s-401
| plan according to your budget // |
s-402
| di one wey de bring < na jara // |
s-403
| and dat one dey sha //= dat one dey // |
s-404
| I know sey [ e dey hard o ] // |
s-405
| X // |
s-406
| e no dey easy // |
s-407
| I tell you sey [ mehn di ting no dey make me sleep ] // |
s-408
| by di time X // |
s-409
| X // |
s-410
| don't worry haha // |
s-411
| two a.m. < na so >+ I go just wake up { dey tink |c dey scan { wetin || wetin } I never set on ground //= wetin I never set on } &// |
s-412
| as in di ting dey make me feel like sey [ I never even do anyting ] // |
s-413
| upon everyting wey I don do // |
s-414
| I don advise you say [ make you get checklist ] // |
s-415
| I go still &// |
s-416
| I get > auntie // |
s-417
| hm // |
s-418
| I get di { checkli~ || eh check || eh dis ting || list } // |
s-419
| if I dey sleep < I go just wake up dey feel sey [ okay e get someting wey be sey [ I no write for dis list ] ] // |
s-420
| na di joy now // |
s-421
| so dat { de || after } di wedding < you go just say [ is dat all ?//] // |
s-422
| hm // |
s-423
| auntie < I like sleep // |
s-424
| haha // |
s-425
| anyting wey go disturb my sleep < I no dey like am // |
s-426
| for my mechanic < # when you call me # sey [ your motor don stop for road # like example ] < # I go first carry { my plier |c # and screwdriver } # go dere // |
s-427
| # when I reach dere < # first of all < # I go check # [ do you have fuel ?//] // |
s-428
| # if your motor have fuel < # I go ask you [ # before di motor stop < # { di mo~ { will || will } || di motor gave you sign } ?//] // |
s-429
| # yes or no ?// |
s-430
| if you gave me answer < # from dere < I will know what to do // |
s-431
| # { if || if } di motor give you sign < # maybe you fit tell me sey [ di motor dey jerk # tiatia //] // |
s-432
| # now < I will just say # [ is di fuel pump //] // |
s-433
| # mtschew !// |
s-434
| # from dere < I will { open your car |c # open di seats # for back |c # loose { di || where } di # pump dey |c # and bring it out |c # fix it } // |
s-435
| # some car < # becoming // |
s-436
| di fuel pump dey under // |
s-437
| # till I { comot di tank |c # comot am out |c # loose am |c # and wash { di || dis } ting } < # I go come meet you say [ get me money # { as || # so dat } I will now { go di || buy } di # fuel pump ] // |
s-438
| # when you call me sey # { your car is jerking # || di car { dey jerk |r dey jerk |r dey jerk } } < # I will first come loose your plug // |
s-439
| # di plug dey # di middle of di engine // |
s-440
| # dey inside di # top cylinder // |
s-441
| # I will loose // |
s-442
| # some of di plug # use sixteen //= some # use twenty one // |
s-443
| # I will loose am |c # and { di || # di } plug is di # one dat gave di motor fire // |
s-444
| # e use to give motor fire when di fuel circulate under di # top cylinder // |
s-445
| # di piston # beginning to # taking di fuel # up # while di # plug # gave fire // |
s-446
| # at dat period < # e get one certain fire wey we dey call # breaking fire # for di middle of di engine // |
s-447
| # di engine now # be hotting // |
s-448
| # when you put your hand under < # you will see di engine hot // |
s-449
| # and when you call me sey [ { your || # your } leg full # when you are driving ] < # I only know dat # is { shaft |c # or di tie rod } // |
s-450
| # carry my tools //= # go dere //= # comot di shaft //= # fix it //= # buy grease //= buy { some || some } parts # for di # materials // |
s-451
| # I go come |c and fix it |c # buy { hose |c # and di rest } // |
s-452
| # and when you call me # sey # [ your car < # you just know what is worrying your car # //= you dey hear someting sound # when you are moving ] < # I will come // |
s-453
| # you bring your motor //= { I will just carry jack |c # raise di leg # wey you say [ e dey make noise //] } // |
s-454
| # if you raise di leg < # I will now { check |r check |r check |r check } // |
s-455
| # maybe dere is one plate |c # or dere is someting wrong wey break |c # or # someting { wey || wey } is wrong there // |
s-456
| # so from dere < I will now tell you what is # worrying your car // |
s-457
| # and den < you go give me money # go and buy # di part wey I will use // |
s-458
| # and when you call me sey # [ { your car # just || you } kick # di car no gree start ] < # dere is two tings // |
s-459
| # eider battery |c # or di key starter // |
s-460
| # or di key starter |c or di battery // |
s-461
| # when you call me &// |
s-462
| or fuel // |
s-463
| # sorry three tings // |
s-464
| # or fuel // |
s-465
| # from dere < # we go know how to # treat di problem // |
s-466
| # when you call me sey your car is overheating # when you are moving |c # you see your car # temperature rise < # I only know dat # { maybe your fan is not working |c # maybe your top cylinder gasket don burn |c # maybe # di temperature switch not set } // |
s-467
| # someting like dat // |
s-468
| # or when you call me sey # [ your motor # misbehaving |c # e no hold slow ] < # if it is di one dat use carburetor < # { I will say || I will } loose di carburetor and service // |
s-469
| # or if it is injector < # { I will loose di injector |c buy } // |
s-470
| # e get one ting wey we dey call # carburetor cleaner // |
s-471
| # I will bought it # |c and come and &// |
s-472
| # dat one < # e use to clean { di dirty wey dey inside # || di dust wey is inside } // |
s-473
| # use to clean it |c # and di rest // |
s-474
| # and when you say # [ you just come ] &// |
s-475
| # imagine you just come say [ eh # see my motor o !//] // |
s-476
| # e just misbehaving // |
s-477
| { am || am } going //= e just misbehaving // |
s-478
| you do n't know what is wrong // |
s-479
| # just hear { puh |r puh |r puh |r puh |r puh |r puh |r puh |r puh } // |
s-480
| # if I go dere < # if you load your gear < maybe < is di engine seat # don cut |c # or # di engine { no || # no } dey set |c or dey slow |c or someting like dat // |
s-481
| # dere is many tings about mechanics # { wey || if } you come and ask me say # [ your car # get problem ] // |
s-482
| you see by di time wey I wan start dis ting < # toh na my friend >+ talk to me o // |
s-483
| # e say [ mey I buy dis ting ] // |
s-484
| dis ting dey good // |
s-485
| # toh di time wey e con tell me sey # [ mey I buy am ] < I no get money // |
s-486
| # e con catch # one //= # e say [ mey # e give me ] // |
s-487
| # { I say || e say } { mey w~ || mey I } go # put am for my house // |
s-488
| # I go put am // |
s-489
| # God don con give me money //= I go buy man // |
s-490
| # I con # put // |
s-491
| # don con dey do egg for me // |
s-492
| # like &// |
s-493
| # dem do egg for me like # eight egg // |
s-494
| # dem con # do anoder one > like three // |
s-495
| e remain &// |
s-496
| # e do ten // |
s-497
| # dis one >+ be dat // |
s-498
| # again < I dey { small |r small } // |
s-499
| I dey o // |
s-500
| one dog wey dey dis house < # e con chop # my two turkey // |