ( dat one { wey dey peel for cow |c wey dey inside cow body } # de peel am //) |c # ponmo |c ogiri |c # and Maggi } //
s-471 # di soup < # you go first wash { bitter leaf || di bitter leaf } { well |r well } //
s-472 # you go wash am sotay di bitter go comot # so dat e no go bitter for di soup //
s-473 # den we need # anoda ting again //
s-474 we need ehn ede //
s-475 de dey call am ede for Igbo //
s-476 # and na # ehn cocoyam //
s-477 # so I go cook di cocoyam first //
s-478 # if I cook di cocoyam < # I go con &//
s-479 # when di cocoyam don done < I go wash my mortar //
s-480 # I go con pound # di cocoyam //
s-481 # if I pound di cocoyam < # de dey put cocoyam for bitter leaf soup because # de want make e thick so dat e no go be { water |r water } //
s-482 # so if { { I || # I } wash my bitter leaf fini~ || I don wash my bitter leaf finish } < I go con { put || # put } water for fire |c # grind my pepper |c # pour am inside //
s-483 # den pour my shaki //= # pour my meat //= # pour my dry fish //
s-484 I go put my stock fish //
s-485 # if I don put everything inside < e go dey boil //= I go leave so dat di pepper go enter am { well |r well } //
s-486 # I go con leave am make e boil { well |r well } //
s-487 when e boil { well |r well } < I put my Maggi //= put my ogiri //= # put everything //= put my salt make e taste { well |r well } //
s-488 # so if I see sey [ everything don boil |c di pepper don enter { di meat |c and di shaki |c and di ponmo |c everything } ] < # I go con pour # my bitter leaf //
s-489 # so if I pour my bitter leaf < # I go con put my palm oil inside //
s-490 # so as I pour my palm oil < everything go con boil //
s-491 I go con leave am //
s-492 # as I con see sey [ e don boil { well |r well } |c e don dey enter ] < # { I go con put my || # ehn # I go con put { my || # my } ede } //
s-493 # dat's my cocoyam wey I pound //
s-494 I go con put am inside //
s-495 # so once e just cook < # within five minutes wey I see sey e don boil { well |r well } < # I go con carry am down //
s-496 # and dis kind of soup wey I dey talk about < # you fit eat am with pounded yam //= # you fit eat am with fufu //= # you fit eat am with eh even your semo sef //
s-497 # but di soup < # di soup dey sweet { well |r well } //
s-498 # so na dis type of soup { I || # I } sabi wey I wan teach you //
s-499 # I want talk about anoder soup wey I sabi //
s-500 # dat soup < na { { Warri people and } || ehn # { Warri people and } || ehn # { Warri people |c and ehn { ban~ || ehn Bayelsa } people } } >+ dey chop am { well |r well } //

Text viewDownload CoNNL-U